Olulu's Posts
Nairaland Forum › Olulu's Profile › Olulu's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 47 pages)
i don't do kiss and tell ![]() that way u no go know wetin u miss, but d boobs, heavenly ![]() |
sit back, relax and njoy d ![]() 1st to blow, na 5k o ![]() |
who tessy? she fine? she set? she get my favourite assets? u know na, ok, welcome back from ,em ,em, abi welcome to, wo just welcome o jare ![]() ![]() |
nice one sammy ![]() wamide:saint wamide u shouldn't be here if u no sabi laugh ![]() |
lead me not into temptation, i can find it myself ![]() |
almondjoy:word, oro abo la ma so fun omode, ti o ba de inu re, a di odindi ![]() |
![]() gran pa dey don introduction again? ![]() |
new month, new targets, new jokes, new babes, reloads bullets in chamber, cock his good 2 go ![]() |
![]() |
hmmmmm, ![]() |
stupid boy, u no get respect again, i go knock dat ur thick skull go and b playing with ur toys ![]() |
This what our senate will be doing very soon. ![]() maybe in kuvuki land sef ![]()
|
no. 3
|
no. 2
|
Games u should stay away from ![]()
|
the major reason y u mentioned chicken is cos u are a cross breed between a chicken and a baboon, thus u ended with d body of a baboon, and the brain of a chicken. and d reason y u dn't understand what my type is doing here is cos u dn't belong here, and ur chicken brain no get thinking faculty, since it fit functions at per hour billing, while every other person brains' functions per seconds billing, that is y ur 3 year old has to explain things to u, cos u no get sense, both common and d uncommon and as the englis man will say, u are a BLOODY NITWIT, but then u no fit understand dat 1 too. so i will keep it simple, u are 2 dumb, 2 stupid, 2 dense, 2 intellectually incapacitated, 2 mentally deranged, and 2 solo makinde, to stand up to me. cos , i see u, U RUN, ![]() |
well, d important thing, is d bosom, d face of d bosom carrier is inconsequential, i go use pillow cover am, ![]() no so far d bosom is not less than 34b, u know, d bigger d better, shape can b banana like, mango shape, big mango o, as big as ituen head, ( no vex) cumcumber shape, yam tuber shape, and my favourite, paw paw shape. ![]() |
@sammy ![]() ![]() ![]() i sabi kiss too o ![]() |
donkey u b da man, i go dash ur my gran ma u too much jo ![]() |
clemcykul:thanks dear ![]() i just hate all dis wannabes e, or wetin call ![]() |
walks in gun in right hand, whip in my left, handcuffs on my belt, i come in peace, but i take no prisoners. did sumone say bosom? i love dem ![]() @poster Hmmmmm |
Emperoh:dis man, y u dey like to disgrace urself, brain , u no get, sense, u no get action, u no get ok, so wetin u get, idiotic behaviour, mumu- nish actions, diarhorrea of the mouth, and a mentally deficient body system ![]() go and B.A.L = Baboon Ass Licker ![]() |
fineyabber:all dis for u alone? eeya, u are in trouble. but u b ungrateful human beans i give u advice, u begin curse urself, u don dey sexually dehydrated, u need help, go c babalawo ![]() |
Naughty, butt wild crazy, nakedly naked freaky, in short am just, simply olulu ![]() |
u try cashie baby, i dn't mind being d man in ur woman, or finding home in u, u know ![]() |
walks in wonders what d heck is going on no fights, no guns, no swear words, just normal chicks, no customised chicks, walks off to the nearest sepe joint. |
Emperoh:are u sure ur mental capacity, is able to handle d tenacity, which i will use to engage u and destroy u with animosity. ![]() but then, u no sabi english, cos u are just a bloody C.R.A.B Crazy Rat Ass Banger, dat has sucked Baboon Breasts, and licked Baboon Anus, so tay d tin don infect ur brain, turn u to "Dundee United." Bloody B.A.L. Baboon Anus Licker |
to get what u have neva gotten b4, u must b prepared to do what u have neva done b4. to get nite nurse, u need to pray 7 times, in 7 places, for 7 days, at 7pm each day. u will carry 7 plates of raw pepper, u will use d raw pepper to rub ur eyes 7 times, ur mouth 7 times, ur anus 7 times, but most especially, ur 3rd leg 7 times, at 7 pm, after d 7 days prayer, and i assure u, nite nurse will come to u, for ur hospital bed, ![]() go and sin no more ![]() |
saucekid: naijastyle: saucekid: naijastyle: KOLOMENTALIST GRADE A PLUS PEOPLE ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Emperoh:bros, u dull o, or na stupidity dey worry u, no b talk say ur tin na normal one, and normal one na 3inches, so u need d enhancement and the celing suspension pass me, cos me na anaconda i carry under, i no fit shout ![]() empress or empe -(tiny)- rod, or wetin call sef, Bloody Sissy, shame on u, na woman u fit fight ![]() |
Nina4eva:omoge, i dn't hate what i didn't create, so y hate d thread? and thats i love u too, cos no b me create u ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 47 pages)
