Romance › Re: How Does Pussy Taste by OLDESTWARRIBOY: 8:39am On Jul 05, 2020*. Modified: 11:14am On Jul 05, 2020 |
Hypocrites all of you...what's the big deal about sex topics and what's wrong with the question? There are literally millions of other topics y'all could've clicked but you enter this one just to bash OP. Are y'all virgins or what? Y'all don't want talk about sex? Leave & don't drop useless comments....and allow people that want to discuss about it share their opinions.
God!! Most Nigerians are on another level of hypocrisy.
OP to answer your question, I don't feel nothing...sex is overrated. The small thing I enjoy is when I'm releasing...those few seconds only |
Sports › Re: Utd & PSG 'willing To Offer €120m Plus 1-2 Players For Messi If He Leaves Barca by OLDESTWARRIBOY: 8:27am On Jul 05, 2020 |
jacoik: lolxxxxx hahahaha as I dey read ur post go na so mess and laff jus dey comot from my nyash and mouth. I swear guy ehhhh bad mouth no go kill u oooo. in fact meet me at third mainland bridge by 12 30 midnight today I have a massage for you Third Mainland bridge? Guy dem tell u say I dey stay Lag? |
Travel › Re: Aerial View Of Warri City Delta State (pictures) by OLDESTWARRIBOY: 10:49pm On Jul 04, 2020 |
dennisworld1: almost we're u mention are not warri. They are in another Lga warri ends at enereh junction. Bros leave that mata...it's not called twin city for nothing...Effurun/warri are one. If say Nigeria na better country, dem Owian, Udu, Ugblokoso, Ugborumo, Okuribi, Osubi, Ebrumede, even Agbarho, Oha and down to Orerokpe self for don join to form a big metropolis like New york forget LGA mata...but Nigerian politicians are shortsighted and they only care about dem pockets and don't give a shi...it about development |
Travel › Re: Aerial View Of Warri City Delta State (pictures) by OLDESTWARRIBOY: 7:54pm On Jul 04, 2020*. Modified: 10:38pm On Jul 04, 2020 |
Make I no talk wetin dey my mind Wait o...when exactly did you take these pics Like they are so outdated...Is that how angle park junc. Looks now? Where is the flyover in the effurun roundabout pic? And besides where are the rest places...enereh road, refinery road, Airport road, Deco, Ekpan, Jakpa, DSC side, Udu & dem Owian side, PTI road, Hausa quarter, NPA, Giwamu, Okumagba and other many places...even the refinery self, you no snap
Warri no fine we know but at least represent us well, I would have done really better job, what's this? Abeg OP delete this thread....I dey watch chelsea match no make me vex pass the one wey willian dey do here
|
Career › Re: Nigeria Bar Association Election Voters Register Contains Bizarre Names (Photo) by OLDESTWARRIBOY: 6:39pm On Jul 04, 2020 |
Everywhere for this country, corruption dey....even the Judiciary abu ona dn forget Imo state Gubernatorial election
So make SARs stop to dey disturb boys, make dem go arrest politicians, judges & lawyers first
If ona dey chop, who dey first dey choose meat? No be senior?
|
Travel › Re: Six People Die In Ikorodu Boat Mishap (Disturbing Photos) by OLDESTWARRIBOY: 6:17pm On Jul 04, 2020 |
Road Accident everyday Now Water too Accident R.I.P. Condolences to their family members
Instead of Sanwo Olu & Lagos government to settle those mami water to stop accidents, dem dey go increase boat engine size. Maybe the mami water dey vex now.
Nigerian government & wrong priorities
|
Politics › Re: Shell’s 20km Gas Pipeline Connects Industrial Zones In Aba by OLDESTWARRIBOY: 6:07pm On Jul 04, 2020 |
Abia need gas?? I think say na stove dem dey use o...abi no be some time ago, Ikpeazu share kerosene? But what do I know?
Abeg make ona no forget to call my daddy. Priest of the seas make im com pray & bless the gas
|
Health › Re: Please Help: My Wife Has Asthma by OLDESTWARRIBOY: 5:55pm On Jul 04, 2020 |
Dey give am dat Thing on a stead. Thank me later |
Politics › Re: PDP 90-Man National Campaign Council For Edo 2020 Election by OLDESTWARRIBOY: 5:24pm On Jul 04, 2020*. Modified: 5:49pm On Jul 04, 2020 |
APC release Campaign list PDP dn release dem own Remain APGA & SDP
Oboi this Edo 2020 go sweet die o... Ganduje Vs. Emperor Wike Bribe/Tax Collector vs. Tax collector Accuser Remover of Emir vs. Destroyer of Hotels
With that being said Obaseki Edo 2020rummmy: Babariga dollar Vs Mr project. Your head get oil
|
Politics › Re: Saraki Knocks APC For Linking Him With Hushpuppi by OLDESTWARRIBOY: 5:18pm On Jul 04, 2020*. Modified: 6:03pm On Jul 04, 2020 |
All of ona na same scammers na ..ona own even worse pass Hushpuppy and co.
APC & PDP are scammers...
But don't forget Obaseki for Edo 2020 |
Career › Re: Man Carries 50kg Bag Of Cement With Teeth Upstairs, Wins 100,000 Naira Bet by OLDESTWARRIBOY: 5:12pm On Jul 04, 2020 |
vanida6:
even kettle water i no fit left wit teeth if dis types handle u nah for Russian hospital u go open eyes  Abeg sis no vex which can handle you mean? Bedmatics or real fight?? Local man is confused |
Sports › Re: Utd & PSG 'willing To Offer €120m Plus 1-2 Players For Messi If He Leaves Barca by OLDESTWARRIBOY: 5:03pm On Jul 04, 2020 |
Ray07: nah hate go kill you . . . Oyah comot for here  The Truth is bitter bros...you this drink tey step down. You're welcome
|
Business › Re: Marian Market Calabar Gutted By Fire by OLDESTWARRIBOY: 4:51pm On Jul 04, 2020*. Modified: 5:08pm On Jul 04, 2020 |
Na wa o..person go just wake up...all means of Livelihood dn burn
God help us o I pity that woman for the first pic |
Sports › Re: Utd & PSG 'willing To Offer €120m Plus 1-2 Players For Messi If He Leaves Barca by OLDESTWARRIBOY: 4:42pm On Jul 04, 2020*. Modified: 5:05pm On Jul 04, 2020 |
Manure club too? At least PSG dey win ligue 1 back to back and them dey be strong challengers for Champions league, Messi go enjoy life there unlike manure Fc
Na so dem break bank sign Pogba...Premier league dem never smell talkless of champions league....abeg make dem go siddon. Alex Ferguson no dey to bribe Howard Webb & other refs again. Wind dn blow, fowl yansh dn open.
If dem sign Messi, dem go still dey compete with AssAnal, Wolves & Everton for Europa league spot nothing go still happen. Useless club
See these two Anupam below
|
Education › Re: Law School Result: University Of Ibadan Produces 3 First Class Out Of Total Of 5 by OLDESTWARRIBOY: 4:41pm On Jul 04, 2020*. Modified: 4:57pm On Jul 04, 2020 |
So wetin dem want make I cor do...make I cor dey jump.
Wey all these ones go siddon, last last na Magistrate court dem go dey settle Afonja Divorce Mata....wey Tinubu & Dem Aregbesola dn save all the juicy spots for dem children and unborn children finish...God punish Devil
|
Politics › Re: 5 Aides To Obaseki Resign, Remain In APC (Full List) by OLDESTWARRIBOY: 4:05pm On Jul 04, 2020 |
Nice....the way it's suppose to be like Ambode & the way the western countries do
Unlike some Agbero jumping ship anyhow But anyways Obaseki for Edo 2020..
|
Christianity Etc › Re: Pastor Richmond Leigh Is Dead by OLDESTWARRIBOY: 3:58pm On Jul 04, 2020 |
May his soul rest in peace, Amen. |
Politics › Re: APC To Get New Chairman, NWC In November by OLDESTWARRIBOY: 3:49pm On Jul 04, 2020*. Modified: 5:46pm On Jul 04, 2020 |
All these criminals dn come again that guy for up only ona want chairman, still want president, still want Biafra?? Small time ona cor still say ona want senate president, vice president...Lagos governorship, kano governorship & Edo governorship, even USA president seat too ona still want that one too. Confuse much?
These four men below...time to plan dn reach
|
Romance › Re: by OLDESTWARRIBOY: 2:59pm On Jul 04, 2020 |
Shanklee: Sheet. Cus one client is ready to leave 
|
Romance › Re: by OLDESTWARRIBOY: 11:56pm On Jul 03, 2020 |
OP, I got one
Why do girls start crying when caught cheating |
Politics › Re: Nigeria’s Debt Profile Hits N28.63tn by OLDESTWARRIBOY: 6:08pm On Jul 03, 2020*. Modified: 6:46pm On Jul 03, 2020 |
How much trillion
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Kevin DeBruyne, Sadio Mane & J Henderson: Who Deserves POTY Award For 2019/2020? by OLDESTWARRIBOY: 6:08pm On Jul 03, 2020 |
We won't take this Kevin De Bruyne & Henderson don't deserve sh..it
Abi ona think say to go one full year no goal, no assist easy? Or to Injure one full season, come back come fall for box 18 get free Pk easy?
The Dabbing boys Lingard & Pogba deserve the award or Obembet wetin you think?
|
Business › Re: How CBN Deliberately Prevents Naira From Appreciating Against Dollar - Sahara R. by OLDESTWARRIBOY: 5:52pm On Jul 03, 2020 |
If I tell ona say I understand anything for up there eh, make ona change my middle name. Middle finger up for FG & CBN kaydwutang: Please I don't know how open a trade thread/Article here, may be some one should help me out and do so. This car was stolen at Awlaw in oji River local government of enugu state.Green Toyota Rav4 2003 model with registration number BM 888 AKD . Engine number 1AZ0795778. Chassis number JTEGH20V120072046 . Any body with useful information should contact Kenechukwu ( 08067048089) Go car talk or any section then see below....hope they find it
|
Health › Re: Dr Anu Of Medcontour Arrested, Charged To Court by OLDESTWARRIBOY: 5:34pm On Jul 03, 2020 |
Blood of Zachariah...See Ukwu
Ona no go free the poor woman...dem use gun threaten people wey go meet am for big yansh & big breast like Mama Nicki Minaj.
|
Agriculture › Re: Deadly Pig Disease Hits Abia, Farmer Loses Millions In 4 Days (photos, Video) by OLDESTWARRIBOY: 5:08pm On Jul 03, 2020*. Modified: 5:24pm On Jul 03, 2020 |
See meat...e dn tey i chop pork o....But Ikpeazu busy dey play table tennis
From Lagos, Ogun to Abia Afonja To Erosion E no concern me...make dem carry on
|
Politics › Re: Dr Wahab Adegbenro Burial Photos by OLDESTWARRIBOY: 4:47pm On Jul 03, 2020*. Modified: 5:38pm On Jul 03, 2020 |
Muslims and all these them rush rush funreal self. That stuff wey you can't claim a covid patient dead body wey linus mba muhammed talk no dey hold again?? BTW R.I.P
Na wa o, na only for Nairaland person go talk say e never chop for 3 days say e wan die but he still get money buy data & get power login Nairaland dey beg, I no understand people dey actually fall for dat format? Abeg make ona clear me o, if e dey work make I go open new account start my own begging. If oyinbo no wan gree pay, maybe na here I go tey get my money buy my Venza tosyne2much: Hahahaha.. You too funny  Wetin man go do?
|
Pets › Re: Snake killed in Abraka, Delta State. by OLDESTWARRIBOY(op): 4:27pm On Jul 03, 2020 |
|
Politics › Re: Boko Haram Kills 6 Soldiers, Steal Several Weapons In Attack On Borno Villages by OLDESTWARRIBOY: 9:12pm On Jun 30, 2020 |
dalass: Surrender for where? When this insurgency is their cash cow that the ogas are chopping from?
Poor fathers, sons and brothers dying like fowls due to inadequate fighting weapons!
And when they complain, they are arrested! Who does that? Naija military chiefs and government arm responsible will their reap reward abundantly God willing! Wicked people  Amen o....FG dey play politics with the matter |
Romance › Re: African Game: The Next Step After Taking The Redpill by OLDESTWARRIBOY: 8:58pm On Jun 30, 2020*. Modified: 12:37am On Jul 01, 2020 |
Brokeloser: Ogun will kill whoever reply the derailer above me Op carry go, we dey your back He don reach like that. No worries this is my last post on this thread angelfallz: yes i did quote you 3 times to say the same thing, simply because i desperately need you to understand the red pill. We are similar, i was a red pill man before i even knew what red pill was or what MGTOW was.
As far as i can remember i don't take nonsense from anybody men or women. women have always found it hard manipulating me, and i don't accept their nonsense; like destroy my property kind of nonsense or if a woman hits you don't hit back nonsense. Like you, i have my own way of dealing with people(men and women).
Also, from your comments you truly want to understand the red pill and one of the best ways to do it, is to read "The Rational Male; positive masculinity by Rollo Tomassi" i say it is one of the best ways to understand red pill because, the explanations are simple and it gives you a panoramic view of the red pill. What people like @BlackNeo talk about the red pill is first and foremost their own understanding of what the red pill is, and also the part of the red pill that appeals to them most. You have to understand the red pill for yourself.
i am sure you have come across hypergamy on this thread or elsewhere, and how women's hypergamy is bad. this is true, Rollo Tomassi denounced hypergamy, but he also explains how women's hypergamy insures the survival of the human race. But you would not know this by reading only threads or listening to what people have to say about hypergamy.
So it is very essential you read the book. Even though you have made it clear you don't read books, Lol. Just try. The Rational Male; Positive Masculinity by Rollo Tomassi @BlackNeo understanding of the redpill is he want to tell his girlfriend/wife when to call/chat him....lmao. I asked him if that was how he father treated his mother, he couldn't really answer instead his followers were calling me beta male & a female  Ok don't worry I will find time and read the book hope it's available online? Let me get my own understanding. Thanks BTW |
Sports › Re: Osimhen To Arrive In Italy For Napoli Transfer by OLDESTWARRIBOY: 8:48pm On Jun 30, 2020 |
phoenix90: I love that quip. He deserves to be among the top premier league hot prospects. He should be demanding to play for Tottenham, Arsenal or Atletico Madrid. But then something great is happening in Serie A lately. Just that Napoli is one club that’s not playing champions league football and they are very tough in selling out their players. I remember what it took them to sell Cavani and Lavezzi. Hamsik was denied Chelsea chance now look at Koulibaly Exactly....those guys stingy to sell die colossus91: those will come with big bags if he proves himself!! Alright |
Politics › Re: Governor Akeredolu Tests Positive For COVID-19 by OLDESTWARRIBOY: 8:45pm On Jun 30, 2020 |
|
Politics › Re: Imo Pensioners Block Govt House Entrance, Demand Payment Of Pensions (photos) by OLDESTWARRIBOY: 8:42pm On Jun 30, 2020 |
Peacefulguy90: your last paragraph is nothing but sentiment...... What do you say of obiano or have you ever heard that government house awka has been blocked before . No vex...I forget that guy, that guy dey try too Abagworo: Umahi is also owing. Ebonyi and Imo civil servants don't behave alike. Imo has always been a protest savy State albeit peaceful one. but im own no be like Uzodinma own na five months |