Politics › Re: Ondo 2020: Olusegun Abraham Denies Rumoured Disqualification by OLDESTWARRIBOY: 9:08pm On Jul 11, 2020 |
Na dem sabi o....i dey vex here...Lampard Fada |
Politics › Re: Grumbling In EFCC Over Magu’s Successor by OLDESTWARRIBOY: 8:36pm On Jul 11, 2020 |
Arabs999: OH Boy, na so so swear full ur Mind today. What happened? Abi u kissed craze woman by mistake?.. ... No o......but I romance witch |
Politics › Re: Grumbling In EFCC Over Magu’s Successor by OLDESTWARRIBOY: 8:03pm On Jul 11, 2020 |
Today FP just full with Magu this, Magu that...but no be that one dey do me
Thunder fire Lampard Thunder fire Abraham Thunder fire Willian Thunder fire Jorginho Thunder fire Rudiger
West ham 3 - 2 Chelsea Sheffield 3 - 0 Chelsea Lastly Almighty Thunder of White garment church, Olumba Olumba, Igbe, Amadioha, Ogun, go fire the person wey design this Jersey
|
Crime › Re: FBI ‘Kidnapped” Hushpuppi From Dubai - Pissetzky, Lawyer by OLDESTWARRIBOY: 8:36pm On Jul 10, 2020*. Modified: 10:50am On Jul 13, 2020 |
[quote author=lathrowinger post=91585435][/quote] Na you o |
Nairaland General › Re: Best Gift For A Millionaire Mentor (Please Help Me) by OLDESTWARRIBOY: 8:09pm On Jul 10, 2020 |
OP find one of those Esan galz (those ones wey dey light like snow-white) give am for the night....7k everything dn set...dem go fur.ck your oga craze. You go still get 3k to shayo self
Thank me later
|
Crime › Re: FBI ‘Kidnapped” Hushpuppi From Dubai - Pissetzky, Lawyer by OLDESTWARRIBOY: 7:50pm On Jul 10, 2020*. Modified: 8:13pm On Jul 10, 2020 |
Yes o, Tell them.....the Way APC kidnap Nigeria for 2015
Dubai police just wan dey the Good side of USA...Idiot people. FBI didn't have any 'JurisdicKtion' to arrest Hushpuppi from Dubai. If them get then wey EFCC go arrest Diezani Allision-Madueke for Dominica abi wetin dem dey call am
|
Politics › Re: Security: Ned Nwoko Meets IGP Adamu, Sets To Donate CCTV Camera by OLDESTWARRIBOY: 6:37pm On Jul 10, 2020 |
Blyzz: na where he new family one stay nah Seriously? Na im know be that nah |
Politics › Re: Zainab Gimba Shares 200 Keke, 800 Sewing Machines To Empower Her People by OLDESTWARRIBOY: 6:07pm On Jul 10, 2020*. Modified: 6:28pm On Jul 10, 2020 |
Wow....I came here to bash but this is great. Kudos to her. If she never marry....May she marry a Good husband not Afonja or Biafuro people. Babariga wearing Alhajis & Mallams dem with enough dollars like Alhaji Gandollar..IJN, Amen.
Meanwhile....another place, one Ewu dey share rope to tie Goat
|
Politics › Re: FG Equips Anambra State Fire Service With 2 Brand New Fire Fighting Trucks (Pix) by OLDESTWARRIBOY: 6:00pm On Jul 10, 2020 |
Daddy prayers are working....good Job FG...remaining for una to help Hopeless Uzodinma pay pensions so that those people no go talk say Buhari Government no do anything for them
|
Entertainment › Re: Fade Ogunro Gives Ballet Dancer Scholarship After Viral Video by OLDESTWARRIBOY: 5:37pm On Jul 10, 2020*. Modified: 5:55pm On Jul 10, 2020 |
Bobrisky junior
Afonja self
|
Politics › Re: NDDC Budgets ‘Hijacked’ By Nigerian Lawmakers — Cairo Ojougboh (Video) by OLDESTWARRIBOY: 5:12pm On Jul 10, 2020 |
All our politicians since 1999 suppose dey chicago dey cruz no be Brother Hush wey be just the victim of their lackadaisical attitudes
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Highest Goalscorers In The Premier League So Far by OLDESTWARRIBOY: 4:43pm On Jul 10, 2020 |
UCMax1: Yeah! Penalty when marcos alonso fouls daniel james after a terrific dribble
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Highest Goalscorers In The Premier League So Far by OLDESTWARRIBOY: 4:31pm On Jul 10, 2020 |
UCMax1: Abeg no drink that sniper because of wetin i talk....high rate of suicide in the society is becoming alarming these days
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Highest Goalscorers In The Premier League So Far by OLDESTWARRIBOY: 4:22pm On Jul 10, 2020 |
UCMax1: Na envy go kill you! greenwood has more epl goals than ur useless giroud even though he has lesser game time...give greenwood time and he would outscore ur underperforming abraham with huge goal margin! self affliction is a witchcraft and na im go kill you!
|
Politics › Re: Security: Ned Nwoko Meets IGP Adamu, Sets To Donate CCTV Camera by OLDESTWARRIBOY: 4:14pm On Jul 10, 2020*. Modified: 8:04pm On Jul 10, 2020 |
Ned Nwoko no go buy CCtV for im village, e dey here dey buy for Abj
|
Travel › Re: Some Interesting Tourist Sites In Nigeria, with photos by OLDESTWARRIBOY: 4:07pm On Jul 10, 2020 |
Nice but these can't compare with Rwanda, Botswana and all those East African countries with theirs.
OP these are the only ones?? What about that place for Akwa-Ibom wey one guy post some days back?
I'm not really impressed |
Politics › Re: Magu’s Lawyer Writes IGP To Release Him On Bail. by OLDESTWARRIBOY: 4:04pm On Jul 10, 2020*. Modified: 4:20pm On Jul 10, 2020 |
If dem release am, dem go release Hush and Invictus too o
|
Travel › Re: Vegas Is Open! Cypaid Traveled To las Vegas Despite Covid 19 Restrictions by OLDESTWARRIBOY: 3:59pm On Jul 10, 2020 |
Bros I hail you o. Help us greet InvictusObi & Hushpuppi for us |
Politics › Re: Edo Governorship Election: Hurdles Before Obaseki by OLDESTWARRIBOY: 3:49pm On Jul 10, 2020*. Modified: 4:04pm On Jul 10, 2020 |
We are watching live....we go see who sabi rig pass between APC & PDP |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Highest Goalscorers In The Premier League So Far by OLDESTWARRIBOY: 3:44pm On Jul 10, 2020 |
Tammy Abraham & Olivier Giroud to win it. .
Manure FC na since...2013 flying dutch man dem win am last. Useless club |
Politics › Re: Speech By President Buhari At The Signing Into Law Of 2020 Appropriation Act by OLDESTWARRIBOY: 1:39pm On Jul 10, 2020*. Modified: 8:02pm On Jul 10, 2020 |
At least the speech wey Femi write for am no leak this time around
Useless lots.
E no address this soldiers Mata?
|
Politics › Re: Oluwatoyin Akere Reject Assembly's Request To Set Up Probe Panel Against Agboola by OLDESTWARRIBOY: 1:39pm On Jul 10, 2020 |
Agboola Ajayi strong o. Father christmas Aketi dn do tire. Make dem just wait na...election no far again
Ondo no be Kogi  |
Science/Technology › Re: Umar Yusuf Builds Modern Bicycles To Empower Citizens by OLDESTWARRIBOY: 1:37pm On Jul 10, 2020 |
Angelfrost: My Oga, na you for talk since na instead of knocking a hard-working man's hustle.
Nothing do you chief... Innoson got you covered!!!  No be flat head Innoson own I want o. I want the real deal yrex01: na ur kind dey put der children into depression. What v u produced all your life? I dn produce spermotozoa.....Ewu
|
Science/Technology › Re: Umar Yusuf Builds Modern Bicycles To Empower Citizens by OLDESTWARRIBOY: 1:31pm On Jul 10, 2020 |
cocolacec: We should applaud him,wetin you don create. Bad belle is allowed.These are the kind of people we need in Lagos ,people with human capital who can contribute to the economy not those coming to hustle with bathroom slippers coming to steal and loot shops to make it. Go buy the bicycle nah....leave me alone Jacqueline22: Try produce the G-wagon I go produce am....no worry |
Science/Technology › Re: Umar Yusuf Builds Modern Bicycles To Empower Citizens by OLDESTWARRIBOY: 1:23pm On Jul 10, 2020 |
Angelfrost: Yeah... More of his mates dey inside Kirikiri and other jails across the globe... Some of his mates spend all their time commenting trash on Nairaland while living from hand to mouth, or begging shamelessly on social media!... So, what exactly is your point??! wiseoneking: can you produce ordinary broom? Great spoiler, and never see any good. Make ona go buy the bicycle nah...cuz me no need bicycle o. Na G-Wagon i dey find |
Science/Technology › Re: Umar Yusuf Builds Modern Bicycles To Empower Citizens by OLDESTWARRIBOY: 1:12pm On Jul 10, 2020 |
Bicycle
No be he mate dey produce cars & Aeroplanes.... |
Politics › Re: DG-WTO: Ngozi Okonjo-Iweala commences campaign (Video) by OLDESTWARRIBOY: 11:34pm On Jul 09, 2020 |
|
Politics › Re: DG-WTO: Ngozi Okonjo-Iweala commences campaign (Video) by OLDESTWARRIBOY: 10:41pm On Jul 09, 2020 |
Ricky911: But na same brown roof people give am Education wey she dey use today...wereh like goat like pig. Na your papa give am the education?? Ewu |
Politics › Re: DG-WTO: Ngozi Okonjo-Iweala commences campaign (Video) by OLDESTWARRIBOY: 10:11pm On Jul 09, 2020*. Modified: 8:29am On Jul 10, 2020 |
NOI carry go...we dey your back kampe Delta State Amaka  Hope say you dn see money for the campaign o
Brown Roof People no go sleep well this night Afonja below
Modified: All those people in the my mention....I dey my house, make ona come beat me
|
Science/Technology › Re: Cross River Gorillas At Mbe Mountains Captured On Camera (Photos, Video) by OLDESTWARRIBOY: 10:05pm On Jul 09, 2020*. Modified: 11:33pm On Jul 09, 2020 |
Oshiomhole & Tinubu long lost counsins ona welcome o.
Make ona relax small ehh 2023 we go know whether dem go cor join ona for remote isolated places wey camera no fil reach or not
|
Health › Re: Doctor Ikenna Ihim Gives Palliatives To Imo People by OLDESTWARRIBOY: 9:53pm On Jul 09, 2020 |
First Maduka, Now this one.
Small time he go say e wan come out for Imo Gubernational election like Bleaching body Maduka
Hope say e go ready to bribe Tanko and Supreme court cuz na so dem tey dey win Imo state these days o
|