Pizzzy's Posts
Nairaland Forum › Pizzzy's Profile › Pizzzy's Posts
The girl head no correct op u sef dey f up big time how can you toast gal last month and ur guys are already taking about marriage. I guess you don't even know if dis girl can cook noodles. Op no gree na shit test plus she is just trying to use the puna control you to her own advantage. The world has changed sex after marriage is a thing of the past dis days people have sex multiple times before deciding to turn the entanglement into a relationship |
thymm:Ameen thuma Ameen |
For the girl instead of her to allow make dem embarrass her like dat she for just bring out her atm card or better still cash from her bag pay for wetin she order, give the Waiter or waitress a juicy tip, Waka like say she Wan dey go then turn come back to where op dey chuck hand for inside bag comot 20k to 30k give op and whisper in his ears for ur troubles. As for op when next a lady dey order heaven and earth no just sit down dey watch her. Check her immediately. I personally would have told the Waiter or waitress to excuse us then tell the lady i'm with that unless she plans and have money to pay for what she just ordered i will advise her to trim it down to wetin me i order(rice and malt) |
Person's mental health is very important |
Oga leave dat useless girl Use dat 1k go buy bread run with that Titus then step am down with hot tea no forget to video ya sef while you are at it. Lastly post the video on ur status |
I can relate to ur story op met one chick like that student oh wey stay for hostel come my house(4 bedroom) pointing out that the place place should have dis and dat, name dropping etc. I told her immediately to use the door or get out. As a man gotta know when to hold dem and when to fold dem |
michigang:lol no mind dem |
Him dey talk about club What of 4 Street? Normal girls wey you go see collect her contact When ask dem let's meet up dem go dey ask you weda na hk 1k dolls for knack abeg na gold plated vagina? |
Dem go just dey put people for unnecessary pressure i refuse to be tempted |
Rip Rico |
GeneralOjukwu:abi o help me ask them. Nigerian can get carried away by little things |
Learn to check your woman whenever she disrespect you. Just because you're providing for her and her family might not be enough. who knows if what she is craving for is for you to stand up to her, put her in her place etc. Note a woman that marry for love will complain about money, a woman that marry for money will complain about love and a woman that marry for love and money will complain about something else |
You mess up big time now they want make you run deliverance for her too. Haba mother of 3 kids from 2 different men she is pregnant for you after meeting her 5 months ago. Your f up plenty but go for deliverance first and change your mindset it's not every bad thing that happens to you that is spiritual, according to a verse in the Holy Quran "after suffering comes ease" . May Allah make it easy for you. |
Na ur conscience dey play you. As we get older and wise we tend to over think things. Pay her if you wish to and op stop dey follow olosho |
Some of us are intelligent(academic) but socially we not get brain at all. You are having insomnia over a bitch while she sees you as money for shawarma |
All this politicians and their palava If dem like make dem choose oyibo as vice We don dey chop meat before moto kee goat |
slawormiir:oga it varies based on a man's sex drive and libido. |
I no gree, i no gree na him dey tear shirt Anyways wetin concern Audu |
Omo na 1 year worth of bolt him pay for � � � |
Rubbish post ever. Mad people everywhere oga op life no get manual |
God forbid but what if dem sack am after 3 months |
When you been get the 500k you tell any of us? Now your agbada don hook wire you dey here dey lament. Continue dating her H.I.V or herpes go soon fall on you |
Accidentally? You his penis spiritually penetrate her without her knowledge? |
The heart of man is wicked |
If Man city qualifies they will beat Real Madrid in the semi final |
I no too blame the lady the man too suppose get high taste base on him selection of woman i mean character wise the lady no try at all. As a politician dis kind girl fit spoil show for you |
Op Even for short time most of all the things you mentioned can still happen bottom line avoid olosho simple |
Op the man wey the lady beat na Mike Tyson abi Lennox Lewis or fury? |
Stop patronizing LovePeddler houses plus stop dating broke girls. Girls wey still dey ask for money to make hair, buy pomade and soap The Most important thing is learn to control your urge to have sex |
That girl wan open office for ur head Make her parent disown her But op you sef dull oh why you no wear jimmy Hart when you dey knack the otolo |
When Enyema was our goalkeeper he can compete with the best African goalkeepers anytime any day but now Okoye Will find it difficult to compete with Senegal's third choice goalie no cap |
Her past this her past that op check dat ur smartness well she had an abortion for another man by December, you met January and una don start to date by March Make e no shock you when u hear say her wedding na June |