Crime › Re: Nigerian Man In Malaysia Jumps To His Death From 31st Floor Storey Building (Pic by noziz(m): 4:17pm On Mar 09, 2017 |
hmm so no be film trick be this  |
Crime › Re: Nigerian Man In Malaysia Jumps To His Death From 31st Floor Storey Building (Pic by noziz(m): 4:14pm On Mar 09, 2017 |
hmm so no be film trick be this. is ok! |
Christianity Etc › Re: Catholic Priest & Islamic Cleric Embrace Each Other In Minna To Promote Peace by noziz(m): 8:46pm On Mar 08, 2017 |
who dem help! na ba like dat  |
Food › Re: I Found Cockroach Inside Food I Got From A Buka (Pics) by noziz(m): 7:39pm On Mar 08, 2017 |
that food look like wetin tribal mark person cook  dont quote me o, i knw talk anything o! |
Crime › Re: Hausa And Yoruba Clash In Ile-Ife Osun, 5 Killed (Graphic Photos After Clash) by noziz(m): 7:31pm On Mar 08, 2017 |
this reminds me of the clash between hausa and yoruba in Lagos sometime ago. guess wetin cos their riot. dem sey hausa man shit for front of mosque. na so gbege start. this two tribes too mumu sha! na yeye thing dey cos their fight  |
Romance › Re: I Just Found Out My Girlfriend Is A Prostitute by noziz(m): 7:24pm On Mar 08, 2017 |
midashenry: It happened yesterday. I called my gf in the early hours of yesterday to come over to the house so we can chill or maybe hangout and have fun, but she told me she was on her way travelling to go to her uncle's house. At first I was angry, because this is not the first time she is travelling without giving me prior notice, but as usual I said OK, and she said she would be back by Tuesday.
I decided to go to a friend's house because I was bored and on getting to my friend's house he brought up the idea that we should club that night so I agreed. We later drove to a club that night at Owerri (Cubana). Lo and behold who did I see sitting with her bestie and two other old men, old enough to be her dad, was my gf. She was so shocked when she saw me, but so I don't spoil her fun I sat and acted as if I didn't see her. But we both know we saw our selves.
She has been calling me since last night but I have refused to pick. I am so angry that if I pick her call she would hate the words that would come out of my mouth. So am pissed off and don't know what to do because she is suppose to visit me tomorrow, and I really don't even want to see her, because things might just get out of hand, so I I need ur advice on this. this is the type of uncle she follows 
|
Politics › Re: I Am Returning Soon To Continue Project Of Fixing Nigeria - Buhari by noziz(m): 6:31pm On Mar 06, 2017 |
Baba abeg jst dey there, nor come again. i dey kneel down beg u o  |
Education › Re: Guy Goes Naked In UNILAG ' Worshipping God '. by noziz(m): 9:37pm On Mar 05, 2017 |
yaba left no far from there na, wetin dem dey wait for?  |
Education › Re: Guy Goes Naked In UNILAG ' Worshipping God '. by noziz(m): 9:29pm On Mar 05, 2017 |
YABA left nor far from the school na, so what are they waiting for? |
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo: "Obasanjo Killed My Brother Oyeleke, Takes My Dad To Ritualist" by noziz(m): 9:20pm On Mar 05, 2017 |
All these politicians nor clean. especially the tribal mark people  NOTE: i no even read that thing, i jst comment based on the topic, so don't quote me  |
Fashion › Re: Lady Wears Panties To A Mall In Lagos (Photos Trending) by noziz(m): 11:03am On Mar 04, 2017 |
Blonchilli: A picture been trending on twitter (#pantbae) after a photo was taken of a lady out with her panties in the mall. It's been trending #pantbae 
|
Fashion › Re: When Your Barber Is A Magician (Photo) by noziz(m): 9:53am On Mar 04, 2017 |
this na goat style  |
Politics › Re: EFCC Raids Mukhtar's House, Recovers Millions Worth Of Jewelry by noziz(m): 6:35pm On Mar 02, 2017 |
|
Education › Re: OAU Students Studying With Solar Street Lamp At AWO Hall (Photo) by noziz(m): 4:24pm On Mar 02, 2017 |
so make i use this news fry plantain abi! the op u nid Jesus |
Crime › Re: Corpse Of Kidnapper, Vampire, Received At Imo State Police Headquarter (Photos) by noziz(m): 4:20pm On Mar 02, 2017 |
so vampires dey exist  |
Romance › Re: 24 Kenyan Students Have 'Sex Party', Arrested By Police (Photos) by noziz(m): 4:15pm On Mar 02, 2017 |
no be Kenya e for happen? na their way.
meanwhile those wey they ban me for this thread....
|
Car Talk › Re: The Time A Car Cost N3,984 In Nigeria In 1982 (Photos) by noziz(m): 8:10pm On Feb 28, 2017 |
our money get value then now! |
Celebrities › Re: Wizkid Rocks N1M Sweatshirt (Photos) by noziz(m): 10:56pm On Feb 27, 2017 |
for him innermost mind e dey flex him blood money  |
Politics › Re: A Man Returns N900,000 Mistakenly Paid Into His Bank Account To EFCC by noziz(m): 10:34pm On Feb 27, 2017 |
|
Politics › Re: A Man Returns N900,000 Mistakenly Paid Into His Bank Account To EFCC by noziz(m): 10:32pm On Feb 27, 2017 |
overdrive: Return gini this na original manna from d most HIGH!
|
Politics › Re: A Man Returns N900,000 Mistakenly Paid Into His Bank Account To EFCC by noziz(m): 10:28pm On Feb 27, 2017 |
like sey e no return the money, dem for still track ham down. na small thing be that. e no fit play smart for that kind thing. if na for ground e see such money, e for be different ball game then e for be news if e return ham.......as far as this one is concerned, no be news |
TV/Movies › Re: BBNaija: Bally Sucks Ese's Boobs by noziz(m): 5:55am On Feb 27, 2017 |
i go come dey watch bluefilm wey i no fit partake in? i dey suffer myself be that na. i rather watch papa Ajasco  |
Family › Re: 2 Sisters Die The Same Day & Time In Kano (Photos) by noziz(m): 9:07pm On Feb 26, 2017 |
handiwork of village witch!  |
Celebrities › Re: “I’m Too Big For Endorsement Deals” – Don Jazzy by noziz(m): 9:01pm On Feb 26, 2017 |
|
Education › Re: I Wrote UTME 12 Times Before Gaining Admission - OAU Fresher by noziz(m): 8:58pm On Feb 26, 2017 |
who school help for Nigeria self! o boy u jst wasted time and money. before some lecturers go still use u play draft for the school plus if u eventually graduate, job palava go still set in. abi nor be naija again?
abegeee..........make i eat my corn and coconut
|
Jobs/Vacancies › Re: This Is An Indian Company You Shouldn't Work For In Nigeria Because Of Racism by noziz(m): 5:07pm On Feb 25, 2017 |
there is nothing like working for yourself. u work with an organisation, at the end dem give u peanut. I call it modernized slavery |
Romance › Re: Pre-wedding Pictures Of Two Nairalanders (a Lawyer & A Nurse) by noziz(m): 5:03pm On Feb 25, 2017 |
Female nurses been dey fine that year na. Y dis one come....abeg help me complete ham  |
Romance › Re: Kaduna Hotel Where Girls Dance Unclad For Money Uncovered by noziz(m): 10:33pm On Feb 24, 2017 |
I didn't see any unclad pix. let me take a closer look this time if i wud see unclad pix  bia! u wey post dis thing e clear sey u don high
|
Education › Re: Ishaq Yusuf, IBB University Lecturer Was Set Up & Stripped Unclad By Students by noziz(m): 10:23pm On Feb 24, 2017 |
the lecturer no no sey e dey sweet dey pain at the same time?  u be fool o! u come go her house wan go smush. wen small head dey control big head, big head don confuse be dat
|
Romance › Re: Swagalicious Alhaja In Lovely Pre-Wedding Photos With Her Hubby by noziz(m): 10:05pm On Feb 24, 2017 |
she fine but she dey odd with that thing. see first pix |
Politics › Re: Private Jets In Akure During Akeredolu's Swearing In Ceremony (Photos) by noziz(m): 10:01pm On Feb 24, 2017 |
how this one take put food for man table na? una jst want make man dey salivate for everything  TO THE POSTER...
|
Romance › Re: Young Man Married To Oyinbo Grandma (Photo) by noziz(m): 9:52pm On Feb 24, 2017 |
If this tory na true, the guy na ODOYO. Even if na because of money, must u go for GRANDMA? E clear sey dem dey use this guy destiny play nairabet  meanwhile...
|