₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,708 members, 8,423,324 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 03:23 PM

Toggle theme

OpinionCounts's Posts

Nairaland ForumOpinionCounts's ProfileOpinionCounts's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 37 pages)

PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:46pm On Jul 15, 2020
simeotexy:
sleep guy u no get talk again...u Don dey yarn akpokoto meow meow grin
Please I don't understand batcher language grin grin can u translate to english please grin
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:44pm On Jul 15, 2020
simeotexy:
ur people rich like that Dem no fit buy sense give the youth say make Dem shutdown cultism....sense no reach u say u supposed go school by now... illiterate people
U go school yet groundnut and Palm trees na endangered crop species because of una grin grin
U go school yet una no dey use ear hear "house boys/girls needed for immediate employment" grin grin ....abi una school na only gateology, palm treelogy, groundnut science and okadalogy dem they teach una grin grin
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:39pm On Jul 15, 2020
Bofoy4:
let me stop talking to a cultist and Arm robber it a sin.
Just talk sey ur oga don horn, u wan go open gate...pls be careful as u dey open d gate and stay away from ur oga car, make e no be sey na dis night d jamming prophecy go occur grin grin
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:36pm On Jul 15, 2020
simeotexy:
as far as I get sense to hustle than to the carry gun dey break person house grin
Hustle no be for untop of palm tree ooo grin grin
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:33pm On Jul 15, 2020
Bofoy4:
No dey go arm robbery again oooo if not next time u re out police go shoot you bet me
or car go jam u
Na ur oga car go jam u one day when u go dey struggle to open im gate for am grin grin , or Las Las na monkey go push u down from Palm tree grin grin
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:26pm On Jul 15, 2020
Bofoy4:
Dirty cultist and kidnapper your days are numbered.
.
Your own days no even kuku get number sef..bet me one day u must surely fall from Palm tree grin grin
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:22pm On Jul 15, 2020
simeotexy:
na 20 cult boys from pitakwa grin
Just tell them sey u no get money, sey u be ordinary gate man...Dem go free you grin grin , except na u go dey form house owner for them when you be ordinary gate man grin grin
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:19pm On Jul 15, 2020
Bofoy4:
So to hustle na bad thing to you,
that's why ur people are cultist and illiterates and even kidnappers cos they don want to hustle (Rivers of Blood) go and join cult and die Young instead of hustling like ur mate
fool
Okon...who provoke you this night for your gate post na?
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 10:49pm On Jul 15, 2020
simeotexy:
bros that's not palm trees ...akwa ibom is well planned and unnecessary down cutting of trees is prohibited from the states I no say no body wise like that for Rivers State at list u no see as the state green and fine,,,I no say e no go fine u...na refuse and waste wey full ur road and ur Rivers na him fine you... dirty people
Akwa ibom is well planned yet you and your people no fit stay there, una leave ur self acclaimed well planned state come Rivers State they live for 12 x 12 batcher grin they sell groundnut and tap palm wine grin , abi they swear for you and your kinsmen to they forbid well planned place grin , una prefer to live for 12 x 12 batcher for Rivers State than to live in ur self acclaimed well planned state grin abi dem bury una destiny for Rivers State?...dey decieve yourself.
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 10:27pm On Jul 15, 2020
simeotexy:
bros no need to Kno you,,argue with facts stop insulting me I know u no go school reach level way u go know rules of argument, illiterate
Do you have the capacity to understand facts?? a lot of it has been stated for you in this thread but you lack the capacity to understand so I won't waste my time on you common palm wine tapper..even the picture of akwa ibom you pasted na still palm wine trees full there? Tufiakwa!! they swear for una??
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 10:17pm On Jul 15, 2020
simeotexy:
bros thinking any human being is superior to the other is thinking of the past,,u still thinking like an ancient man backward and uneducated....why would I argue with you..I know more about ur state and you know nothing about here cos u pple don't travel out,,,truth is that pH na slum compared to akwa ibom and very dirty
And thinking you know more about my state than I do when you don't have any idea who you are chatting with is forward thinking abi? Ode. Forward thinking palm wine tapper.
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 10:10pm On Jul 15, 2020
simeotexy:
Bros u dey argue something like illiterate ,,u no read wetin I write dia ,,,I talk say na akwa ibom woman be the tenth richest person for Nigeria worth 890 million dollars say I no see any Rivers person for first twenty ,,,so u think say we no get many rich guys from this state,,,,I know say na to read be ur problem...una no even dey go school sef na cultist una dey play
I know sey your body dey sweet you as I dey exchange words with you...a life time opportunity for an okon gate man to they exchange words with his superior...it will take your 3 life times for akwa ibom to even come up to the status of being mentioned where Rivers State is mentioned..enjoy.
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 4:03pm On Jul 15, 2020
simeotexy:
Bros that woman there is from akwa ibom and she is the tenth richest person in Nigeria I can't see Rivers person there in that list even first 20 so go and sit down and na akwaibom man face dey one thousand naira note ,,so argue with facts,,if I search anything Port Harcourt na cultist I go first see and killinga
Very skewed and myopic thinking...so the woman belongs to every family in akwa ibom state...is like saying because Nigeria has dangote the richest African we are now better and more developed than Egypt, South Africa, Algeria etc when we are labelled the poverty capital of the continent...The number of industries and billionaires in Rivers State dwarfs Akwa ibom any day any time. A very simple and easy way to confirm a superior and much better environment which even a layman will understand is to check the migration direction of people...let me ask you, what is the migration of people into Rivers State as compared to into akwa ibom? and if you will remove your veil of sentiment and be honest to yourself, which state will you advise anyone seeking economic advancement to go to?....if I start pasting pictures and profiles of Rivers billionaires here this thread will get to 1000pages, so don't even tempt me...You can never ever in anyway compare Akwa ibom to Rivers State, bros Rivers State no be una mate...let that fact sink in.
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m):
Bofoy4:
look at this good for nothing cultist and kidnapper u re by no way better than a typical Akwa ibomite, when ur people knows there can't meet up wit others there resort to cultism and Arm robbery,
lazy thing like u, like father like son
better get a life or die in poverty like ur fada
Cultists flourish ur State , killing people everyday like fowl (Rivers of Blood)
yet fool like u is here trashing nonsense.
son of a thousand fadas
get a life
Ur Foolish Governor WIKE is a tout and a chest beater demolishing people s Hotel for no reason
Foolish people, for ur information Akpabio will deal wit that old bitch wit 4 husbands and nothing will happen.
I am not the one that laid the generational curse of gate man, house boy, groundnut seller, palm wine tapper, okada man on you and your kinsmen, pls go locate who did it and channel your anger and severe frustration appropriately, I will also advise you seek deliverance from a genuine man of God for the sake of your children and generations to come...also advise your father ekerete when he comes down from the palm wine tree and your mother ekaete when she returns from her house girl duties to stop producing children like rabbits in their 12 x 12 batcher to reduce the population of groundnut sellers in Rivers State..say no to #houseboyOkon #housegirlEkaete #okadamanEdet #palmwinettapperEkerete #batcherdwellersAkpan #groundnutsellerEffiong
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:40pm On Jul 14, 2020
AwkaFinest:
Poverty is everywhere in that state. Even malnutrition is a very big problem. Reason you see them short and stocky.
Suffer always written all over them.

They eat garri/loi loi morning, afternoon and night
98% of the batchers in Rivers State is built and occupied by akwa ibomites...and dey will be in that small batcher yet be giving birth to children everywhere like rabbits...one groundnut seller inside one 12 by 12 batcher will have 9 children, so how can those poorly trained children escape okada, gateman, groundnut selling, house boy and Palm wine tapping destiny?
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:29pm On Jul 14, 2020
[quote author=AwkaFinest post=91722833][/quote]My brother, I'm not joking oo, every family in akwa ibom has produced at least one house girl, one house boy, one gate man, one okada man, one groundnut seller and one Palm wine tapper....and guess where they come to serve? RIVERS STATE.

And yet that oluku has mouth to insult Rivers State , to compare Rivers State to akwa ibom, I bet even his groundnut selling and Palm wine tapping ancestors will rebuke him from their graves.
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:14pm On Jul 14, 2020
Mikekan30:
Come shut up dia, na palm tapper know palm wine.
FOOL
Okon...will u go back to the gate now!!!. Generation of okada men, house boys and Palm wine tappers...spits.
PoliticsRe: Akpabio: Nothing Must Happen To Joy Nunieh - Wike by OpinionCounts(m): 11:08pm On Jul 14, 2020
24SEVEN:
This Akwa Ibom people, una no get sense at all.. Whatever Akwa Ibom has today, Rivers had been flexing for decades. It's an insult to compare both states. So I go just let the matter slide. Moreover, I no dey argument mode tonight.
U dey argue with that ex palm wine tapper? Just carry am enter Etche or omuma LGA for Rivers State go show am im brothers wey hang full for Palm wine tree they tap palm wine for Rivers people, abi na all their effiong, akpan and okon wey dey do house boy and gate man for Rivers people for d-line, abi na their ekaete and ekerete wey dey do house girl for diobu for Rivers people? When amaechi ban okada for Rivers State suicide and armed robbery rate no increase for akwa ibom? Comparing Rivers to akwa ibom is like comparing ajegunle to banana island...spits
CrimeRe: I Was Gang-raped By Herdsmen, Offered Blood To Drink As Water — Kidnapped Victim by OpinionCounts(m): 7:24pm On Jul 14, 2020
When their brothers are the chief of all the security apparatus in the country, their brother is the head of the judiciary, their religious brothers head both the upper and lower national legislative Chambers and most especially their brother and sworn jihadist is the president of the country, why won't they be bold to go around the entire country unleashing mayhem on innocent citizens when they know they are untouchable and fully protected....you are calling on the police, I pity you, when they will always tactically post their fellow jihadist from the north to come to the south and be the commissioner of police, you think they don't know what they are doing...the south should continue folding their hands and watching these evil Islamic Marauders wretch untold havoc and commit gruesome abominations on its people....spits.
PoliticsRe: Naval Officer, Seaman Haruna Goshit Calls Out Rear Admiral I.O Mohammed by OpinionCounts(m): 9:50pm On Jul 13, 2020
tobechi20:
watch him loose his job.
As an army man,you got no right to complain publicly. all complaints to the right channel.
That guy does not look like someone that still gives a fxxck about keeping the wretched job....infact he may have done this deliberately to get an easy way out without stress, or you think he is not fully aware of the codes of his profession before doing this?
EducationRe: U.S. To Deport 16,000 Nigerian Students, ASUU Fumes by OpinionCounts(m): 5:18pm On Jul 10, 2020
Makavelli25:
Why blaming the government
ASUU is the one to blame
When the FG release fund meant for schools and one VC/RECTOR diverts it to his own business.

Laslas 9ja don tire me gan
And who is suppose to do checks and balancing to ensure that money it releases to any institution in the country is judiciously used for it's purpose and properly accounted for?

Who is supposed to ensure that there is clear and concrete value for every money it sends to any institution in the country?

The government of any country is to be blamed for any rot in any of it's institutions...if any institution is not doing well or showing justifiable money spending, it is the duty of the government to swing into action and investigate, sack, jail or prosecute any one found guilty of the rot and reappoint another. Is that not why we have ministers, legislatures with oversight functions of various institutions, commissioners, EFCC, ICPC etc?
The VCs and co stealing in the school are only doing so and getting away with it because the government has failed in it's duty.
Anyways, the so called government is busy looting their own so they don't have time to check others...thief no dey check thief.
CrimeRe: Kogi: Gunmen Kill Naval Officer, Female Colleague (Graphic Photos) by OpinionCounts(m): 12:51pm On Jul 10, 2020
May we and generations to come never experience a senile and catastrophic failure like Buhari in this country ever again... cry cry
CelebritiesRe: New Look Of Helen Prest-Ajayi 41 Years After Winning Former Miss Nigeria In 1979 by OpinionCounts(m): 12:03pm On Jul 09, 2020
martineverest:
still fresh..unlike girls of this generation.they will be 25 and be looking like 45 years old
Too much Dick-tation and too much intake of STD and STI infected sperm, especially from numerous donors sad cry

Their body cells are constantly fighting off foreign cells dumped into their system from multiple sex partners, this results to rapid wearing out of the body cells and hence rapid ageing. Also, the constant release of sex homones during regular intercourse wears the body cells down quickly, hence rapid ageing is also the result. Thats why girls that are sexually active especially with multiple sex partners age quick.
CrimeRe: MAGU: 7 Allegations By Sahara Reporters That Stirred Public Opinion by OpinionCounts(m): 3:24pm On Jul 07, 2020
thesicilian:
If he hasn't been found guilty by a competent court of law, he should be given all the respect he deserves for now.
TRUE....but he himself doesn't follow this rule when dealing with accused persons in his custody... what goes around comes around.
PoliticsRe: Obaseki Was Oshiomhole's Best Man At His Wedding To Iara (Throwback Photos) by OpinionCounts(m): 10:23pm On Jul 06, 2020
Sammy07:
Wait, how d heck was he able to toast that lady with his ugly face??
He just showed her bundles of cash "Case closed"...and I don't mean in naira, I mean bundles of pounds, dollars and euros. He didn't have to say anything else, she was the one that asked him, "will you marry me?" grin grin grin
FoodRe: We Just Killed A Civet Within My Compound {Pictures} by OpinionCounts(m):
Vianna:
Nigerians eat anything, even rodents. Well it's common in Africa generally tho, it's a survival technique. Reasons the whites call us all sorts .. we've literally failed to glide along with evolution.
Try and travel or at least ask questions from people who have travelled before you come in public to showcase stone age ignorance.

Mental slavery is the worst form of slavery to ever have, I'll advise you do all you can to rebuke it from your system, it's very dangerous.

PoliticsRe: Magu: DSS Orders Journalists Out Of Presidential Villa by OpinionCounts(m): 6:14pm On Jul 06, 2020
inoki247:
Abeg when dem go Parade him also put Placard for him chest like all oda suspects wey dem neva convict
Done

Jobs/VacanciesRe: 774,000 Jobs: Only NDE Will Implement Recruitment - Lawan Declares by OpinionCounts(m): 6:02pm On Jul 06, 2020
Look at the rumble in the jungle from a whole senators, reps and ministers for just 30k per month job , then you can now imagine what happens during recruitment by NNPC, DPR, SHELL, CUSTOMS, IMMIGRATION etc...no wonder some people's CV which they submitted for such jobs are used to wrap suya and roasted corn.
PoliticsRe: President Buhari Approves Renewal Of Appointment Of 12 Non-Career Ambassadors by OpinionCounts(m): 10:12am On Jul 03, 2020
StreetFight:
You will wail for long. You cannot work in UBA and then go to GTB at month end to ask for Salary. You cannot contribute 5% to a government and expect to be treated same as those that contributed 97%. Even our LORD Jesus said "I am coming and my reward is with me, to give everyone according to his work". Anyone that does otherwise like robing Peter to pay Paul, will end in hell fire
I will not exchange words with a simpleton like you...the fact that you likened a whole Nation to a mere business outfit like a bank and national governance to mere sentimental profit allocation shows how ignorant you are...indeed the masses sometimes deserve the kind of leaders they get.

These bad leaders have terribly dealt with a lot of you guys psychy, so bad that you people lack the ability to reason rationally like normal civilized humans, they have programmed folks like you to believe everything must be done by sentiment, tribalism, nepotism and winner takes all reasoning irrespective of the damage it is doing to the nations growth, cohesion and unity.

This is what has kept the country in this mess.
Continue, you are learning from a good leader how to lead right.
PoliticsRe: President Buhari Approves Renewal Of Appointment Of 12 Non-Career Ambassadors by OpinionCounts(m): 1:05am On Jul 03, 2020
This tribalist, religious extremist, vengeful, undemocratic and unforgiving ex military dictator has set a standard in nepotism, tribalism and religious preferential selection that I think only the devil himself can beat...God forbid...spits.

North - 7persons
South west - 3persons
South south - 1person
South east - 1person

Unrepentant and unforgiving tribalist and religious extremist...indeed he really meant it when he said the south south and south east are inconsequential 5%.
God forbid...may this country never encounter this kind of heartless beast as president ever again.
PoliticsRe: Wike On Edo Election: South-South Governors Will Be In Edo To Stop Intimidation by OpinionCounts(m): 2:11pm On Jul 01, 2020
itsme01:
grin


Mere AAC almost defeated this nigga making noise, that he was crying and begging about

Anyways APC no dey make noise

.
Are you calling the combined force of Amaechi, the presidency, the entire APC war chest and the entire federal might (military, police, INEC, etc) "mere" ? shocked shocked , you must be joking! except you are not aware of what happened in Rivers State, where military men became ballot snatchers, shot and killed PDP supporters at every LGA in Rivers State?
That AAC fellow was just a puppet they wanted to use to achieve their goal since their candidates were all disqualified. Bros, Wike fought war with Federal might during the election, take it or leave it.
CrimeRe: Olamide Alli Murder/Suicide: Nigerians Contribute N22million For Children by OpinionCounts(m): 12:58pm On Jul 01, 2020
Greenvaiper:
She has even become more useful to her family in death than when she was alive. Nice one
Really shocked , if Alakija, Oprah Winfrey, Patience Jonathan etc where killed at her age and rewarded in this manner, you would have probably said same thing about them not knowing what they were destined or working towards becoming, because they were even way poorer than her at her age.

Money can never be more useful than parental care, tutoring, mentorship and protection. There are lots of things good parents give to their children both, physically, spiritually, emotionally, etc that no amount of money can give them.

It's a great thing the organization has done to help the family, but never say she is more useful to the family dead than when she was alive just because of paltry 22million that is not even up to what people win in big brother show or what some politicians spend on their prostitutes and girl friends or even the cost of a common Mercedes G-wagon car that some people have up to three in their garage.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 37 pages)