I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) (75225 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 12 Reply (Go Down)
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 12:28pm On Feb 18, 2022 |
BeanmanX:Big disgrace. ![]() Imagine person wey dey make mouth that time. See wetin e don reduce himself to. ![]() Em mama go dey think say na man she born. But mods dey f*CK am steady for here. ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:29pm On Feb 18, 2022 |
AgnesMuyiwa:If we check, na me dey target u and u done chop ban like mumu. make I ever see u troll and clone anybody account here again |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:29pm On Feb 18, 2022 |
AgnesMuyiwa:Mynd44, justwise, lalasticlala, seun rule 2 and 19 He just exposed himself |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:31pm On Feb 18, 2022 |
Imbecilicsamuel:The boy na Coward, person wey I deal with am last year, this time around I go pursue am comot frm dis forum, next time he won't troll and defame people |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:33pm On Feb 18, 2022 |
AgnesMuyiwa:I won't insult u back, the mods will put u where u belong Mynd44, seun, justwise, lalasticlala, rule 2 and 19 |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 12:33pm On Feb 18, 2022 |
BeanmanX:You mind that p0verty reject? ![]() Person wey dey eat cockroach food. ![]() If dem born am well, make e mention me with em bet naija moniker. ![]()
|
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:34pm On Feb 18, 2022 |
AgnesMuyiwa:Mynd44, seun, lalasticlala, justwise rule 2 and 19 |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 12:35pm On Feb 18, 2022 |
[quote author=AgnesMuyiwa d b0re hole post=110331501]u notice say I no even get your time? Na beanmanx I dey target. If you want me to get your time, come with your real moniker[/quote]If dem born you well...if you get balls, drop your bet naija moniker here make we see. ![]() Buzu. ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:35pm On Feb 18, 2022 |
AgnesMuyiwa:No be u be Inspectorlawal/militarylady etc Na my account be dis, and na me deal with u |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:36pm On Feb 18, 2022 |
AgnesMuyiwa:You go chop ban and you go tire ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:37pm On Feb 18, 2022 |
Imbecilicsamuel:The boy go dey regret why he troll us ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:38pm On Feb 18, 2022 |
AgnesMuyiwa:That's why u go chop ban and u go tire Mynd44,seun, justwise, lalasticlala rule 2 and 19 |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 12:38pm On Feb 18, 2022 |
BeanmanX:E dey form hard guy before...na p*$$i a$$ e be with all em female monikers. ![]() Agnes kor ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:40pm On Feb 18, 2022 |
Imbecilicsamuel:Hahahahahaha the boy is boring self, he no Sabi troll at all, total waste of time and a coward ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by Imbecilicsamuel: 12:41pm On Feb 18, 2022 |
BeanmanX:E no Sabi at all. I just want make that depression wey em dey suffer from to kill am. Make mods f*CK am wella. ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:41pm On Feb 18, 2022 |
AgnesMuyiwa:You are too boring boy, enjoy ur ban in advance, as far as u keep creating accounts, u will also get banned till ur last day on earth |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:42pm On Feb 18, 2022 |
Imbecilicsamuel:Him go suffer for dis forum, he chose the wrong people to troll ![]() |
| Re: I Can't Believe Malian Guys Look Like This (photo) by BeanmanX(m): 12:44pm On Feb 18, 2022 |
AgnesMuyiwa:Mynd44, seun, justwise time to lock dis criminalist troll |
Do Girls Think Guys Look At Their Long Nails Or Even Admire Them? • She Did Not Mercy For The Guy, Ladies Today Are Animals Guys Look Well Oh! • This Beautiful Lady Can't Believe She's Single. • 2 • 3 • 4
"Runaway Bride Found In A Lagos Hotel With Her Ex Boyfriend On Her Wedding Day" • South African Lady Shares Photos To Prove She Is Sexier Than The N800k Sex Doll • See What Distance Relationship Has Caused Me!
