European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Nihilist: 10:24pm On Dec 14, 2016 |
Drawyoo fc at it again.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Nihilist: 9:56pm On Dec 14, 2016 |
LoRdCaT: You no know ball.. You sef wan claim offside goal abi?  Handball assist to offside finish... Rojo red card not given PDP is alive and kicking. And I thought Asari Dokubo was only rigging in rivers state |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Nihilist: 9:47pm On Dec 14, 2016 |
pdp strikes again |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 8:37pm On Dec 14, 2016 |
Chelseafan1: Willian nd ds squad better make me happy tonyt o, my money on Chelsea to win. You get better odds? The odds wey i dey see no worth am at all.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 8:03pm On Dec 14, 2016 |
Fabregas starts.
Conte don dey get sense.
I was so worried where creativity would come from with Hazard out. |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 12:10pm On Dec 14, 2016 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 6:28am On Dec 14, 2016 |
Ibime: Ol boy, the deal is actually done.
Oga Nihilist, come join me pop Champagne abeg. Your boy Oscar has finally brought us something major to the table. He even beat Sterling transfer fee by £2m.
Abegi party don set gon gon. When bank alert hit Chelsea phone, make una inform me so I fit host 24 hour party for this thread.
Maga don pay, shout Hallelujah!!!!
God bless Andre Villas Boas!!!! Shebi I tell you say Oscar better pass sterling before?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by Nihilist: 10:40pm On Dec 13, 2016 |
Specialist has done it yet again... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 10:39pm On Dec 13, 2016 |
Ibime: Who be Ngeue? Never heard of him.
Everton should just see this out. I want no less than 7 points gap by New Years day. He means idrissa gueye |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 10:39pm On Dec 13, 2016 |
Una see wetin just happen there? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 10:38pm On Dec 13, 2016 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 10:35pm On Dec 13, 2016 |
This Barkley guy na fool o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 10:32pm On Dec 13, 2016 |
FBS: Otu ti score.  He giveth and taketh away...  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by Nihilist: 10:31pm On Dec 13, 2016 |
Mogbo mo sare ya... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 10:30pm On Dec 13, 2016 |
Hahahahahahahaha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 10:30pm On Dec 13, 2016 |
Williamssssssss |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 10:24pm On Dec 13, 2016 |
FBS: Coquelin gat Xhaka to do some of the dirty work. Ngeue is like a one an army for Everton. He is winning balls all over the pitch. The only player even Sanchez couldn't get past. So far anyway... True that. Calvert-Lewin comes on. Ive seen this boy before somewhere.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 10:18pm On Dec 13, 2016 |
Why Everton no start like this?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 10:11pm On Dec 13, 2016 |
FBS: He is absolutely EVERYWHERE! Winning every second ball. Impressive so far.
Conte already on the deal. Nothing for you guys at all.  I've been more impressed by Coquelin in this game though.. Meanwhile, Sanchez ball control is too good. Ah an kilode. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 9:34pm On Dec 13, 2016 |
FBS: Lol. But their play up to that moment was shaity poor. A decent ball in, goal. Very very crap. Good goal though... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 9:32pm On Dec 13, 2016 |
Fullback to Fullback |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 9:31pm On Dec 13, 2016 |
FBS: The whole team dey play like sunday league team. LOL them just score now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 9:07pm On Dec 13, 2016 |
This Ashley Williams na grade 1 otu o... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Nihilist: 9:05pm On Dec 13, 2016 |
bykebyke: Who is supplying Messi at Barca currently?
He has the highest assist tally in the team currently with 32assists.
If Messi and Cristina played in the same team,Messi would be the one feeding him,hence the reason he said he would have won more Ballon D'ors. Of course Messi would have to feed the Master.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 9:01pm On Dec 13, 2016 |
Na wa o. See as Arsenal dey do training ground tapping at Everton |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Nihilist: 8:33pm On Dec 13, 2016 |
bykebyke: Ronaldo: "So if we [Messi and me] were in the same team, I think I would have more [Ballon d'Ors] than him, but he wouldn't be far off."
Who gassed this one?  It is the truth though... Just imagine if Ororo was getting the kind of supply Messi was getting at Barca. The closest Messi would get to the award is if he hangs a balloon on his front door |
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 12:23pm On Dec 13, 2016 |
Ibime: Afrodoc2, oya sharrap. . . . I done compose song for Pep. . . .come groove. . .
After the tikitaka, play the blues (A song for Pep)
After the tikitaka, play the blues/ (the blues, the blues) But now The Blues, dem done dey lose/ (dey lose, dey lose) Homesteady dey him 2 by 2/ (by 2, by 2) with Debroslink dey type excuse/ (excuse, excuse)
The title him suppose clinch/ (to clinch, to clinch) disappear like fart of leprous winch/ (of winch, of winch) "Up Barka" fans dey make excuse/ (excuse, excuse) After the reggae, sing the blues/ (the blues, the blues)
After the yanga wey dem make/ (dem make, dem make) Talk say Pep go bring the change/ (the change, the change) Pepi come dey look like fake/(like fake, like fake) EPL done show him face/ (him face, him face)
Dem been go sack Pellegri/ (Legri, Legri) He go China dey coach Jet Li/(Jet Li, Jet Li) cos Pepi football too sexy/ (sexy, sexy) like say Man City get Messi/ (Messi, Messi)
180 million wey him spend/ (him spend, him spend) Still he no fit fix defence/ (defence, defence) But now crayfish e don dey bend/ (dey bend, dey bend) Pepi shakara done end/ (done end, done end)
50 mil ontop John Stones/ (John Stones, John Stones) Everton dey laugh dey go/ (dey go, dey go) Dem done see Pep money to thief/ (to thief, to thief) Guardiola done enter Arif/ (Arif, Arif)
Raumdeuter hail am say na God/ (na God, na God) Besti coachu in the sport/ (the sport, the sport) but EPL expose the fraud/ (the fraud, the fraud) Now he dey pray to carry fourth/ (for fourth, for fourth)
He say he no dey coach tackle/ (tackle, tackle) Na him dem start to knack the fool/ (the fool, the fool) Ranieri want spell him name/ (him name, him name) He done turn Man City to shame/ (to shame, to shame)
Sebi he no want coach tackle?/ (tackle, tackle) Now he dey pray for miracle/ (racle, racle) He dey beg Messiah for result/(result, result) Sotay he buy Brazilian called Jesus/ (Jesus! Jesus!)
But this one pass the Son of God/ (of God, of God) cos EPL, e too dey hot/ (dey hot, dey hot) Etihad fans dem want revolt/ (revolt, revolt) Cos since September no result/ (result, result)
Raumdeuter use wayo dey talk/ (dey talk, dey talk) say forget title assault/ (assault, assault) As long as Manure dey default/ (default, default) He still get Mourinho to insult/ (insult, insult)
But Guinness no be Malt/ (be Malt, be Malt) We no send Jose result/ (result, result) Only Sinizia vex as him dey lose/ (dey lose, dey lose) cos now na Conte we dey groove/ (dey groove, dey groove)
After Italy, coach The Blues/ (The Blues, The Blues) Na "Pride of London" wey we choose/ (we choose, we choose) We go dey laugh as Pep dey lose/ (dey lose, dey lose) Cos now na Conte we dey groove/ (dey groove, dey groove) LMAO  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 10:29am On Dec 13, 2016 |
AdisaOwala: Bros, if a striker is banging in goals but is unfortunate to be at a club that can barely keep clean sheets....sabotaging his efforts in the process - how is it his fault? That's the reason I just stopped the discussion. Timbros is a person I respect a lot. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Nihilist: 10:16am On Dec 13, 2016 |
|