Omoslim26's Posts
Nairaland Forum › Omoslim26's Profile › Omoslim26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 261 pages)
Parachoko: �� I remember this line ![]() If una like make una vote for person wey go turn fuel to 1k per liter,I go buy am� You sha no go kukuma use your own PVC buy for different price ![]() Na watin dey finish slow minded people like una be dis,my party,my candidate must win. |
Apc did the unthinkable. If to se Nigerians be serious people,Apc suppose don become abomination by now. But no many people only let their lives depend on my party and candidate must win,they don't care about how they will inflict unhampered sufferings on the country. This yeye man just wake up one morning,block borders all because of Rice ![]() |
The best Apc can do now if they have shame is to scatter everything and destroy this evil party. This guys have inflicted too much pain on Nigerians. |
Una too like fake news and vawulence sha �
|
Na person wey some people dey plan to vote for be dis ![]() Nigeria, Nigeria, Nigeria abeg when we go learn. Those people who campaigned for buhari knew perfectly well that He was a disaster in leadership and governance,but for whatever reasons they continued to project him on Nigerians,now here's what we have at hand. Make we try to do better for once dis time ![]() |
It is not right and just at all. Muslims have done their own 8years,it's time for Christians to take the mantle. Any Christian who is considering voting for another Muslim should judge himself,will the Muric allow for a 16years straight up Christian rule. |
We need someone like dis,who can manage our resources. No be all this borrow, borrow wey apc dey do upandan. I stand with Peter Obi. |
Looll ���This one na evidence,ngwa op carry this evidence go Efcc nah �I stand with Peter Obi. |
I totally disagree. There are a huge bunch of people from SW who have publicly rejected Tinubu's presidency,so do they hate Yoruba too? Anyone who doesn't hate anything connected to apc with how much suffering they have inflicted on this country,hates Nigeria � One of my major customer wey be se dey always buy market down,pay upfront sef,don start to dey buy credit ![]() Na watin tinubu, buhari and him evil apc cause be that ![]() |
Promoter2:It's happening all over the Country. This is what you get when your security force is a big wishy-washy to what securing lives and properties entails. |
Thank God for them. Something quick has to be done about this gunmen issue oo ![]() The SE Governors are just too lazy. Sidan look kill them mercilessly ![]() |
PumpumPrince:This is no excuse to rape oo ![]() |
Send the bastard to jail for life ![]() The man even look like demon sef ![]() |
Divay22:Are you sure that you don't like cucumbers ![]()
|
OyeofIkoTuN: This doesn't change the fact that you are a very mentally unstable person �There is no way you can prove that you don't have mental problems,how can anyone who is mentally ok rejoice or make mockery of such a sensitive subjects, does your useless unfortunate head not know that the families of the victim would be in agony� ofcus you don't care afterall watin mad man sabi ![]() The only class a good for nothing mentally deranged hoodlum like you have is in the league of mad people and braindead ragamuffins. Onye oshi nwuru dika gi,you write nonsense,I repuked you,you come dey vex mumu vex, Ya fugbuo gi ebe ahu ![]()
|
Ojuntana:Hallelujah,How Great is the God of all Spirit and Flesh. |
OyeofIkoTuN:You dey say good for this kind evil wey befall the victims � If them allow people like you wey get poor mental health and bandit tendencies carry gun,you go kill anybody wey pass you without greeting ![]() Abi you no know se you dey behave like animal ![]()
|
Chia wickedness everywhere ![]() |
KingOfTheDamned:Menh you are the first person to comment,and you do this ![]() Watin una dey gain for all this senseless tribal bigotry sef?them dey pay una? ![]() The Yorubas I know of are not in anyway extremist when talking about religion,yes they might have bad eggs just like everyother region too,but you don't have to masturbate away your destiny just bcus you want to do your tribal hate ![]() Na wa for una oo.
|
Very true. Apc do not deserves another chance. They have done enough damage already. |
Tif tif people. |
Add Benny spice and powdered milk and flour to ganish the chicken before frying. Come back and thank me. |
Basher8583:Chai you no get human feeling at all So bcus you fit afford to cope with this evil govt you no care how much suffering they inflict on others. Most of una no even care about anything as long as una party and candidate wins. As for me I dey game if una like make una vote who go turn fuel to #500 per liter I go buy am . Before Apc took over power, poor man with a family of 5 fit manage 1k cook rice and stew,but now wey the evil party come on board how the poor man fit manage with rice #500 per derica ![]() Apc is the greatest disaster that can befall any country,if Apc even happens to Canada their own don dun be that ![]() |
ArewaNorth:I am not even talking about VP. Muslims have done 8years of Presidency already,so they should rest while Christians do theirs. Tinubu will not win. |
Hmm make them be careful oo ![]() God no go let person experience another lock down. God no go shame us oo |
Them get two hands and two legs, instead of make them hustle them se na thief them like, their own beans don finally dun be dat ![]() |
Seconded. Reject a Muslim rule in totalty. They have done their own 8years disastrous rule which is beyond argument the worse 8 years the Country has ever witnessed. If Atiku wins, then we are choked with doing another 8years making it 16 Worse still if Tinubu by chance wins after his own 8years Muslim rule,the North will demand for their own turn, which will ofcus be another Northern Muslim, making it 24 years straight up Islamic rule ![]() Is this country now an Islamic state ![]() If you are a Christian considering to vote for another Muslim man,let your conscience judge you if you have any at all. |
Op You just open account yesterday and the only thing wey you dey do upandan na Igbo hate,and you se this thing wey you dey do so no be your destiny and calling � |
It's a very very bad situation for the Christian community. Worse still if Tinubu wins, we are talking about 24 straight years of Islamic rule � Is the Country an Islamic state ![]() Tell yourself the truth will the Muric accept such evil ![]()
|
Heartland oh my Heartland ![]() What are you doing in the 19th position ![]() |
Anyone who votes for Apc is a man without conscience. Apc has wrecked this country beyond repair,they don't deserve another chance at all. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 261 pages)


