Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,236 members, 7,811,653 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 04:42 PM |
Nairaland Forum / OtuologyProf's Profile / OtuologyProf's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 13 pages)
Foreign Affairs / Re: Naked Protest Shocks South Africa (PICS) by OtuologyProf(m): 1:05pm On Apr 20 |
toujurs: Na nija girls be ashewo. This thing don show say SA Ladies value their jjob. Nija babe wey dem sack go cover body, enter hotel , go climb dick to survive. If Nigeria lady protest, make I bend. Otu gbowakwa all of them |
Celebrities / Re: Korra Obidi Slept With Her Friend's Fiance While 5 Months Pregnant- Justin Dean by OtuologyProf(m): 12:45pm On Apr 18 |
highchief1: You be ignorant student |
Celebrities / Re: Korra Obidi Slept With Her Friend's Fiance While 5 Months Pregnant- Justin Dean by OtuologyProf(m): 11:28am On Apr 18 |
highchief1: How una dey cope with mouth odour among pregnant ladies |
Food / Re: Locally-produced Foods Now More Expensive Than Imported Ones by OtuologyProf(m): 11:13am On Apr 13 |
People wey dey my village dey see food pass people wey dey town. Person go get house and lands for village come go town dey pay useless bills. Otu gbowakwa lack of common sense 2 Likes 1 Share |
Agriculture / Re: Goat Engages In Intense Battle With Owner Over Rice (video) by OtuologyProf(m): 10:04pm On Apr 12 |
Lol Ara agbala ewu Gambia Otu gbowakwa every vagina wey collect money sell PVC 2 Likes |
Politics / Re: Governor Sim Fubara Forms Committee To Reclaim All State Properties From Wike. by OtuologyProf(m): 9:59pm On Apr 12 |
e be like world war 3 go start from Rivers state. Meanwhile, if you dey nak woman for inside car and the boot no bounce, you no dey do anything |
Politics / Re: History Made As First Nigerian Female Officer Cadet Graduates From Uk’s RMAS by OtuologyProf(m): 9:56pm On Apr 12 |
Life no get meaning.. When she wan shit, she go pull that uniform come release weapon of mass destruction in the toilet |
Romance / Re: Run Away From Any Bachelor That Prepares Moi Moi - Lady by OtuologyProf(m): 9:53pm On Apr 12 |
orohbiro: Ashe don drop quote |
Celebrities / Re: Junior Pope’s Wife, Jennifer Is Unconscious - Nurse (Video) by OtuologyProf(m): 7:02pm On Apr 12 |
Na normal thing for young widows Shey just dey mentally exhausted.. Last last she go dey alright and move over to another prik.. Otu gbowakwa this life wey no get meaning 6 Likes |
Family / Re: As A Lady You Can’t Be In Your Married Sister House And Not Wearing A Bra by OtuologyProf(m): 10:58am On Apr 06 |
Nobody nak man pass wife's sister. Dem dey take the naking on another level |
Politics / Re: How Okuama Residents Are Living In The Forest (Pictures) by OtuologyProf(m): 10:55am On Apr 06 |
In the midst of this chaos , people go still nak. Wetin dey this vagina sef 19 Likes 2 Shares |
Family / Re: As A Lady You Can’t Be In Your Married Sister House And Not Wearing A Bra by OtuologyProf(m): 10:50am On Apr 06 |
Op just dey talk truth. How grown up woman go dey dangle her mammary gland like the old church bell calling worshipers to service. the invitation is in the dangling of the bell. Nawa ohh Common sense wan finish me 9 Likes |
TV/Movies / Re: Movie Review: Áfáméfúná - An Nwa-boi Story. by OtuologyProf(m): 9:33pm On Apr 02 |
finding Messiah |
Politics / Re: Women Queue And Kneel For Foodstuffs And Money From Woman Sitting Majestically by OtuologyProf(m): 6:40pm On Mar 27 |
women like bending to collect dem like am |
Travel / Re: Protesters Disrupt Flights At Port Harcourt International Airport (photo) by OtuologyProf(m): 12:43pm On Mar 27 |
PaulH07:Repeat after me nyash will not kee me , Amen 1 Like |
Romance / Highest Patronizers Of Road Side Prostitutes: 98% Will Fail This Question by OtuologyProf(m): 7:19pm On Mar 13 |
Which is the highest patronizers of road side prostitutes in Nigeria? A. Politicians B. Trailer/tanker drivers C. Soldiers 98% of nairalanders will fail this question. |
Family / Re: Woman Enjoys At An Eatery With Her Children, Maid Sits Unattended To (Photo) by OtuologyProf(m): 3:15pm On Mar 13 |
na this kind thing dey make husbands nak househelp. househelp go dey moody, the man go dey feel pity, she go shed tears, the man go tell am sorry, she go dey open leg small , the man go dey tell am sorry. ahh ahh uhhhh uhh ah daddy ahh ahh 12 Likes 1 Share |
Romance / Re: She Made Him Wait For 4 Years For Sex, But Slept With A New Guy In A Week! by OtuologyProf(m): 2:41pm On Mar 13 |
students listen up. when vaginas react, they do so in volumes which bear simple nakings, and to the volumes of satisfaction, provided the right opportunity and price remain constant. one person no dey get otu. otu gbowakwa enyim nwanyi |
Politics / Re: Naira Crisis: Simon Ekpa Announces Establishment Of Biafracoin by OtuologyProf(m): 9:54pm On Feb 28 |
sleek214: Kanu and ekpa Otu gbowakwa leadership Crises |
Romance / Re: Man Marries Two Beautiful Women In Delta State (pics, Video) by OtuologyProf(m): 10:20pm On Feb 26 |
ValCon888: One wife go kill you faster than two wives. Using my concept of ikpuno-Reverse-psychology, when two women fight or quarrell, e go make your shoulder rise like say dem dey fight over your dik . It is both therapeutic and anoying. Otu gbowakwa monogamy 1 Like |
Romance / Re: It’s Very Hard Right Now To Find A Guy Who Doesn’t Smoke — Nigerian Lady Laments by OtuologyProf(m): 2:29pm On Feb 19 |
LeeSmart: your wife dey lucky. you go dey nak am with every level of intensity. pahpahpahpah |
Forum Games / Re: UK, Japan Economies Slip Into Recession by OtuologyProf(m): 12:30pm On Feb 15 |
Lawalemi: Na lie. Their own worse A lot of people in nija have good alternative by returning to their village mansion their father built for them. How many white uk citizens get free property like nija, especially the igbos? Otu gbowakwa ha 2 Likes |
Forum Games / Re: UK, Japan Economies Slip Into Recession by OtuologyProf(m): 12:25pm On Feb 15 |
123yes: You know wetin be standard of living? Una go just open mouth waaah thinking it's all about paying outrageous bills in obodo oyibo. You can make your own standards when you utilize your papa free lands in the village and live in your free village mansion. Otu gbowakwa standard of living 2 Likes |
Romance / My Love Letter And Expensive Val Gift To My Girlfriend by OtuologyProf(m): 11:42am On Feb 14 |
Dear baby, It is with a heart full of joy, I write to appreciate how much you have sacrificed for our love all these years. I'm aware of the maximum shege you are witnessing in the present administration, and hope you don't start opening your legs anyhow for people in my absence. I promise to be faithful to you and just one other person as an African man. And finally, may our love continue to grow from strength to strength. Accept this gift in the spirit of the hot weather Yours sincerely, Booboo from panya
|
Politics / Re: Alabukun Is Now N500 Naira by OtuologyProf(m): 1:09pm On Feb 06 |
Cassandraloius: Hahaha. And people are accusing me of joblessness because I talk about sex all the time. The truth be say, no amount of work go save person, unless people apply wisdom like me . First, you must swallow your pride and return to your free house in the village, make use of your lands and market square, at least , avoid unnecessary bills. Any day I decide to leave my own house for panya, I go still return to my village mansion |
Politics / Re: Igbo Youth Forum To Protest Accross The SE Over Hardship by OtuologyProf(m): 12:56pm On Feb 06 |
Fake news or not, there's always consequences of choosing the wrong leaders, but in all our doings, may we not meet a vagina that smells like hydrogen sulphide Amen! |
Health / Re: Man’s Affairs With Five Married Women Ends In Mysterious Skin Disease by OtuologyProf(m): 12:48pm On Feb 06 |
Westerhoffe: No be only type 1 leprosy. This thing don show say olodo full for Nigeria and na wetin make me enter panya. If I do this thing for my body, come shoot film for Nollywood, wetin you go call am? |
Romance / Re: What Is Wrong With Married Women This Days by OtuologyProf(m): 4:41pm On Feb 05 |
mmadu4: Whether sexually active or not, the vagina is never padlocked and can be invaded at anytime. sometimes, it just takes a vacation, conference or camp to nak 4 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 13 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |