₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,109 members, 8,420,382 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 06:13 PM

Toggle theme

Olulu's Posts

Nairaland ForumOlulu's ProfileOlulu's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 47 pages)

Jokes EtcRe: Stupidity Part 2 by olulu(m): 9:46am On Apr 17, 2008
grin grin grin grin grin ;






grin grin grin grin
Jokes EtcRe: the brunette,the red head and the blonde by olulu(m): 9:44am On Apr 17, 2008
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin



na me b dat
Jokes EtcRe: Playin With Words, Naija Style by olulu(op): 9:36am On Apr 17, 2008
who dey toast for this thread now,
wetin concern me with her, or she, or he, or him


get off my bike

grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Dad And Son by olulu(m): 9:32am On Apr 17, 2008
tu - sumtin and tamba or na sam. . . . .
two agbaya s fighting over one chick




@ ibikaye

hi love
dreamt of u last nite,
made me feel right,
cos of u i no dey fight,
but dat one no mean i go take to flight,
come closer let me hold u tight,
then we will switch out the light,
and i wil make everytin right.


grin grin grin grin

from d yansh of my heart
oops, i mean,
from the bottom of my heart

grin grin grin
Jokes EtcRe: The Elevator by olulu(m): 9:19am On Apr 17, 2008
sammy d aboki

gooood one

grin grin
Jokes EtcRe: the brunette,the red head and the blonde by olulu(m): 8:53am On Apr 16, 2008
nice joke

grin grin


grave diggers cool tin u dug dis one up

grin grin grin
Jokes EtcRe: Pope And Queen by olulu(m): 8:41am On Apr 16, 2008
nice one poster

cool,
Jokes EtcRe: Dad And Son by olulu(m): 12:04am On Apr 16, 2008
sammy, sammy, sammy,

wetin i do u na?
i thief ur wife?
i give ur babe belly?
i break ur sister heart?


whats up with d kicks?
u wan break my balls,
i go vex o
warn ya self o

na ban no wan make me talk say u b monkey, cool
else i for don call u gorilla, cool
at
but i no go talk,
if i catch da ur k leg,
u go c wetin i go do u.
grin grin grin



@ibikaye

don't let sammy stand in d way of our love,
my offer still stands

grin grin
Jokes EtcRe: Weird Optical by olulu(m): 12:01am On Apr 16, 2008
what i was, is, will be, is be, be will,
is becoming, became, will become


is a all a thing of da mind

grin grin grin grin

no over think o,
u fit go let ur blood veins clog
Jokes EtcRe: Ituen And Tessy's Company Policy by olulu(m): 11:57pm On Apr 15, 2008
ty ty


nice

tight
grin grin grin
Jokes EtcRe: Dad And Son by olulu(m): 11:52pm On Apr 15, 2008
@poster


cooooool

i trip

grin grin grin grin

@ibikaye

will u marry me,

for kisses and hugs,
in the shower and on the bed,
for one round or all nite action,

until u get belly,
so help us birth control pills

grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Kano Airspace by olulu(m): 11:47pm On Apr 15, 2008
funny joke,

grin grin grin grin grin

sammy d aboki soilder
Jokes EtcRe: Can U Do This For Ur Best Friend? by olulu(m): 11:39pm On Apr 15, 2008
@poster

hmmm
cheesy cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Weird Optical by olulu(m): 11:33pm On Apr 15, 2008
blue axe
Jokes EtcRe: Lmao by olulu(m): 11:29pm On Apr 15, 2008
tufe:
. . but that doesnt stop me from performing my night duties with ma wives wink
u sure?

ur house boy fit dey help u o, especially when u comot house


grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Imagine A World...... by olulu(m): 11:19pm On Apr 15, 2008
@tj tj

wish i could just say u are dumb and stupid,
but that will still b an understatement.

grin grin grin

@sammy

grabs his legs and injects him with d imagination cocaine, uses d opportunity to kick his ass ,


ok, act 1 scene 3

imagine tj tj 's eyes on his buttocks, and his 3rd leg located in his mouth,

then subsequently based on the above

imagine that tj tj wants to look into tessybaby's eyes and turns his buttocks in her face,

imagine he wants to piss and he stucks his mouth in the toilet,

now imagine he was to make love and he puts his mouth . . . . . . . . . . . pullin back and forth


grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Weird Optical by olulu(m): 11:01pm On Apr 15, 2008
compliment or yab?
angry

[sub]draws battle axe, reads it again,
ituen:
olulu,

you are something else
compliment or yab?


[sub]draws battle axe, reads it again,
thinks small
[/sub]


ok, compliment

grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Stupidity by olulu(m): 10:34pm On Apr 15, 2008
bla bla bla blaing

grin grin grin grin
Jokes EtcPlayin With Words, Naija Style by olulu(op): 10:02pm On Apr 15, 2008
My name no be[b] ikechukwu,[/b]
But am the son of a man, son of a God, son of a King.
I no b the koko master,
But I can tell u the koko.
That is if u no ask why me,
Else u must make d booty call

Na just one “P” I get , I no get P square,
And u know my P
so if u are ifunnaya,
that u can do me,
And even wind am well,
Then I can b loving u everyday,
Thereby making u my tattoo girl.
Cos what I feel for u is true love.

I ain’t 2 short,
Neither do I have tu-face
Am a man with a black face,
,But no look at my faze alone,
Cos it’s a hard life wey we dey live for naija,
So I turn to rugged man,
Every body come dey hail me as ruggedy baba,
thugh I no 9ice,
but everywhere I dey gongo aso.

All we need is one love,
Cos 4 instance,
If one sweet babe dey give me[b] malaria,[/b]
Making me heart go kpo kpo di kpo kpo,
And my body dey go[b] jigi jigi pam pam,[/b]
I go just dey kolomental.


With my little money
I still dey sip easy,
cos I have got plenty of styl-plus,
even though I ain’t six foot plus,
but imagine that,
everybody dey call me timaya,
I go just dey tell them say dem mama,


grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Weird Optical by olulu(m): 11:42pm On Apr 14, 2008
gilgee:
Tyty shocked
Why you wan fall your hand na? You wan let them know sey na where I dey lick peppermint for yonder the lice enter my armpit. You don finally clear that forest wey dey yonder? Boy I nearly lost my way for inside that bush.
damn, holy ngozi, mother of chidi

grin grin grin
Jokes EtcRe: Imagine A World...... by olulu(m): 11:10pm On Apr 14, 2008
sammy, warn urself o,
i fit vex o,


ok, now, lets. . . . . . . . . . .
imagine a world where am d most sexiest man alive,

imagine i have the riches of bill gates,

imagine am as tall as shaq o neil, well built like arnold, cute as brad pitt, and fuuny as eddie murphy,

imagine tufe as my driver, sammy as my bodyguard, and tessybaby as my bathroom maid,

imagine gilgee as my gardner, ituen as my house boy,and aritotle as my cook,

imagine i had a villa in italy, a mansion in los angeles, and an estate in v.i.

imagine . . . . . .every man wish to b me


grin grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Imagine A World...... by olulu(m): 10:52pm On Apr 14, 2008
imagine a world when women kill the men after sex,

imagine a world where men head butt each other to submission just to win a lady's love,

imagine a world where am d world's youngest billionaire,

imagine a world where rihanna is begging to marry me,

just imagine. . . . . . . . .

grin grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Dime by olulu(m): 10:19pm On Apr 14, 2008
ty ty baby


coooooooool,
i love d joker,oops i mean , d joke


grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Funny Facts ! Strange But True by olulu(m): 9:51pm On Apr 14, 2008
Abuzola:
Due to d angle at which optic nerve enters d brain, staring at a blue surface durin sex increases d intensity of orgasm
best fact so far,
where my blue at



grin grin grin


ololade34:
Indonesian Massage Parlours Shackle Up

Women masseuses in Indonesia have been asked to padlock their pants to let customers know that sex is not available.
haba,
y now
grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Please, Save A Soul! by olulu(m): 9:45pm On Apr 14, 2008
mama -lawo
conducting deliverance for babalawo


cooooool

grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Lola, You Are Greatly Missed by olulu(m): 9:34pm On Apr 14, 2008
naija style,
bush baby like u, no b question i ask,
simple answer u no give,
na curse u dey curse

tongue tongue tongue tongue tongue
Jokes EtcRe: Morning duty by olulu(m): 9:24pm On Apr 14, 2008
tufe,
wetin dis midget, maggot, migraine or M -sumtin sha

wetin he thief from u,
talk now, make we treat him Bleep up,

grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Compare And Contrast by olulu(m): 9:09pm On Apr 14, 2008
undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: Lmao by olulu(m): 9:05pm On Apr 14, 2008
clem darling,
clem honey,
come to da da

grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Planning World War 3 by olulu(m): 9:04pm On Apr 14, 2008
@poster

nice joke,
but u too like breasts

grin grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 47 pages)