OLDESTWARRIBOY's Posts
Nairaland Forum › OLDESTWARRIBOY's Profile › OLDESTWARRIBOY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 37 pages)
Yes, Honourable Lia Muhammed has spoken and so it will be. Who is Twitter?? To ban our General's tweet, Our Able General that led the UAR armies to conquer Ojukwu and Dem ipobs armies. Dem think say Buhari na that Orange Ipob saviour?? May God punish Twitter Agbegbaorogboye:Ipob, Shut up |
With these money, Buhari and his government will be able to buy the drones, cannons, chopper, dracos, pistols, shotguns, snipers, cattle sorry... I mean catapults, Glocks etc to deal with all those people threatening our perfect land Ipob, mazi Kanu, Igboho, Boko Haram, Twitter and pdp go hear am |
aylive02:You wey get sense....I hail you |
Icarus99:May your wailing Kwantinue, Ipob That protest must not hold, General Buhari send Soldiers, herdsmen, Police, cattle to deal with any protesters, lekki toll gate no do them. Them wan dey raise again, shebi?? General do them in the words they understand that year for 1970. Shame them like you did Twitter. ONE NIGERIA. the north must kwantinue to chop oil money, Aboki must flex too |
Lord Tinubu, Chief Jagaban, leader of the waste, Fulani slave, drug Baron, future president of UAR, tormentor of dot in a circle people. WE GREET YOU SIR, CARRY GO!!! |
dammyllare:For your small mind, you dey with woman 3 days you no touch am..na accomplishment??Ewu |
OP make sure you destroy that relationship o, you must enter that ride. You no wan dey front seat. Carry go, no time o |
Well from senior secondary to like 200L in the uni, I was actually a romantic. I blame watching too much Korea movies with my sisters. But now, if I'm being honest with myself, I just want sex |
Wetin they do those two authors for up there |
God Punish those two authors for up there |
All these ladies bashing the boy upandann, you guys purposely or unconsciously omitted the part the girl was asking for cash and airtime as if he was her father. It's a game, the new generation..only one winner, girls want cash so she can gist with her friends and call the guy a mumu and maybe give him sex out of pity maybe after milking him dry or even non atall. Boys want pussy without spending shit or little and brag to their guys. 2014-17, I was losing the game, sent my school fees to a girl who blocked me after some few days, no be small mata...I almost defile my admission. But since 2018, i've been winning the game. Warri boy like me. Warri no dey carry last o |
Na Dem Sabi |
Wetin Wike And im boys (PDP) cor be?? Outgrates?? ![]() And Wike should shut up about Character
|
Who MumuRIc & FFK help?? Abeg we have more pressing issues... Make FFK prosecute them himself |
This guy no know work o.....make ge resign na wey another people try na |
So wey we cor dey fry garri?? Na she be the first person police arrest?? Make she allow us hear word She know how many times boys dn sleep cell?? Abeg post better news. And that poster above @made4naijaceo why bring tribe into it?....every tribe dey do and dey suffer am. If I tell you wetin one fellow Urhobo sars dn do me ehh?? |
Wetin dem go do before?? Wey El-Rufai and Masari dey sponspor Bandits/Boko boys and the generals dey loot money for weapons... Soldiers go find means of livelyhood. I know many of my guys for south, soldiers, Navy & Sars wey dey press on a stead. I dey go hustle format from them some times self, na hustling everybody dey oh. The country don't care about you
|
The yansh no go well....na kraw kraw be that?? Lmao |
guy222:No be me...bros i'm a graduate o, e be like you dey mistake me for another person |
I definitely didn't read all that.....But they should do something about it I'm bacckkkkk!!!..... ![]() Who miss me?? Brown Roof people I greet o Erosion Landers I hail o It's time to troll |
Crowd too full Lag and space no dey....why trucks no go spend time for their. But Tinubu Billion Vans fil go around lagos in minutes o go collect Money.... |
Sack Akpabio??
|
"My Father is their mother's first born"? Nigerians no go kill person with ancient English... Mummumadu is my Uncle, period damn...was having a migraine understanding shii.t before. Wetin he go talk before? No be e go deny am before, you & your buhari go meet meet ona waterloo too like those men from borno & kastina |
mperornero:No mind am |
Make ona tell dat pastor up there wey dey rant say here no be church o He no go predict when Nigeria go dey free of Corruption and when the country go better.... Or even who go win Edo Election? All these pastors self |
Marlians Marlians Marlians!! Marlians!!! Malians are now acting up...Buhari dn annoy dem...dem no want peace again....lmao This guy is a pu.rssy BTW |
Oshiomhole is an evil man. He should be banish from the state Oba of Benin please
|
People for this country never see light finish but dem still dey share give other countries. Everything for this country na cast |
Dem no even allow us drink water, keep cup o Hahaha FG na only to dey bill citizens dem sabi
|
Na today? Miracle centres for WAEC and JAMB has been existing since 800 B.C. If I lie, Ask Obaseki
|
let's go there....Obaseki 2020 Ize Iyamu - 3040 Oshiomhole - 2018 to June 2020....Mai Mala Buni dn takeover...im time dn pass Tinubu - TBA Nnamdi Coonu - Facebook |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 37 pages)