Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 181 182 183 184 185 186 187 188 189 (of 216 pages)
@Ebonyeyes longtyme, wia v u been since all dis while? (hardly see ur post) u'r welcome! |
dis topic dey make sleep catch me! |
somtyms wen tins lyk dis happens, i keep askin myself dat, r dia stil good peeps in nigeria? ![]() *well, i know dia is buh, dey'r just so hard to find.* |
speechless! *so many pipu wey dey complain for here, dia toilet for house worst past d 1 wey dem dey complain* |
To y'all talking about y hate geneviv, hu hate geneviv? i don't lyk somhm doesn't mean i hate it, or don't u get it? meanwhile, u lyk somhm doesn't mean other peeps should to, aight? y'all gat your lyk's n dislyk actor/actress, n it doesn't mean u hate your dislyks. same wiv me. genny is not ma favourite actress right from wen i started watching home video. my favourite is Rita Domnic, n i know quite alright dat she (Rita Domnic) is not som of u guys favourite n dat doesn't mean u hate 'em, Roger dat? so daz just xactly how d ball is rollin. bily dat! ![]() |
@Dayokanu u say u no fit look d pix for 2 seconds ke? omo, i lookam for more dan 5munites! i even chop food sef join am. na today? |
i don't like her jare, she is not dat pweety! moreover, her face is made up of 3 different colours. black, brown and gold. *i'll advice her to go and marry now before she'll be carried away by pleasure n end up lyk Eucharia* |
pls NLers, y'all should not be offended for what i wanna say now cos i'v checked to my own understandin n i'll lyk to know if it's d same d way u NLers will see it. 'ALMOST' all of dis killin of mortorist n motorcycle ryders b'cos of 20 or 50 naira always hapen in lagos. Gorvernor Fashola has d final say to d IG of police in lagos, n d IG of lagos has a serious final say to all doz animals dat called demselfs NPF killin innocent souls b'cos of shandy. n dis killin has been goin on for a long tym now (which is bad) but stil nothing has been done. anytym such thing will happen, d NPF will chill for d tym being. but d next period, dey'll start collecting money again n dat is xactly what's happening in our society today. Now my question is, WHO ARE WE TO BLAME GOV. Fashola or Lagos state IG? (No offence pls just my state of view) THANX! |
@Ujujoan Recycling as in? |
@kenyamoon so even if an alien from another country go put mouth for dis naija topic, na kenya loun-loun e com be? well, for your information, "a" is not a human being so how can "a" talk? abi AIDS don affect your brain?let dis be your 1st n last post on NL b'cos if i see u post rubbish here again ehn. . . 1stly - i go use annouyance buy d whole of kenya n make it d 37th state of THE FEDERAL REPUBLIC OF NIGERIA! 2ndly - i go buy off all your government officials from kenyan government n make dem ordinary/mere citizen. 3rdly - i'll buy u off your parents n donate u to charity, aight? so keep shut!!! ![]() |
^ Nno! |
@FBS i read n understood each n every down fukkin thing dat u n d @op said aight? i made dat 1st statement dat u replied boldedly based on d examples we wia givin about d privacy stuff n not what u meant aight? to cut it short, d problem is, every man for himself k? for ME, i have nothin to hide from my wife n i won't ask her not to pick up my phone wen im not around, buh d fact is, to show a good sign of RESPECT to your partner, u berrer not! |
^^ O ka mi lara O! |
^ Hehe. . .na by force to luff ur dude? |
Na pam cake she rub for face ni? ![]() |
^^Walahi, doz bas-tards dey annouy me bad! if i see dem sef, i dey vex, talkless of matter lyke dis. . .NA KILL!!! ![]() Don't be surprise dat 1 person may com up n support doz police peeps, n say it's b'cos dia salaries r so low! *i swear, i go pour raw acid for dat person body if him dey near me!* ![]() |
just imagining how d face of dat gurl will look lyk wen u said "No honey, i don't feel lyk it." *woo, she go chop u raw ni!* |
D @Gloaded of a guy will now abandone his username and register with another username! so wicked! ![]() *just remind me also of my x-gf wey jones me of 128k* |
Take dey take, loss dey loss. bear the loss brov! |
shared bedroom abeg! i lyk pikin pass anything, and if my pikin dey cry for night, and my wife dey sleep, i no need to wake my wife sef b'cos, right from wen i dey small, i dey handle neighbour pikin lyk say i dey work for baby day care! my wife don play her part by carrying d baby all through d day, so if d baby cry's at night, i think it's my own turn to nurse b'cos, my wife must have been so weak den. i no want stress my wife abeg! shared bedroom is ok for me so dat make i know wen my baby start to dey cry abeg! (apart from d baby sef, how u go marry finish den sleep seperately wiv your wife? to me u'r not yet ready to marry.) o ga gan o! |
Omo, make una no mind doz bas-tards, dey'r bunch of bulls dat has no crushing skills! Doz bas-tard neva talk true wetin dem catch. abi na kids napking dem sieze say na kidnappers dem catch. na so e dey easy to catch 500 kidnappers? Na so dem take raiding carry me 1 night lyk dat wey i dey com bak from jab. wen we reach station, u know wetin dem talk? hehe. . .dem say "oga sir, we don com back. dis r d armed robbers dat r operatin at nyte wen others r sleepin." dia oga com say "take dem inside n wait for me." i sure say na so dem take raid all doz innocent peeps say na kidnappers! bunch of fools!!! ![]() |
@FBS, since u have nothing hidding from your wife n gave her your email password, y in mother of god sake must she check it without your knowledge? dat means she doesn't have trust in u den. if i have any hidden agenda, i'll never, i repeat NEVER give her my id password. or, i'll open another email id n giv her d password since i have som skeleton in ma wardrobe on d other id, buh being dat my consience was clear n i gave her my password as a sign of respect, den she has to respect me also by checking my mail when both of us r around n not secretely. let me correct u on things dat u said, Quote from u: "your wife has access to your account and withdraws money? ehn, what is the big deal?" listen brov, dia's a big deal. u respected her by giving d access to your account number, so she has to respect u by tellin u b4 she withdraws 1cent from it. what if she withdraws d whole money n ran away, living u behind with d kids? will u say b'cos she's your wife so no need to bother? Hear another quote from u: "why would she withdraw money without telling you?" If she can withdraw money by telling me, den, y answerin my call without asking me 1st? and also, am i a fool for giving her my email password? mind u brov, it's not about secrecy, buh it's all about RESPECT! *lyk i said b4, it depends on individual, n if u'r d type dat give's dia wife free access to everything, good 4 u!* |
i used dat as an xample boy, can't u see wia i talked about husband n wife? |
@pharoh, i agree with u! atleast. me n ma x-GF dated each other for good 4ys, n i was d 1 dat bought her d 4on she's using, buh can u believe dat i never for 1's answered anycall dat came in while she wasn't around? y? b'cos, i need to pay her som respect b'cos it's her private 4on. be it relatioship or marraige, d fact is, private is private, and respect is respect! buying ur wife everything doesn't mean u have EVERY access to her lyfe, na lie o, she needs som private n respect, so to men also! dia's 1 igbo word dat say's, "oburo ife ni ne ka nwoke na gwa nwunye ya." (it's not everything dat husband tells his wife!) so, if u ask me, i'll say it boils down on individual. even if i'm married, i won't answer my wife's call, y? b'cos it's her private 4on not mine, so i need to pay her som respect with dat, unless she ask me to! in terms of email id, my wife can be aware of my email password buh, i can only get angry wiv her if she opens my email id without my knowledge. YES! i'll be angry, u know y? if u ask her y she opened it what wil she say? (maybe her response wil be, i just feel.) feel lyk what? is she tryna monitor me or what? when she know's i'm not playing around, chasing other gurls then, y open my email id secretely? if i'm hidding anything from her, i won't tel her my password, buh since i told her my password and she knows d id is my private id n not for both of us den y check on it wen i'm not around? Dat means she's not payin me back d trust i had on her by tellin her my password. it's just lyk telling ur wife your bank account n she went to d bank n withdraw som money without tellin u! D fact stil remains dat, both partner should be open to each other, buh i'll say it's better to ask b4 u answer his/her call, read his/her text message or check his/her mail box. i think daz a sign of respect! |
I give doz cars 1 month after, e go be lyk danfo wey agboro dey take do public transport! |
@Redman Cameroun, Senegal, Mali and Benin Republic were xcluded b'cos, dey can't speak english! ![]() *No be me talk am O!* |
Hmm? Abeg tellam make him talk 'em real age jor. ![]() shey, him think say dis 1 na football club wey dem dey drop over age playaz? ***BTW, wetin i wan use am do sef?*** ![]() |
for doz of u saying "y should som1 go to an eatry restroom?" being a fast food joint doesn't mean 1 should not go dia restroom. (and mind u, not all eatry toilet r messed up, dependin on d area!) d problem is, some eatry doesn't care about oda pipu's health, all dey care abt is for u to com in, eat n go. even if u complain to d management abt d toilet, dey'll tell u dat, later dey'll fix it up, buh, when next u visit dia again, u'll stil jam d same mess u saw lastime. my point is, if u visit any eatey for d 1st time n findout dat dia restroom is so dirty n messed up, all u gat to do is quit goin dia anymore! Then, if d management of d eatry notice dat dia sells rate is reducing, den dey'll sit each other down, find out d problem n solve it 1's n for all. finito!!! som of una wey dey abroad dey complain for naija eatry toilet, una don forget wen una dey use hand n water dey wash una nyash if una shyt finish abi? now, una don dey claim oyibo/aje butter! som peeps no dey even use d word "SOME" restroom, na NIGERIAN eatry restroom. lyk say na everywhere for naija dem don go! @Exposedme, i dey feel u jare!!! |
make una no blame d woman again, na 50cent fault! why? b'cos, he said get RICH or DIE trying! so at 94, malee is stil POOR so she wants to get RICH by all means or DIE trying. (big ups granny!) |
Those immigration officers wicked o. see as dem dey show us her wrinckled nyash! ![]() make una leave malee alone make she go rest for house jare. she just wanna be a star b4 she die. una don catch her, fine! send her back home. abi una want jail her? (just lyk som1 said, she will be jailed for d rest of her lyf!) u want jail person wey death dey price? ![]() |
Quote from Elpieda: "Its amazing and sad that I can hardly read any comment from any lady, Its really sad, So are the ladies agreeing to the fact that they are extremely MATERIALISTIC ?As a Nigerian woman I beg to differ. My man did not have to bring no car or whatever to woo me, In fact we both met while we were washing our clothes and he toasted me right there and then, how about that, Women please please and please, money aint everything, character is what matters, i guess people are different sha,"^^ pls, i'll lyk to ask u a question. . .in what yr did u meet ur husby? |
It's all about ARAB MONEY mhen!!! if u no get am, make u forget wetin dey under skirt! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 181 182 183 184 185 186 187 188 189 (of 216 pages)


GOV. Fashola or Lagos state IG? (No offence pls just my state of view) THANX!
dia oga com say "take dem inside n wait for me." i sure say na so dem take raid all doz innocent peeps say na kidnappers! bunch of fools!!!