Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,653 members, 7,809,476 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 10:13 AM

OkumagbaBOY's Posts

Nairaland Forum / OkumagbaBOY's Profile / OkumagbaBOY's Posts

(1) (2) (3) (of 3 pages)

Crime / Re: Lady Turns Into Snake In Benin After Alighting From Yahoo Boy's Benz - Residents by OkumagbaBOY(m): 8:52am On Aug 05, 2019
Now d new title of ritualist is na "YAHOO BOY'S".... SMH...... cool cool cool
NYSC / Re: My Funny Experience At Nysc Orientation Camp Black Gold Kaduna Kaduna by OkumagbaBOY(m): 6:47pm On Jul 31, 2019
logan2:
undecided na why you dey Yan like this na, you suppose know say waffi carry noticeable swag everywhere they go, except say you nor mingle with waffi be that
abeg Leave dat guy joor....dat na poo on is own

1 Like

NYSC / Re: My Funny Experience At Nysc Orientation Camp Black Gold Kaduna Kaduna by OkumagbaBOY(m): 9:16am On Jul 30, 2019
Fragility6:

Oga ruggedi i carry hand 4 you on update mata. D same uvwie i dey. Oya tell me d social life wey dey go on here. As u neva comot from warri see hw oda places b you cum feel say na warri life start and end. My last response to you
....Tah....b4 I leave for Germany to study I visited some states even lived in it you gay.... places like BENIN,BAYESLSA, LAGOS ABUJA PH,....you hear.....so when I say warri dey update I know what am saying.....I guess you never lived in uvwie because I never heard or seen an uvwie boy dumb as you....you dig right
NYSC / Re: My Funny Experience At Nysc Orientation Camp Black Gold Kaduna Kaduna by OkumagbaBOY(m): 2:19pm On Jul 29, 2019
To those of you saying this is rubbish....u need check asap can't you see where the op said e was not a writer and is for fun .....ona go dey do as if ona na know book pass and if Dem check ona, ...ona drop out for year one........fish Dem abeg @kingtim continue ooooo no mind Dem they are just castrated fools with bend life ...... kudos joor

6 Likes 1 Share

NYSC / Re: My Funny Experience At Nysc Orientation Camp Black Gold Kaduna Kaduna by OkumagbaBOY(m): 2:09pm On Jul 29, 2019
Fragility6:
I hate the way some deltans dey glorify warri eh. You go feel say na here ruggedity and wisdom originate from. Meanwhile na drab state with little or no industrial presence even social life dey anandpoor. I feel for my once glorious state
nigga you're high in within..... sharrap there....lemme me brief you small if you talk about social life low...then you must be leaving around d bush.....warri way dey up to date die....you don see warri boy dress anyhow or dey use anyhow fone b4 or dey behave like mumu......den for rugged I nor wan go there at all....mha nigga go check out places like *ekpan, effurrun,uwie,iyara, okumabga, etc just to mention few .....Dem you will know what ruggedity is taking about......fish

3 Likes

Celebrities / Re: Timi Dakolo: I Never Discussed My Wife’s Virginity With Anyone by OkumagbaBOY(m): 9:57pm On Jul 21, 2019
Taah........ we no gree oooo.... grin grin grin


Wetin e nor know say all dis thing go affect e children Las las....Dem go use am take tell Dem word when Dem go dey with their peers.....


Sometimes we should think about the future before carrying some activity

4 Likes 1 Share

Celebrities / Re: Davido Doing The Naira Marley's "Soapy" Dance by OkumagbaBOY(m): 11:40am On Jul 16, 2019
Na so ..... nothing dey trouble him mind na.....
Happiness is free jor..... grin grin grin

Meanwhile.....Today is mha birthday somebody wish me .... Like and share for mha birthday joor...

15 Likes 4 Shares

Celebrities / Re: Wizkid Celebrates His 29th Birthday Today by OkumagbaBOY(m): 11:23am On Jul 16, 2019
My birthday mate .....HBD TO US.....lolz .....
grin grin grin

1 Like 1 Share

Sports / Re: AFCON: Villarreal FC Congratulates Chukwueze And Super Eagles On Twitter by OkumagbaBOY(m): 9:32am On Jul 11, 2019
Na everybody they call am young Messi now ooo....but ona nor wan agree say MESSI NA the true G.O.AT... why ona nor dey call am small RONALDO....... you all moderfukers are all hypocrite...spit cool cool cool

9 Likes 1 Share

Crime / Re: Is EFCC Not Charging This Man Wrongfully? by OkumagbaBOY(m): 12:45pm On Jul 04, 2019
Na only God go fit help us for naija oooo......


Naija which way sef undecided undecided undecided
Sports / Re: Argentine FA Condemns Referee For 'serious Errors' In Defeat By Brazil by OkumagbaBOY(m): 12:39pm On Jul 04, 2019
Abeg eee.....humans get d habit of blaming people for their misfortune......... If e favour Dem b4 Dem go complain say na error Make Dem win b4 ..........abeg forget matter for Matthias...ona loss ona loss period grin grin grin
Celebrities / Re: COZA Pastor: Timi Dakolo Reacts As Another Woman Accuses Fatoyinbo Of Rape by OkumagbaBOY(m): 12:34pm On Jul 04, 2019
Can dis man just shut the f*ck up.....

Let him just Sue him na so people go know the real matter no be to dey come Instagram dey yarn rubbish......

angry sad angry
Crime / Re: Boy Who Breaks Into Schools In Delta To Burn Books Of Students, Nabbed by OkumagbaBOY(m): 12:24pm On Jul 04, 2019
Warri,effurrun,sapele,ekpan people to get anyhow heart I swear....... imagine this kid with this kind of mind.....


If not properly trained dis one go turn Dem *EVANS*soon .....


Sapele I hail ooooo shocked shocked shocked
Sports / Re: Ex Chelsea And Liverpool Striker Torres Confirms Retirement Aged 35 by OkumagbaBOY(m): 9:52am On Jun 21, 2019
Should I call him Legend.......


Fact; no b everybody Dem supposed dey call legend ooooo....

But the fact is many don't know.....

Don't quote me oooo
Celebrities / Re: Davido Dribbles Friends During Football Match In US by OkumagbaBOY(m): 8:16pm On Jun 20, 2019
This OBO to get activity I swear..........


Na em Belle go do d scoring ooo grin grin grin


I bet on OBO balls that is better than our big play in Leicester..... should I call his name grin grin...... ;
iheanacho grin grin

8 Likes

Crime / Re: Policemen In Uniform Spotted Dancing Gbe Body, Zanku At A Party by OkumagbaBOY(m): 8:06pm On Jun 20, 2019
And this are the one's that are assigned to protect life and property........SMH....



Nigeria I hail ooooo
NPF I hail ooooo
Our presido I hail ooooo



Las Las when Dem don high finish na to dey kill innocent citizen anyhow.....


Na God go really help NIGERIA OOOO
Crime / Re: Young Guy Caught Masturbating; Lied That He Is Taking His Bath.(video) by OkumagbaBOY(m): 3:25pm On Jun 20, 2019
Is masturbating a crime now......


Why not leaving the young dude to enjoy himself joor...it's seems he don't like stress at all.... woman matter don tire am....so he cannot come and kill himself.... When ladies dey use cucumber we no dey talk oooo.....


Even those wey video am dey do am in their closet... hypocrite everywhere...Las Las na who Dem catch na b thief
Celebrities / Re: See Seyi Shay Reaction After Troll Says She Twerks With A Flat Ass by OkumagbaBOY(m): 3:17pm On Jun 20, 2019
So this is news abi..........


Continue ooooo....


Should I also blame this on our government ......
Crime / Re: Stop Criminalising Nigerians - Ghanaian Tells Fellow Ghanaians by OkumagbaBOY(m): 8:31pm On Jun 18, 2019
Dem just dey spoil our name..... wetin we nor do or nor even Know sef Dem go say na Nigerians do am.......


May God help us oooo

18 Likes 1 Share

Politics / Re: President Buhari Congratulates The New Can President For His Re-election by OkumagbaBOY(m): 8:13pm On Jun 18, 2019
If you know you know.......


I won't say anything cool cool
Sports / Re: Andrea Pirlo Sues Look-Alike Who Got Free Items In His Name by OkumagbaBOY(m): 8:11pm On Jun 18, 2019
Fraud everywhere.....

No b only naija nah fraud dey sef grin grin angry.....

10 Likes 2 Shares

Politics / Re: Buhari Should Appoint Whosoever He Wished - APC Governors by OkumagbaBOY(m): 8:01pm On Jun 18, 2019
Our presido our presido.......

Let his government favour me and mha family oooo........ I won't say more than dat oooo cool
Crime / Re: Ng News: A 300L UNIBEN Student Commits Suicide by OkumagbaBOY(m): 7:57pm On Jun 18, 2019
Sucide everyday , everywhere, anytime, anyhow,....what am I even saying sef.... lipsrsealed undecided undecided....

Naija which way sef
Travel / Is France A Suitable Country For An Average Nigerian To Settle by OkumagbaBOY(m): 11:46am On Mar 28, 2019
Is France suitable for an average Nigerian to settle or relocate to ....well I have been saving lately and am thinking of relocating to any Europe country or France to be mentioned....

I really needs advise and list of some Europe country where I can relocate to.......


Note: France is my dream country

Lalasticlala mynd44 Dominique
Literature / Re: Life Of A Rugged Guy +21 by OkumagbaBOY(m): 3:48pm On Mar 16, 2019
I don pack my bus ooo.....I dey don dey wait for (more updates)passengers ooooo
Literature / Re: Naughty Popo In School (part 1) by OkumagbaBOY(m): 3:02pm On Mar 16, 2019
Drop something na.....I don tire to wait ooo

1 Like 1 Share

Sports / Re: UCL: Cristiano Ronaldo Hat-Trick Shoots Juventus Into Quarter Finals (Photos) by OkumagbaBOY(m): 9:13am On Mar 13, 2019
Anndrew:
oga leave story,cr7 is overhyped..when messi score hattrick we no dey carry am for head..just like man u..overhyped club
my dear keep quiet...how many time has Messi scored hattrick in big games like dis or important matches when needed. RONALDO been do it back to back every MATCHES(IMPORTANT) game was a hit grin grin grin

2 Likes 1 Share

Literature / Re: Sexcapade With The Neighbors Daughters by OkumagbaBOY(m): 1:25pm On Feb 25, 2019
Update update iyayin.......


More ink to your pen...and more knowledge to you,more money to your Bank account.....


Update please abeg
Romance / Re: Man Forcefully Romanced A Lady He Bought Phone For, Then She Bit Him by OkumagbaBOY(m): 9:48pm On Feb 22, 2019
donstan18:
For forcefully romancing a lady; The guy is stupid.

But for buying a lady IPhone just to romance her, he's foolishly stupid.

You just can't waste money like that when there are ladies who are ready to spread their legs for you if you can just make them WhatsApp admin
..this here is the reason why I like NL
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester City Vs Chelsea (6 - 0) On 10th February 2019 by OkumagbaBOY(m): 8:25pm On Feb 10, 2019
Kingtim come and take Chelsea FC out of planet Earth ooo
Literature / Re: Naughty Popo In School (part 1) by OkumagbaBOY(m): 10:04am On Feb 08, 2019
Guy continue na....as e dey hot b4 e go cold

1 Like

(1) (2) (3) (of 3 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.