₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,899 members, 8,447,613 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 04:01 PM

Toggle theme

OLDESTWARRIBOY's Posts

Nairaland ForumOLDESTWARRIBOY's ProfileOLDESTWARRIBOY's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 37 pages)

BusinessRe: Protest In Sabon Gari Market, Kano, Over Demolition Of Roadside Shops (Video) by OLDESTWARRIBOY: 8:53pm On Jul 20, 2020
Dem fil protest over Destroyed shops but the tyranny wey dem dey face for Buhari & Gandollar hand....when dem go protest that one?
PoliticsRe: Akpabio: 60% Of NDDC Contracts Are Awarded to National Assembly Members by OLDESTWARRIBOY: 7:20pm On Jul 20, 2020
First N-power, dem share that one
Na this

Na wa o, UAE dey send probe go mars....Nigeria House of Assembly dey steal billions back to back and that old man for Aso rock say im dey fight Kawurption

I laugh in Fulfulde

PoliticsRe: Seriake Dickson Commends Ijaw Youths For Conducting A Successful Convention by OLDESTWARRIBOY:
This one na to dey thank people since o
Na so im thank that rivers woman for ondo state

Now im dn dey thank Ijaw Youths

Bros dey really hustle that senate seat..dem dn give am?

PoliticsRe: Edo 2020: APC Accuses Obaseki Of Appointing Cultists As Aides by OLDESTWARRIBOY: 7:14pm On Jul 20, 2020
Why APC come dey wail?? No be dem go hire dem own thugs

Foreign AffairsRe: UAE Successfully Launches Hope Probe, Arab World’s First Mission To Mars by OLDESTWARRIBOY:
This na country wey discover Oil with Nigeria same time o.

But
UAE
UAE successfully launches hope probe to mars

Nigeria
Dorothy trends on Twitter cuz of her massive breasts #BBnaija
Tukur Buratai - Insecurity will end when Nigerians want it to end

Ona see the difference??

Chai?? The people wey do this thing to this country ehh....e no go better for them

CrimeRe: Bandits Kidnap Juwairiyya, Murtala Musa Kore's Daughter by OLDESTWARRIBOY: 1:29pm On Jul 20, 2020
Olabode971:
okay; I don hear, I welcome ur good suggestion.

Oya, where do we start fromhuh??

Aso rock or CBN office for Abjuahuh?? which way!!!
We should start from bourdillion Jagaban house first cheesy cheesy cheesy
CrimeRe: Bandits Kidnap Juwairiyya, Murtala Musa Kore's Daughter by OLDESTWARRIBOY: 1:16pm On Jul 20, 2020
Olabode971:
Bros, mumsy don tell me say year2020 get Terms and Conditions ooh; I shouldn't lead any protest of whatsoever; keep cool and try to stay alive...

Bros, no vex....We must obey our earthly parents, remember tho.

grin
Fear-fear, na small protest you dey fear ni? Tell mumsy say nothing dey happen, FG no dey chop bottle. Make we run am
CrimeRe: Bandits Kidnap Juwairiyya, Murtala Musa Kore's Daughter by OLDESTWARRIBOY: 1:03pm On Jul 20, 2020
[quote author=Olabode971 post=91909134][/quote] But it gats start from somewhere....you fil lead the motion, then we follow...you grab?
CrimeRe: Bandits Kidnap Juwairiyya, Murtala Musa Kore's Daughter by OLDESTWARRIBOY: 12:52pm On Jul 20, 2020
Olabode971:
Lead oginihuh??

CrimeRe: Ondo Woman Conspires With Lover To Kill Ex-boyfriend (pic) by OLDESTWARRIBOY: 11:50am On Jul 20, 2020
I'm not understanding? Why dem kill the okada man? Na im wan stop dem to marry??
AgricultureRe: Please Help! My Chicks Legs Are Getting Bent Day By Day!! by OLDESTWARRIBOY: 11:49am On Jul 20, 2020
marriagebyigbo:
The greatest mad man ever..... gringringrin
After you shebi cheesy cheesy cheesy

chukwuibuipob:
fixed
Thank you
TV/MoviesRe: Dorathy, Busty BBNaija 2020 Housemate Trending by OLDESTWARRIBOY: 11:45am On Jul 20, 2020
ApostlePaul14:
If he easy Y u no go represent Warri? Jealousy!
God forbid bad thing. Me for BBN? I reject am, see if na play stop am o

You sabi the gal before abi na your sister, why you dey defend am?

Apostle paul go dey roll for im grave right now
SportsRe: Victor Osimhen Passes Napoli Medical by OLDESTWARRIBOY: 11:32am On Jul 20, 2020
Na Napoli this boy go last last...na wa o.

Premier league would've been the best option
Kudos to him though, make he shine. I need 20-25 goals from him or even more next season
AgricultureRe: Please Help! My Chicks Legs Are Getting Bent Day By Day!! by OLDESTWARRIBOY: 11:32am On Jul 20, 2020
OP na to butcher them put for stew or egusi soup na, must you wait till christmas?? Time no dey o

PoliticsRe: Mr President, Take Charge! By Simon Kolawole by OLDESTWARRIBOY:
I'm 200% sure Buhari won't read this.
But sincerely speaking, I don't think most of all this are buhari's fault

With that being said 'Kolawole'??
Afonja? Brown roof? 2015?
Make I no talk, I dn too chop ban

Na dem know

CrimeRe: Bandits Kidnap Juwairiyya, Murtala Musa Kore's Daughter by OLDESTWARRIBOY: 11:10am On Jul 20, 2020
Olabode971:
We will be ruled by Different Leaders; where your interest(Your wellbeing) can be well Marshalled than this one we are all in.
You are not wrong. Well, I dey your back...Lead the way
TV/MoviesRe: Dorathy, Busty BBNaija 2020 Housemate Trending by OLDESTWARRIBOY: 11:08am On Jul 20, 2020
She's shapless like Amoeba

Not impressed, at least Biafuro Cardi B get shape small.

NEXT!!!

PoliticsRe: Ogun State Begins Work On Ojodu Abiodun, Akute Road (Photos) by OLDESTWARRIBOY: 10:51am On Jul 20, 2020
Nigerian polithiefcians!!!

Building/revamping roads is their greatest achievement!!

What a country

Foreign AffairsRe: Saudi Arabia’s King Salman Admitted To Hospital by OLDESTWARRIBOY:
This guy that year...see the way e look cool & calm, no know say na devil second be that.

It's like naturally Arabs, Muslims always look cool & calm but if dem wan do you bad thing ehh? Sorry is your name

PoliticsRe: Idahosa Wells Okunbo: Obaseki Plans To Burn My Farms, Revoke My CofO by OLDESTWARRIBOY: 10:48am On Jul 20, 2020
Why Obaseki wan destroy he farmlands?? Wetin im go gain, if e run am??
CrimeRe: Bandits Kidnap Juwairiyya, Murtala Musa Kore's Daughter by OLDESTWARRIBOY: 10:34am On Jul 20, 2020
9jaDoomCountry:
Na same. Dem just change name.
AK481:
They are not bandit , they are terrorist.
Bandit falls in the same category as thieves .
MrNipplesLover:
they are still the same Boko Haram.

anywhere you read bandits, unidentified gunmen - na Boko Haram boys.

dem just want make we forget Boko Haram story, that's why they are using another name to their crimes.


e no go werk.
Na dem know....the north go destroy themselves with any name dem wan call am


Olabode971:
We can only dey alright when the Zoo have been divided and everyone knows who is his/her neighbor..

But for now; na kasala still dey burst 24/7 everywhere
Lol at Kasala

Even if we divide no be still same leaders wan lead us?
Science/TechnologyRe: How The Blackest Fish In The Sea 'Disappear' - Scientists Explain (Photos) by OLDESTWARRIBOY: 9:20pm On Jul 19, 2020
This people really get time
CrimeRe: Bandits Kidnap Juwairiyya, Murtala Musa Kore's Daughter by OLDESTWARRIBOY: 9:02pm On Jul 19, 2020
This bandits dn take over from Boko Boys....na dem dey run things now.


Last last we go alright

HealthRe: India 'Wet Markets' Sell Charred Monkey Hands As Dogs Wait For Slaughter (Pics) by OLDESTWARRIBOY: 5:34pm On Jul 17, 2020
American people get free time na and dem dn chop belleful, no be their fault.

The animals... PETA go take care of am if their release all??
Nonsense people.

Abeg make indians chop dem own belleful, we only live once...time no dey

RomanceRe: What Comes To Ur Mind When They Say She Is Hausa,igbo,yoruba,edo Or Calabar Girl by OLDESTWARRIBOY: 8:27am On Jul 17, 2020
Sirjendon:
do you know ewedu soup, u dey one swampy bush dey type rubbish, as if u don reach Lagos b4.

Omo jatijati.
Na Sambisa forrest i tey dey type....i no understand Lagos na paris wey I go dey brag if i dn reach before??.....Abeg shift, that overrated slum
RomanceRe: What Comes To Ur Mind When They Say She Is Hausa,igbo,yoruba,edo Or Calabar Girl by OLDESTWARRIBOY: 12:04am On Jul 17, 2020
Hausa - N500

Calabar - N1500

Igbo - N2500

Yoruba - Watery beans with bread or Ewedu

Edo - Tramadol, Swinol with codeine...you are good to go

Kwale - One barbecue fish + transport like N200

Urhobo - Oil rice with ice fish cheesy cheesy. Or
owo soup and starch, she fil call her sister and her friends cor join ona for the mata
RomanceRe: Name Three Series You Can Never Get Tired Of Watching by OLDESTWARRIBOY: 11:51pm On Jul 16, 2020
Akpan & Oduma
Akpan & Oduma
Akpan & Oduma
Akpan & Oduma
Akpan & Oduma
Akpan & Oduma
Akpan & Oduma
Akpan & Oduma
Akpan & Oduma
Akpan & Oduma




















Akpan & Oduma
Akpan & Oduma

cheesy cheesy cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Real Madrid Are LA Liga Champions by OLDESTWARRIBOY: 11:27pm On Jul 16, 2020
Angelfrost:
Flog this Real Madrid??! Lol... We shall see!!!

I'm sure Pep must be worried about their current form.
deltateam:
Till then.
greypencils:
It will shock you. Real Madrid might just win the UCL. Zidane is back. Madd right!
E go be like film for una eye
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Real Madrid Are LA Liga Champions by OLDESTWARRIBOY: 10:07pm On Jul 16, 2020
What Happened??

Where the other thread?

Anyways Man city go flog them for champions league
SportsRe: Real Madrid Are La Liga Champions by OLDESTWARRIBOY: 10:00pm On Jul 16, 2020
Braca na Idiot o...see the way dem just loose guard. Sevilla & A.madrid dem no fil win.

Congrats to Real Madrid
One boy say chelsea comut Hazard Ba3 before them sell give madrid

Man city go flog dem well well for UEFA champions league

Science/TechnologyRe: Fish With Human-Like Teeth Caught In Malaysia (Photos) by OLDESTWARRIBOY: 9:44pm On Jul 16, 2020
Na one Edo girl wey dey return from meeting last night....she miss her way. Abeg make dem return am back make she fil change back to human.

RomanceRe: My Wife Takes Long In The Bathroom, So I Barged In On Her And Discovered This St by OLDESTWARRIBOY: 9:12am On Jul 16, 2020
donbachi:
Iron will burn all ur clothes,even ur boxers,madmen will chase u on the road,thunder will fire dat ur phone and u will be rendered phoneless and wheelbarrow will jam u...for wasting my data.
Bros is pained. The story no end the way you want... cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 37 pages)