Pizzzy's Posts
Nairaland Forum › Pizzzy's Profile › Pizzzy's Posts
AfroKnight:God bless you. You have said it all |
Reno is on point. Some of us(men) our mama no know how wetin our 1k looks like but girl wey we just meet now now we don give her Half of our salary all in the name of taking care of her. Don't let anyone deceive you that you are broke because you have issues with women being overly entitled |
SweetCunt97:if she know guys wey dey give girls 500k how comes she dey try hustle the guy for 5tawa. Na so all this broke girls go dey collect man pikin small change and still dey make am feel like say na nothing him dey do for dem cos other guys dey wey dey give woman 200 million.if op na ur brother will u advice him to give a lady he barely knows 5k just like dat. |
Had a similar experience, it's not funny at all i remember been scared of my shadow to say the least.went to the hospital 2 weeks later Doctor prescribed antidepressants plus my family members were always around me or calling to check up on me. |
08154627035 |
As a fashion designer my dear. Jumpsuit na clothe wey be say u get to unzip(long zip) or unbutton(plenty buttons) to abeg how ur tailor take sew ur own wey dey fit remove am just like dat |
Which day Nigerian police start to examine finger print to take catch criminals. Dis one dey find YouTube subscribers. |
I think our mindset is the problem any man wey woman no like go say na because of money forgetting dat we have other shortcomings. Timaya give empress 8 million naira jeep � she still fall him hand. If Jeff bezos wife go fit divorce am, you think say na ur 100k wey u give her go make woman stick with u forever. The rich also cry, as long as you want to associate with the opposite sex just be prepared for the bulls**t dat comes with it. |
Forget the oshi girl you rejected other suitors because of somebody wey say make u abort balle reach 28 times. Now you are ranting up and down when you use elephant � take set trap wetin you think � say e go catch for you? |
Whatever you want from a relationship be it sex, love or money just enjoy it while it lasts cos no woman is yours it's just ur turn |
Endorse wetin na u be him father? Abi na u pay him school fees by the way wetin concern wheel barrow with side mirror |
I once had the same experience with na ex. Dat my particular ex carry my eye see peppe na him make me decide to swallow the red pill. I think dis days we have a lot of weak men(nice guys) dat is why dis girls dey misbehave any how. |
I pray she gets justice, you have to be careful of the company u keep. |
U can't just have a serious relationship with whom ever you see passing on the street especially a relationship with kids(marriage) |
Men when are we going to grow tick skin? Toward all this rubbish ladies use to mugu us. U have already slept with her without too much tori or buy buy so just forget about her. If u shove ur cards well she will be the one running after you not the other way around |
I think the op is a per time ⌚ bimbo she just putting up an act but her last name will never be akintola na her type u go fvck in the club for 50 cent no even a dollar |
My brother thank God say she leave you because if to say that leech still dey u for no fit reason say you supposed use ur pali(certificate) to upgrade financially or by now all that 360 tawa(thousand) na for head u go dey spend am |
Abeg forget the Maga na akara wey she dey price |
Dis girls of now adays? Who are always moving the target. |
Every body just dey say go and make money una think say na beans. My brother try to chase excellence in most areas of ur life but while u are at it just know that can never be everybody's cup of shayi(tea) |
Are you expecting the opposition to praise you? Oga If to na Jonathan be presido u for yan wetin u dey yan so |
I swallowed the red pill |
ToyBoyAaron:oga sleep never catch you. Forget about love and use your head before she go carry Belle wey no be ur own give you or dash u h.i.v don't be insecure about getting another girl whenever dem born one man dem go born 10 women beside am |
make no body give dis guy(op) weed again #simp |
U never see anything na gonokakus u don pack so, run go chemist go buy antibiotics quick quick |
Na so one girl try but fail to play my bros say dem fit marry but she no go get Belle or born pikin on till she finish skul. Dis days girls are getting good at out smarting men. Make all man learn to use him widas not him gbola when e dey deal with women |
Which other suitors be dat? let her just forget about marriage for now and focus on her health. Person wey him house dey burn no dey pursue rats |
What do you expect when be say you good girls go dey play hard to get and dey pray to holy ghost to give una signs before una go agreed to date a guy.my advice is Don't turn ur self into a LovePeddler all just because na runs girls dey marry better husbands u might miss ur luck going down dat road |
Omo the point and kill fish cos oo 9 tawa. Just move on g, u just got served bro. |
The only problem i have with simps is that. Na u dem go come disturb with how the girl take crush their heart after every break up. It's fvcking annoying to see a matured man that should know better complaining and stressing him sef over women matter. No wonder we have more widows than widowers |
ghettochild:oga what are saying must u see nude pictures before person go know say something is wrong somewhere. Chatting with a married woman is not wrong but what are they chatting about in the morning and at night? How to stop the spread of covid-19 I guess. |
Na dis morning i hear of this kemi sef the only kemi wey i been Sabi na one wey learn how to sew for my friend shop |