Philip0906's Posts
Nairaland Forum › Philip0906's Profile › Philip0906's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 283 pages)
yh. . .d more blood,d more money.use 'em as baits 2 make more wealth ![]() |
@op keep talking 2 urself and replying urself. . . ![]() |
@snowdrops i completely agree wiff what u said ![]() |
we would still be living in d dark ages,where all these girls on nland wey dey measure power wiff bwois 4 dey wear pant dey waka street . . .On a serious note,i thank God i never lived in dat era ![]() |
^^ na so u vex reach?sote u wan finish space ![]() |
@smashing bottles ![]() ~wish it could be smashed on aigbofa and bk/biatch's head~ |
Whatz happening here?so I wasted my 1minute here? I thought I would come in here and c something meaningful,only 2 come and c this . . .@Muki u dey beg b4 u dey ban person? ![]() |
hmmm. . .tory |
^^ u dey owe me o shey u know? ![]() @op come naija do wetin? ![]() |
^^ 2 foster love,unity and harmony amongst Nigerians and thus eradicate d thought of secession of any tribe ![]() |
Thought this was old news ![]() |
Hmmm. . .what a thread this has been.5 pages of bruhaha ![]() |
^^ ![]() |
~obama obama obama. . .I'on kiare on no barack shi.t~. . .Terror Muda ![]() |
@snowdrops dats exactly y I even bothered 2 comment ![]() |
^^ GBAM!!!! Did not know it was even becomerich dat started d thread,else ![]() |
^^ The psychiatric home dat let u out,must be a substandard one with inefficient staff. . . |
@tensor777 Except u want 2 loose "customer". . .tribalism sells big time here ![]() |
^^ whatz this one spewing? y didn't she speak her local language 2 save us this embarassment ![]() |
ileke ![]() |
Jarus pls let tribalism be "legalised" in the politics section,I bet more people will register on nland. . . |
![]() Think its high time guns r legalised in this sick country ![]() |
@sjeezy y dey dey vex? sote u dey tell me make I shut my mouth How d'u rate wealthy states if I may ask? ![]() |
@sjeezy we r d wealthiest not cos we r enjoying anything(whatz d thing 2 enjoy in Nigeria) but simply b'cos we r enterprising(I'm sure u can bear witness 2 dat). . .we got d brains and zeal 2 make it.I have never seen any igbo man begging in y life(prolly there r some who do dat). . . |
swthrt,i said u should google. . .use ur own hand find am now |
^^ swthrt,like d way u called my name ![]() Ofcourse there r pix of onitsha,all u have 2 do is google. . .but no amount of pix i'm sure,will convince u as 2 what led 2 d UN's rating |
@t u sef be Lagosian? abegi,stop hating k?No be picture u go chop,cos even if i show u picture u go still run mouth.Ask Un y dem no pick your town(ogbomosho I guess) or some God 4saken city. . . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 283 pages)

