Psychopatheko's Posts
Nairaland Forum › Psychopatheko's Profile › Psychopatheko's Posts
falcon01:Please listen to this guy na true he talk |
This stupid tribal shit no dey tire una una don sharply bring tribe inside again if them like make tapa or anybody break record as long as say na Nigeria na good thing which one be tribe again all this unnecessary fight using tribe and religion and all no pay until una go cause war between friends and families |
USA election dey come another strategy |
PARADIZEPRIEST:Haaaaaaaaa na to collect employment letter start to dey work there them no dey even think if them don see say the money no be their papa own or their own them go spend am like say tomorrow no dey now if the guy con talk say he no fi pay that kind someone wey dey bear clay go dey insult guys up and down like say na you help them work for their pocket as a girl if person ask you on a date it’s okay to ask his budget even if it will look like embarrassment but you will give him a positive explanation and also you should also have your plan b most of them nah 300naira dey their account wo you go wash plate your nails wey you fix go peel like skin go jam bad bleaching cream una never see anything |
SeriouslySense:Sure |
Most time I tend to use my earpiece, they do call me statue because I don’t reply them it’s not that I have pride or anything I hate insult or public disgrace but when am at home I can do and undo |
Adeoye11:Boss make we talk how much |
; ahhh sorry dem don use family O.T yansh your babe sorry lover boy refresh your list and try someone else, cause this one is gone say after me sope otilor ![]() |
If you like carry girl for head like gele you go know say the world na one. |
No be one dumb tik toker dey shout I don’t need any man I have money you never see anything you think say to dey handle children na only one of the parent fi carry am even as a man sef you need a woman to take care of your children if them don get small money dey believe say them don arrive. |
Make una carry una matter comot for here like say devil na your mate |
Awakened38:Thanks a lot boss I really appreciate I’ll take in your advice I believe it will work on me thanks again boss |
MechanicMike:Who Dey argue with this one any little talk you don start to dey brag if you don get light 24 hours nko who send you abi because say you dey another man’s you think say you don arrive you never see anything racism go send you comot for there |
Everything about this write up is describe me like am just tired am always having issues with people around me it’s just any little thing i tend to feel peoples pain like mine, it’s always extreme I stopped having friends, and I hate myself for feeling too much empathy I wish I can cure this, over thinking and also thinking about the future like now I already know the pain I’ll feel tomorrow like it’s just weird and most time it’s accurate |
You still dey here dey type at least if you dey alive with another man he better pass make person use sex from Porn send you go heaven if he can’t change from shit like that then it’s better for you to move on or else |
I no even care if them dem miss each other if any woman go carry belle outside from her ex come meet me and still manipulate me into thinking am the owner I swear Make dna con even confirm am I swear all the money wey I don spend for the child I swear them go pay am or else na inside juvenile home them go go meet that child na there the pikin go rotten. |
Omo |
Dumb move if you know say she no dey satisfy you why no breakup with her and move to her friend instead of all this this fight between them can go for a long period of time well watin concern me |
Until them go get sense continue dey sponsor girls you mama dey there you no buy her car your siblings dey there you no help them in face you dey mad |
Okay boss come teach me |
Patrickyemi:Shey na full time draw be that 10k don shun like that |
Guy them suppose dense your face shey you know |
Go do dna he fi be Daniel instead of Charles |
See how that guy dey pack her breast from back like say he wan raise bucket of water |
What’s my own I just come read comot watin Dey my head na to make money then comot for Nigeria go marry abroad even if them be the same for there na to just find one baby mama born my pikin comot marriage no even dey work again well na wahala for those who wan marry |
Draw |
loll shey guardiola don sell am na make una dey deceive una sef there 2-0 first half goal goal sef no fi happen why you go carry arsenal straight win |
Just repeat after me sope otilor |
Don’t have much to say except bless your parents with the money and receive everlasting prayers, even without the money they will still show you love but for you to make them happy just spend on them, rather training one olosho to university and still tell you what have you done well watin concern me. |
![]() |

na to collect employment letter start to dey work there them no dey even think if them don see say the money no be their papa own or their own them go spend am like say tomorrow no dey now if the guy con talk say he no fi pay that kind someone wey dey bear clay go dey insult guys up and down like say na you help them work for their pocket as a girl if person ask you on a date it’s okay to ask his budget even if it will look like embarrassment but you will give him a positive explanation and also you should also have your plan b most of them nah 300naira dey their account wo you go wash plate your nails wey you fix go peel like skin go jam bad bleaching cream una never see anything
.
loll shey guardiola don sell am na 