Olahmi05's Posts
Nairaland Forum › Olahmi05's Profile › Olahmi05's Posts
Tinubu don dey use I CAN ASSURE YOU. That what Buhari dey use too oo. Chai God Bless Nigeria |
Manchester united fans and Arsenal Fans nah you dey follow messi. Messi no follow una CLUB. WHEN U HEAR CHELSEA PLEASE PUT SOME RESPECT WE NO BE MATE ABEG NO Cap 🧢 ![]() |
Do you know what? His problem ![]() |
Rest in peace. Nah everybody go eat the food of death. ![]() |
I will manage the neck chicken if fried with one bottle water is okay. |
If your spouse is your Bone of your Bone and the Flesh of your Flesh. I bet it with you.. You will last forever till death separate you guy's. Materials things or Beauty won't make it last. It will Fade away when time comes. God will only make it last long if your is Bone of your Bone and your flesh of flesh. |
End time is coming.. That my new song |
Nah we cause am now.. shebi nah wey dey vote for them.. if them no get single vote them go stop it. Simple. Imagine 5.1billion for one show... Let the youth's open dre eye's and Dre minds.. Enough of all dis.. #No Bb naija dis Year. Amen |
Spend it if nah your money.Nah u get am. But don't post you need urgent 2k or 5k ooo for here. Because me wey no get Money now will now see money. My brain 🧠 will now tell me she nah Party I go use am do. Sometimes just think about your Life. Need a Job around Ibadan. |
Ask that your friend? If the girl nah him daughter at what age she go advice her to have sex simple? The answer wey comot for ur friend mouth nah the Real answer ? Guy se u get light for una area? |
Even make them see them.. Some stubborn set of people will still go again.. Oyinbo hee dre wahala dey too much. Typical Nigeria Man get time for all dis. Money and Money and Dre life 🤣 is the most important things. |
My next country to travel now is Berlin .. |
And dis Post will still VOTE FOR APC again. Se nah curse nii. Se your Eyes never clear nii. Check yourself and ask yourself. Is dis how we go dey. Vote wisely my people. If u miss it now, u don't have the right to complain again. Before you vote for APC AND PDP. DO SOME CALCULATION ABEG. ADD 8YEARSD PLUS YOUR CURRENT AGE NOW. Where u go dey.. Don't let them Brain was you with dre mouth and dre promises. Vote For the Right People. Money is Nothing. But your vote is something. PETER OBI nii mo ma dii bo mi fun. Yoruba People will Vote for you.. Because iwo lo kan. God Bless My Nigeria. Labour Party all the Way. |
Dis people will not kuku Kii us How I wish dis tins can apply to the Rich people too and the politicians too.. The rich dey enjoy while the poor dey suffer. Dis life nah turn by turn. Vote for Peter OBi Vote for the Future President. |
Small Yansh dey shake.. Lols ![]() Make I no talk |
![]() |
You go still defect to Labour Party. That what I know... Peter Obi will be the President and we shall rejoice. Before the election.. Things will happen that well shock the country. People will defect to Labour Party before the election. The hidden secrets will be revealed. That when God will take Control. The light has come.. The darkness is no more.. |
Welcome. That how you Will Visit our Upcoming President Peter OBi Fabiyi . In Jesus Name AMEN |
Now who go spend the money Now. The laptop and the phone too. All is well. |
The question is for those who get car. I dey see someone wey type 50litre 50 litre Kii you Dre. Lolz . Nah by force to comment. ![]() |
The question is for those who get car. I dey someone wey type 50litre 50 litre Kii you Dre. Lolz . Nah by force to comment. ![]() |
Your home Address please. M on my way |
Guys Let cast our Vote and know who will be our Next PRESIDENT before February knack. Let do dis? LP-PETER OBI APC- TINUBU PDP- ATIKU YOUR VOTE WILL GET COUNT. VOTE RIGHT. |
Lesson to be learnt. Never and Never. Fight when you are angry . Just calm down and go and sleep. Simple Remember Dis and know Peace. VOTE FOR PETER OBI. |
When will my country do dis too. My Country Nigeria. |
Dey Play SOGBO. I can't blame them Sha. To vote out corrupt leaders dey my mind Now. Vote for Peter Obi. |
All dis politicians just dey talk as if we no get sense at all. It Early in the morning make I no talk. If I vote for you make I bend. If I vote for u.. Make I leave my girlfriend.. Our future is safe with Obi. No OBi No Election.. Obi ni mo ma dibo fun.. |
Obi all the way.... God please touch every Heart so that we can vote for the right person.. Peter OBi is the real man. Mr President m proud of you. My PVC IS WITH ME. CAN'T WAIT TO VOTE FOR YOU. |
INDOMIE9090:Your nickname is sweet.. Can u give a bit of it.. If u don't mind. Dey play with Me. |
Oyo state- Peter Obi for President. |
You are doing well my Brother... Please and please leave the breast alone for the Baby. U don suck your own when u are a baby. So what else again. Kuku tell me u can't survive without sucking breast. My advice for u is to wait and stay calm down. Breast no go Kii you ooo. Say Amen.. [color=#000000][/color] |
Because of you Heee. I will soon start my fasting and prayer for to be the President. And I know God will answer my prayers. Guys not only vote's can do dis. Let Pray and Fast abeg. Since Day before yesterday now.. No light for my area. Fuel don cost. By God Grace you Will be our next President in Jesus Name. Can I hear your BIG AMEN.. AMEN FOR LIKE |


