OLDESTWARRIBOY's Posts
Nairaland Forum › OLDESTWARRIBOY's Profile › OLDESTWARRIBOY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 37 pages)
Na this Mallam wey destroy PDP dat year na APC wan give chairman?....this 2023 go sweet pass Avengers: Infinity War
|
See mind. Nigeria dn cast o. This one wey small lebanon dey do this so
|
All the people with Precious as their avil name for Nairaland craze for their first life |
They deleted my comment about it....lmao. Salty much |
Bahamas95:That's my default space booking emoji...I'm super sorry. I've modified it now. From now on... I go dey observe the topic first, so that I use the right emoji to book space |
First things first #SayNoToRape But let's be logical not emotional Her short are intact, slippers, shirt everything. Abi after the do, dem cor allow am wear her clothes finish before they killed her?? But anyways let justice prevail |
Na them sabi o
|
lmao....no know wether na her pidgin english or her face, I just dey laugh as I dey watch the video Dem send you? She wan be like Nicki abi Cardi. You think say na 1.2 million naira dem pay....olosho |
What about Ciroma na??... Dem dn turn EFCC chairman post to APC chaiman post o wey three people go dey claim chairman. APC no just serious
|
So that e go lose form like Iwobi abeg make e play for England o |
I no understand o....Na same Saraki wey no fil rig himself for Kwara senate election na wan rig Edo governorship election...
|
Boko Haram has been technically defeated Boko Haram wants to surrender We will use potential & Kinetic energy approach to fight bandits ![]() Results below!!
|
NNPC & FG ending lives since 80 A.D. |
Na wa o....Oya make dem defect too now since APC no want dem again Nigerians politics self..people go just dey jump from one party to another. I think it's time the Senate or House of reps do something about it...like make bill that you must stay at a party for at least 10 years before you can be able to defect but then again most of them are in on it too and how Uche Secondus and im tax collectors wan tey chop? |
So much for Democracy Countries like Russia, Turkey, Israel etc with long serving rules dey enjoy life, we wey dey run democarcy just dey fool ourselves Why Ondo state of assembly wan come be like vilage primary school?? |
Most of all these people were dey show off from Hushpuppi, Dino, Mompha, E-Money, Frog Voice Afonja, to G-Boys, Run Girls, Porta party girls dem etc 80% of the time...dem money no pure Oya EFFC, NPF food dn done o, the way ona try investigate E-money that time But wait o...who be EFCC chairman now?
|
Thank God for their life say na police catch them o if say na Calabar street boys....abeg no dey na burnt offering straight
|
No be by force to marry o....aboki or you for take another wife if this one dn tire you |
No be Tukur Burutai say dem use Kinetic energy approach tey kill all the bandits.....Abi na only Potential energy na dey Zamfara
|
If you no get money, drop out nah wey person wey get for Egypt or Ethiopia come out. Nigerian politicians Mata ehh. All the money wey she dey collect for the boards of four banks where dem dey?? |
Na now I know why dem give Gandollar chairman of im campaign....birds of same feather
|
Agadinaagwuofe:
|
Grantedgold8:You no Lie bros......lol |
Cmanforall:. McTominay na basket too Kenneth10110:Na wayo match....Arsenal first goal was handball against sanchez |
Xclusivedaniel6:Seriously??
|
A whole EFCC (Economic & Financial Crime Commission) boss is a fraudster too and people still dey think say this country go better Abeg make dem free hushpuppi, or make FBI just come arrest all of us go Chicago prison self ..e go better pass this Nigeria wey we dey. BTW why Oshiomhole Mama & Obaseki be like twins?
|
Abeg make dem no go anywhere o....China do bring another one come again o...Bubonic plague. That disease wey finish half of Europe in those days. Make Buhari close all the borders now o. Covik19 dey learn for where Bubonic dey o
|
jasent:Who dey top for league table between the two |
This flat-head Uzodinma no go pay people papa dem pension, e dey here dey adopt pikin
|
MASTERCHIEF0847:Lol....put me for ground o...Mr Unscripted dn answer you |
See the way the woman be self....Mgbeke. Na Buhari & Ugwuanyi na cause am, e say dem provide jobs, the woman for no get time beat this small pi kin, na frustration and unemployment cause am I sight food lady above me...Na to carry Kidney beans sauce, Oha soup or that Banga soup wey dem tey dey chop rice go dey give dem for prison o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 37 pages)