Pizzzy's Posts
Nairaland Forum › Pizzzy's Profile › Pizzzy's Posts
May his soul rest in peace |
See am
|
There is no perfect way to break up with a girl just do wetin u suppose do. U are a man be rational use ur logic don't make ur decisions based on ur emotion. Fine girls plenty very where no dey stress ur self on top her matter |
Awawa boys what is this country turning into |
Next time she brings her friend or sister around politely tell her that if been alone with a man (you) is not in her character then she should leave and never return |
U carry 4k give person wey hold 8k plus for bag and 2.5m for account u come dey ask us wetin u go do oya na dasuki pay for consultation fee #growup #getsense |
Always remember that no woman is yours it's just ur turn plus whatever you want from a relationship be it sex, love material possessions just enjoy it while it(relationship) lasts |
If woman never show you pepper u go think say all dis guys wey dey treat women any how na wicked people |
08154627035 |
What is so special about fvcking her? abi if you fvck her no be fornication? My brother next time she show up don't even touch her just dey ur own try not be too available to her or get busy doing other stuff, preferably let her see you with a girl or girls dat are hotter Dan she is. Lastly u have to be careful how you go about ur biz with her b4 u go fvck her now she go say na rape |
I think our leaders are begging us to revolt against them. #ArrestSenatorElishaAbbo |
I will say u should help her but Mark my words next time will still treat someone else d same way she treated you. |
Omo na kpanshing things |
one of the best approach that most guys use is to set and stick to a cutoff mark or point Eg for me if i love a gal and sincerely make my intentions known on d first date. by d 3rd date if she is still feeling like no she can't be my gal. i move on quietly. |
everybody is a fool in somebody's opinion |
No be husband and wife? nothing spoil there na. |
na the type of u go still go look for Congo wey u go shine tomorrow when konji hook u again |