Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,589 members, 7,812,914 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 10:22 PM |
Nairaland Forum / Noziz's Profile / Noziz's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 35 pages)
Politics / Re: Ganduje Asks FG To Relax Lockdown In Kano To Help Residents Buy Food by noziz(m): 7:53am On May 01, 2020 |
Ganduje the hypocrite! |
Politics / Re: Ebide Brown: Bayelsa West Senatorial Seat Belongs To Sagbama by noziz(m): 8:31pm On Apr 30, 2020 |
Make una dey fool una sef there amidst this corona virus. Polithiefcians!
|
Romance / Re: A Male Friend Stopped Talking To Me Because I Have A Boyfriend by noziz(m): 8:11pm On Apr 30, 2020 |
Come to my house let me advice u! |
Politics / Re: FG Orders Civil Servants To Resume Monday by noziz(m): 6:45pm On Apr 30, 2020 |
Openbusiness: No be lie my guy. Now na only dem dey force ham to go out 1 Like |
Politics / Re: FG Orders Civil Servants To Resume Monday by noziz(m): 6:34pm On Apr 30, 2020 |
2 Likes
|
Business / Re: MTN Nigeria Made ₦51 Billion Profit And Gained 4.2 Million New Subscribers In Q1 by noziz(m): 6:32pm On Apr 30, 2020 |
only porn wey Vaseline crew dey use their line download reach to give them that huge profit!
|
Celebrities / Re: Mompha Flaunts His Rolls Royce Wraith Eagle VIII 2020 by noziz(m): 5:55pm On Apr 30, 2020 |
like sey d car go carry ham go heaven! Next news please...
|
Health / Re: Coronavirus: Amaka Okoro Wanted In Edo By Governor Obaseki by noziz(m): 5:51pm On Apr 30, 2020 |
wetin prick no go see inside Toto? So dem don dey declare corona virus patients wanted?
|
Politics / Re: Goni, Kyari, ModuSheriff, Elkanemi Death: Borno Lost 4 Red Cap Elders In 2 Weeks by noziz(m): 5:47pm On Apr 30, 2020 |
We wan see the black cap elders them!
|
Crime / Re: Over 50 Youths Partying In Lagos Arrested For Violating Lockdown Order by noziz(m): 7:54am On Apr 30, 2020 |
Na who be DAT moderator wey bann me? 25 Likes
|
Crime / Re: Police Arrest Delta Pharmacist After Lady Was Stripped For Stealing by noziz(m): 1:34pm On Apr 22, 2020 |
Health / Re: Passenger Coughs, Dies At Checkpoint In Osun/oyo Boundary by noziz(m): 8:30am On Apr 21, 2020 |
Godfullsam: If u don't believe, it doesn't change anything. Who ur believe help self! |
Health / Re: Men’s Testicles Could Make Them More Vulnerable To Coronavirus - New Research by noziz(m): 2:43pm On Apr 20, 2020 |
make una carry una news go one side joor! |
Health / Re: 86 New Cases of Coronavirus in Nigeria. Total 627. 170 discharged. 21 deaths by noziz(m): 8:01am On Apr 20, 2020 |
e don set. Na thousands this thing wan go enter so! |
Politics / Re: Soldiers Kill 105 Boko Haram/ISWAP Terrorists In Buni Gari, Yobe State (Graphic) by noziz(m): 7:57am On Apr 20, 2020 |
who did d counting? |
Romance / Re: God Did Not Only Butter My Bread, He Added Fried Egg On Top by noziz(m): 10:20am On Apr 17, 2020 |
ElasticStone: Bro is it NNPC? 1 Like |
Politics / Re: Just Received My Stay At Home Relief Food Items From Edo State Government by noziz(m): 7:53pm On Apr 16, 2020 |
Luvlydevin: the govt wan protect u from hunger virus as a result of the lockdown, yet na diabetes them give! 1 Like |
Crime / Re: Policeman Attacked With Acid In Nkpor, Anambra By Angry Youths (Photos) by noziz(m): 10:17am On Apr 16, 2020 |
Time dey come, everybody go carry gun face this military men, police and govt! Dem don too push us to d wall. I loved wat some youths did to a soldier in warri some weeks back... |
Health / Re: Kano Records First Coronavirus Death by noziz(m): 9:36am On Apr 16, 2020 |
Kano death rate go soon skyrocket. Aboki wey no dey hygienic and them dey fit gum body . Dem no know wetin dem dey call social distance self! |
Health / Re: COVID-19: 34 New Cases Confirmed. Total Now 407, 128 Discharged, 12 Deaths by noziz(m): 9:33am On Apr 16, 2020 |
last last, Kano go carry the league! |
Travel / Re: Total Lockdown In Anambra State Today (Photos ) by noziz(m): 7:48pm On Apr 14, 2020 |
This Corona virus is a big distraction! |
Health / Re: 20 New Cases Of Coronavirus In Nigeria. Total 343. 91 Discharged. 10 Deaths by noziz(m): 9:00am On Apr 14, 2020 |
Health / Re: 20 New Cases Of Coronavirus In Nigeria. Total 343. 91 Discharged. 10 Deaths by noziz(m): 10:15pm On Apr 13, 2020 |
watch and see, Kano will take over Lagos within the twinkling of an eye. Those aboki wey dey sabi gum body anyhow! 2 Likes |
Politics / Re: Full Text: President Buhari's Address On Coronavirus by noziz(m): 7:47pm On Apr 13, 2020 |
Ogun kee una president there! |
Crime / Re: Stain Lace: I Was Robbed In My House In Akwa Ibom During Lockdown (Graphic Pics) by noziz(m): 8:30pm On Apr 11, 2020 |
thank God for your life. Dem be one send you go join your papa! Don't ask me how I got to know! |
Politics / Re: Buhari: The Lockdown Will Last As Long As Our Advisers Say by noziz(m): 8:23pm On Apr 11, 2020 |
Which kind wahala be this?
|
Politics / Re: Buhari: The Lockdown Will Last As Long As Our Advisers Say by noziz(m): 8:22pm On Apr 11, 2020 |
KirkoBlack:
|
Celebrities / Re: Slim Burna Celebrates His 32nd Birthday Today by noziz(m): 8:52am On Apr 11, 2020 |
when I see Slim Burna, I been think sey Burna Boy don change him stage name |
Politics / Re: Lagos Begins Second Half Of Distribution Of Emmergency Relief Food Packages by noziz(m): 3:10am On Apr 11, 2020 |
Na food ball match wey dem dey start second half? Dem no see wetin dem dey give pple abroad? Nonsense and food packages! Una left testicle dere!
|
Celebrities / Re: Inside Drake's $100m Mansion In Toronto Where He Is Self Isolating (photos) by noziz(m): 3:00am On Apr 11, 2020 |
Melezenawii: No be your fault, na too much tea wey you don drink inside poverTEA make u reason like dat |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 35 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |