Radna2's Posts
Nairaland Forum › Radna2's Profile › Radna2's Posts
If I have the sense I have now before entering university, I will go to aba to learn trade. My oga will settle me and I go start school but my business remains. Let this thing guide you. |
I'm a representative of the FGN. On behalf of FGN, I'm here to announce that we no dey give shishi. Thank you. All of una na criminals. |
Buju the Snake |
APC and PDP. Una never see anything. E go over una since you said it's suffer that will kheel you pipul |
With this my comment, is like na only me dey normal for here |
VictorUSA:I'm a man, but forget talk. From this your statement eh, omo you be wasted sp*rm o. Na uselu you suppose dey like this unless no be woman born you. |
Whether guesswork or not, I dey hungry. Make them pay me. Garri don full my belle and eye dey pain me |
And that was how the war started my son o - "me explaining to my son in 20yrs time". Putin didn't listen. |
Who fit borrow me 500 to chop 1st. I need sth to Putin my stomach. I need strength |
May their souls rest in peace and may the boy gain strength to overcome every challenge of life. |
Both Ond, Hnd and bsc...all of una getat. |
Title na wetin dey kill us. Na just load for head. What will you use this thing to achieve now? |
If I could turn back the hands of time, I go komot the battery for inside make all of us rest. All this struggle don tire man |
Cut communication. Wepu Aka enwe n'ofe. Maka odi ka aka nmadu. |
Thank God is not heart failure, it's just heart break. Patch am and continue ur life. Take a course on udemy. It's 3,500 now |
I just start to dey learn programming today, with wetin I know today, I no go charge 20k o. Js leave d work |
The long awaited N-Power money don show o. I wan go buy goat and pesi like this. |
How will one thousand feed a person a day. Join say una dey give Dem legbuke work. If I get the contract to prepare FG part in hell, if e no hot pass sun make I quench |
Ashawo don drop quote |
princewarri1985:So you go just dey dey wish your fellow man evil. Grow up man. I no fix vex cos you no get say for my life. And most importantly, I wish you what you expect to happen to me. |
MrNipplesLover:Give us when wan marry make we settle down now . Your name no go change |
Orientedenergy:Chances are, she has another person in line. So she dey indecisive. Either you or the other guy is a backup plan. Is left for you to be patient and win her over. But if she's not talking about marriage or doesn't seem interested. No waste your time o. Move on...there's no particular girl for any man. Just select your gbese and move on. But still know that this relationship thing requires a lot of patience. If you can endure, patiently wait. But I no get patience cos there's nothing I hate more than wasting my time with someone. I can't be waiting for return of the Messiah and be waiting for one girl. How to dump her. Just tell am say you need space to think because you don't know where the relationship is heading. And you need the space because of your mental health and you are drained emotionally. Limit communication. Lamark law of use and disuse will set in. Cut financial, emotional supply. She go leave you. It won't take long |
pansophist:You sounded well at the beginning but messed it up by saying money is the least. Oya bring ya bombom. A man who can't take care of his household is worst than an infidel. And you need money for that. At least a good source of income. What seem to make a man worst than an infidel does not sound like a least necessity to me. My thoughts though. |
princewarri1985:Mechionu dia. No dey abuse F-wod. There are people happily married without infidelity. That it didn't work for you does not make it evil. |
Who write this thing. Send me your account no. make I bless you because one babe just dey worry my life like this. E come be like witchi witchi. How I go marry person and I never marry myself? She say she love me...but to love dey hard me because I never know where I dey head like this. I dey try balance up. E never really gel like that. Na nice person, but as I never get work even fit rent beta house, my heart lock. The heart no fit fall in love and na me lock am. I no wan hear say I receive billing or make we dey manage. |
No-Power 4 dis N-Power |
Repent and give your hearts to Christ. Remain rapturable |
How much were you paid @Nwamaikpe to write all this? Stop being one sided man. If you you hate any party, just say it and stop being biased. |
Na this one head deserve bone straight. No be the other ones. No bad intentions o |
I read somewhere that their youths should join military and paramilitary in this passage. this government na Tom cruise |
One time I see soldiers being punished. E sweet o. If I was there, I will do ntooooooin and run away |
Use ur headpan |
. Your name no go change
this government na Tom cruise