Crime › Re: 25-Year-Old Man Rapes His Friend's Six-Year-Old Daughter by noziz(m): 9:04am On Jan 02, 2017 |
ARU!!!!!!!!!! pls permit me to cut off his joystick......... |
Crime › Re: Gunmen Abduct Kogi Traditional Ruler- Ohi Of Ajaokuta Demand N20m Ransom by noziz(m): 7:16pm On Jan 01, 2017 |
Na their new year gift them wan collect!!!!!!! |
Celebrities › Re: Calabar Girls Twerk For Davido As He Watches ( Pics, Videos) by noziz(m): 3:15pm On Dec 30, 2016 |
Na die Davido dey o!!!! e bi like sey e no know sey no be all yansh dem dey rock  |
Education › Re: Nigerian Man Who Wrote JAMB 7 Times Tells His Story by noziz(m): 6:44pm On Dec 29, 2016 |
Chai!!! but u fail plenty times sha!!! |
Romance › Re: Man Who Took Sex-Enhancing Drug Dies During Sex Romp With Teenager In Onitsha by noziz(m): 2:28pm On Dec 29, 2016 |
Konji get power die!!!!
|
Crime › Re: 61-Year-Old Man Rapes A 10-Year-Old Girl For Months In Abia Hotel by noziz(m): 2:15pm On Dec 29, 2016 |
This is my judgement: make them put broom stick for the tip of the man dickson  |
Business › Re: Billionaire Tony Elumelu Spends Quality Christmas Time With His Children At Home by noziz(m): 8:32pm On Dec 28, 2016 |
na my children e for dey with before  |
Crime › Re: We Robbed To Celebrate Yuletide Like Rich Men — Suspects by noziz(m): 1:03pm On Dec 28, 2016 |
it is typical of the ibos!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Education › Re: 5 Most Underrated Courses In Nigerian Tertiary Institutions by noziz(m): 8:46am On Dec 28, 2016 |
in my varsity, faculties of agric and education are seen as dumping ground. for instance, if those who applied for medicine didn't get the cut off, they throw throw them to agric  |
Sports › Re: Soldier Private Lawal Riliwan Wins Lagos Governor's Boxing Tournament (Pics) by noziz(m): 12:28am On Dec 28, 2016 |
Even female soldiers, nor use dem play dem go too beat u!!!!! |
Crime › Re: Man Stabbed To Death During Vagina Celebration by noziz(m): 12:18am On Dec 28, 2016 |
Nigeria don take over from Kenya 
|
Romance › Re: Man Kneels To Propose To His Big Girlfriend. (Photos) by noziz(m): 12:06am On Dec 28, 2016 |
i jst pity the guy cos him dickson go too lost for that fatty acid punna  |
Politics › Re: Aisha Buhari Lavishes Injured Soldiers At The Hospital In Borno With Xmas Gifts by noziz(m): 11:47pm On Dec 27, 2016 |
u better go tell ur husband how e go take deal with recession come 2017  |
Celebrities › Re: Kenyan Fitness Model, Mimi The Illest, And Her Amazing Poses Got People Talking by noziz(m): 12:50pm On Dec 26, 2016 |
I swear dis babe go sweet for man because any style u want, e ready give u and na so she go still like sex... |
Crime › Re: Lady Who Stole Fowl In Cross River Paraded Unclad By Youths (Photos) by noziz(m): 9:13pm On Dec 24, 2016 |
haba! she only took fowl so dat she can also chop rice and chicken jst like everybody in this xmas |
Crime › Re: Girl Who Left Ghana For Nigeria Is Missing (Photo) by noziz(m): 9:26am On Dec 23, 2016 |
shey girl wey they flex with one Nigerian man one side na him dem sey dey miss? i hail una o!!!! |
Romance › Re: Lady Kneels Down As Her Man Proposes To Her (Photo) by noziz(m): 9:21am On Dec 23, 2016 |
see how the girl be like ATUTUPOYOYO sef!!!!! no wonder she kneel down make the guy propose to her rather than the other way round.... |
Business › Re: 1.2million Nigerians To Get Soft Loan by noziz(m): 5:57pm On Dec 05, 2016 |
Na dog go feed on their testes!!! 1.2million wey dem one give as loan to Nigerians na money? Something wey be sey if u do mmm wey u go get dat money pass sef. Their father left ear there!!! |
Food › Re: Which Food Should I Eat To Get A Little Bit Fat? by noziz(m): 3:15am On Nov 12, 2016 |
If u were a girl, I wud v asked u to go swallow sperm. Since u are a guy, always lick a girl's puna. this is very effective |
Celebrities › Re: DJ Cuppy Gets G-Wagon As 24th Birthday Gift From Boyfriend, Anichebe by noziz(m): 3:08am On Nov 12, 2016 |
Last last, she go drop u for another boyfriend |
Events › Re: Lady Puts Drinks In Her Bag At A Wedding. What's Wrong With The Photo? by noziz(m): 2:56am On Nov 12, 2016 |
Forget sey I nor see dis babe face, I know her even for darkness. Chidinma dey branch all party dey collect put for her bag |
Culture › Re: Aramide Shekinat Celebrates Her 40th Birthday by noziz(m): 3:49pm On Nov 11, 2016 |
This nor be human being o. Na mammy water to d kor!!! |
Crime › Re: Soldier Kidnapped In Calabar As He Leaves Bank (Photo) by noziz(m): 5:58pm On Nov 10, 2016 |
Those gunmen mind too thick sha!!! |
Crime › Re: Yoruba And Eegun Clash In Ajah, Lagos As They Burn Houses by noziz(m): 3:21pm On Nov 09, 2016 |
Abeg make dem continue o!!! |
Jobs/Vacancies › Re: Senate Moves To Remove Age Bracket Specification For Recruitment by noziz(m): 12:06pm On Nov 09, 2016 |
Correct. This is what we are talking about  |
Celebrities › Re: Is Chichi Igbo Nigeria's Best Swagged Female Celebrity At The Moment? (photos) by noziz(m): 7:08pm On Nov 07, 2016 |
Come make na check fmdat person well, na man e be. I sure sey e get prick inbetween him legs  |
Celebrities › Re: Fan Tattoos "Jim Iyke" On His Arm (Photo) by noziz(m): 9:28pm On Nov 01, 2016 |
how this take put food for person table sef  |
Romance › Re: Ibadan Woman Dies During Sex Romp With Lover Who Drank 'Man Power' by noziz(m): 8:42pm On Nov 01, 2016 |
Admin i wan see the video wey dem take nack!!!  |
Crime › Re: Men Steal Two Bicycles Worth N3m In Lagos, Sell One For N10,000 (Photo) by noziz(m): 8:31pm On Nov 01, 2016 |
Na the golden bicycles wey what dat kind amount i bin come see oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo  |
Christianity Etc › Re: Flying In My Dreams by noziz(m): 12:41pm On Oct 30, 2016 |
Like u dey fly without wings for ur dreams? What a gift |
Family › Re: Should I End The The Relationship? by noziz(m): 11:30pm On Oct 27, 2016 |
Ask google  |
Education › Re: Senate Suspends JAMB 3-Year Validity Plan by noziz(m): 10:59am On Oct 27, 2016 |
Dem nor know say dem suppose make consultation first before dem reason ham. Useless set of people!!! |