Psychopatheko's Posts
Nairaland Forum › Psychopatheko's Profile › Psychopatheko's Posts
Why you no finish am na I no like suspense joor |
Or11:Loll so na your wife wey dey chop another person gbola you dey carry for head, later you go come here dey ask for nairaland advice if kasala don burst ,dey there carry your woman for head no worry |
Simple do good in life so your coming generation will not suffer it |
Let him go just keep a tab on him let him repair himself you can’t do anything just keep advising him and praying for him maybe someday he will be okay |
Why girls dey always dey manipulate guys na |
She called you a rapist and you guys are still dating, even telling board of directors( her friends) that you raped her loll you still continue well watin concern me |
Omo una dey try ooo even when things dey go on for Nigeria I hear say person born twin the husband sell he kidney to buy pampas no bash me ooo na watin I hear no be me talk am |
kyber:Tell me watin dey fi offer |
That’s why most time I tend to advice Nigerian guys to try beautiful ladies outside Nigeria especially white girls you won’t regret but Nigerian girls loll they will destroy you, just like one guy wey dey collect 30k as salary dey send 15k to he Nigerian girl you’ll die in poverty |
guyman still dey pamper babe with half he salary while she dey carry your punna go give some random school boy just dey play until she go talk say she no do again be like say you no wan serious about you life |
Simp idiot trouble go dey chill for beach you go go disturb am later una go dey make all this ladies dey reason us anyhow |
It you truly love yourself and want peace let her go if not you’ll regret even after buying her phone and taking care of her she go still cheat why not use the money to buy things for your parents and let them pray for you I know it’s kinda hard but a cheating girlfriend will always cheat she go outsmart you again and again until she go start to dey manipulate you and tell you the reason why she cheated |
Guy go find another work like with everything wey dey go on if to say the matter go far pass that one naso you go die like chicken better go look for work on top 11k better go look for better work wey dey pay |
Upon the buying of mukialo abi watin be he name even sterling before I think say na 1-0 or 0-1 be Chelsea signature now he don dey turn 0-2 loll mukialo mumu |
the guy dey cover mouth in excitement like say he be girl with him beads like mop you leave pussy dey collect dick for yansh |
Hey bruh don’t be a simp will advice you block her delete her number and also all the pictures you took together meet new friends especially crazy and funny friends that only can help you move on but you begging her to stop texting you baba the babe dey manipulate you just ignore everything and move on there’s a lot happening out there |
my guy you still dey 100l shey if you don reach 300l you go fi show your result again ![]() |
bercarray:Yes ooo guy man from the future |
yes Alien dey ooo them plenty |
[quote author=Psychopatheko post=121942636]Ebi gift I know you’re part of neolife God will punish you Incase you want to ask him more about neolife na him number be this +234 704 697 5378 God will punish you ebi gift |
Ebi gift I know you’re part of neolife God will punish you Incase you want to ask him more about neolife na him number be this 0915 704 2290 |
Guys don’t answer this guy ebi gift he’s a scammer na he WhatsApp number be this Incase he message you the idiot dey this platform +234 704 697 5378 |
Psychopatheko:The bastard guy na him WhatsApp number be this +234 704 697 5378 |
Well the idiot that scammed me is currently on this platform I don’t know his username but his real name is ebi gift, ebi gift wherever you’re I don tell you you go suffer even hellfire no go contain am you problem just dey begin Omo ale jati jati Na because of you I go collect wickedness and you go suffer am |
Idiot man make I see how you wan dey vex now if you dey inside cell with top agberos your yansh hole go suffer tire |
They will suffer the same pain their families will cry for them but their cry won’t be enough a lot will be sacrifice to quench the little boys anger but none will be accepted and they get trouble to the point of committing sucked but death will run away from them for them to suffer more |
i Hope it won’t be too late for tinubu supporter to realize what they have done to Nigeria |
darlenese:Boss na pervo |
This story still never clear you get mind ooooo haaa all this agbado lover sha |
Why them no go withdraw when killing and kidnapping na normal thing for them person don talk am sef na person wey he mama born many go dey do inec job |
WELL just tell your friend to continue that Benin work if not she go regret am all this banks them dey comot people anyhow you fi just prepare for work today make you see sack letter and you the cost of living in Lagos you think say na child play better stay there ordinary transport for one month for Lagos don cover half of your salary food dey there and even the friend you wan go stay with you don sabi if staying with the person dey irritate am |
An now this ode dey show her true color when Buhari wan enter that time see how she dey look like saint not knowing say this one na pretender naso you go carry one boy because of Facebook post now this many more wey she for don do to others wey them don cover am up make you and your husband pack una sef comot husband dey do he own wife sef dey do like demi God |
guyman still dey pamper babe with half he salary while she dey carry your punna go give some random school boy just dey play until she go talk say she no do again be like say you no wan serious about you life
my guy you still dey 100l shey if you don reach 300l you go fi show your result again 