₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,837 members, 8,447,307 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 05:28 AM

Toggle theme

Ranoscky's Posts

Nairaland ForumRanoscky's ProfileRanoscky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 216 pages)

CultureRe: How Do You Define A Nigerian? by Ranoscky(m): 4:27pm On Jul 27, 2010
^^ May u live long!
CelebritiesRe: Chinedu Ikedezie (a.k.a Aki) Gets National Honour by Ranoscky(m): 11:32am On Jul 27, 2010
Quote from @shotstar: "I bet he hasn't even got a clue why he won."

^^ lolz.
FoodRe: Have You Ever "stolen" From The Cooking Pot? by Ranoscky(m): 9:06am On Jul 26, 2010
^^ Guy, i no fukk up o! omo if u don xpirience wetin my eye see dat day ehn, u go know say pepper na hell!
imagine d tin wey b say, i no fit open 1 eye sef take find water wash my eye, then, which eye i wan open talk find salt take put 4 mouth? omo, d tin just be lyk trap. mesef, i try make i no shout buh d more i dey keep quite dey bear d pain, d more d pepper dey pepper ma eye lyk mad. so dat is y i say i no fukk up! tho, b4 i shout for help, i don know say if malee hear wetin happen, she go beat my name commot for my body. and na xactly wetin happen dat day be dat! i nearly use my eye see my ear!
CultureRe: How Do You Define A Nigerian? by Ranoscky(m): 10:32am On Jul 25, 2010
@Hachney and London, UK for dat matter can tumble in ile igbe!
SportsRe: Official: Nigeria 35man Squad Vs Korea by Ranoscky(m): 8:54am On Jul 25, 2010
^ lolz
CrimeRe: Soldiers Batter 3 Lastma Officials! by Ranoscky(m): 8:43am On Jul 25, 2010
^^ Aba O!

i no know d 1 wey ducci abi na gabana com dey fukk 'em style up tink say 'em dey try to get on ma nerve!

*wey all doz bas-tards wey call dem selfs lastma officials na complete animals wey surpose dey for zoo*
CelebritiesRe: Chinedu Ikedezie (a.k.a Aki) Gets National Honour by Ranoscky(m): 8:45am On Jul 24, 2010
Hu giv's a rat's a$$?
Christianity EtcRe: Ituah Ighodalo Starts Own Church by Ranoscky(m): 8:28am On Jul 24, 2010
Quote from the topic: "Mr. Ighodalo last year left his position as Pastor of Christ Church Parish due to controversies over his second marriage to Jumoke Ajayi in 2007. The controversies arose because his first wife was still alive."


^^ HOLY COW!!! shocked shocked shocked And u tell me dat dis particular man is a man of god? shocked shocked shocked. . .End shall never wonder!

*he is a false man of god and also a thief! he built his own church just b'cos of money and nothing else!* DAMN!!!
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: The End Of Hitv - Multichoice/dstv Wins Back Epl Coverage Rights In Nigeria by Ranoscky(m): 8:14am On Jul 24, 2010
whatever!
CelebritiesRe: Spotted: Eucharia Anunobi At The City People Entertainment Awards by Ranoscky(m): 8:02am On Jul 24, 2010
her face just be lyk strong shyt wey motor match!

*so afta all dat shakara wey she dey do wen she stil dey young she no stil marry? shocked buh i stil lyk her somhow sha*
Nairaland GeneralRe: What Motivates You? by Ranoscky(m): 6:44am On Jul 24, 2010
@browncocos

ni bo lo fe kin sun lo?

abi be ko ni?
PoliticsRe: Kidnapped Lulu's Mother In Abia State by Ranoscky(m): 4:47pm On Jul 23, 2010
^ dat is d reason y i said d level of ur understandin is lower dan d zimbabwean dollar. margutt lyk u!

wia in ma previous post did i say dat nigeria is in a good condition? u c d reason y i said d function of ur brain is as slow as d movement of snail? common dawg, i dunno if u have gone nutts truely, u need to go for check up aight? wink
CrimeRe: Soldiers Batter 3 Lastma Officials! by Ranoscky(m): 4:26pm On Jul 23, 2010
@Ducci abi na gabana

for your info, d name is Ranoscky and not donoscky ok?. . .Roger dat!

so what did u say is your problem? y d insult?
Christianity EtcRe: Would You Lie To Save A Life? by Ranoscky(m): 11:05am On Jul 23, 2010
@Image123

but u do fornicate abi? dat 1 no be sin abi? angel micheal in NL!
FamilyRe: I Want To Name My Next Child "fabregas"! Please, What's Your Honest Opinion? by Ranoscky(m): 10:54am On Jul 23, 2010
^ hu know's.
PoliticsRe: Kidnapped Lulu's Mother In Abia State by Ranoscky(m): 10:48am On Jul 23, 2010
^^ y r u soundin lyk an unflushed toilet? undecided . .y u dey talk lyk shyt wey dem no flush?. . abi ur brain dey smell?

i can see dat d function of ur brain is slower dan igbin/ejule/snail.

and also d level of ur reasonin is lower dan d zimbabwean dollar.

middle finger to d haters tryna act dumb! i really think u'v gone nutt, sorry i can't waste ma tym wit a baked a$$

clown lyk u!
PoliticsRe: Nigerian Agency Arrest 2,883 Drug Traffickers In 5 Months by Ranoscky(m): 10:22am On Jul 23, 2010
@hugooh42

U'r so fukkin right jare, u kno wetin dey!

I love naija die. even if u carry container of load for head full of white snuff (cocaine) so long as u dey pay ur title for naija airport, dem no fit stop u for airport. den if u com get gbege (problem) for younder, (d country u'r headin to) na u sabi! some pipu just dey talk lyk say dem no know wetin dey. it's funny how some peeps do criticise flygerians interms of drug addict wen u know a flygerian is not even among 1-20 drug barrons in d world. (buh, tho, i kno 1 major reason y dey'r d most caught). if doz top-top men for europe (both government officials) no dey get commission for any drug wey enter dia country shey una think say dis drug of a thing go rise up to dis level? dey all know's about it and dey kept quiet cos dey also gat dia own share in any 1 dat coms in! (hu go lyk close door wia 'em from dey chop?). y'all heard about d case of an Italian top police officer dat was arrested in italy recentely, so no deed to proceed on y he was caught. so u guys should not only think that the work of a police officer or a government worker is only to sit in the office and disscuss about political issues; on d other hand, dey have dia own share of money going into dia secrete private account on d drug biz!
PoliticsRe: South Africa Deports 47 Nigerians by Ranoscky(m): 9:14am On Jul 23, 2010
*took a deep sigh*

*sad buh just dunno what to say!*
SportsRe: Official: Nigeria 35man Squad Vs Korea by Ranoscky(m): 7:42am On Jul 22, 2010
@Kenuoyibo, God bless u for what u said jare. waa ri ke, waa tu r'ayo! all dis peeps complainin abt 1 player or d oda, if u ask 1 of dem to name dia own list of playaz now d oda party amongst dem will also disagree wit d list so, what is d need of cryin out loud for shyt sake wen u know, no matter what good u do, u can't pls d world?

@bk/babe, na only u i see wey reason wella for dis topic interms of playaz dat were fired out from d SE.
now, d main pioneer force dat u we have in SE was also fired from d squad, y? b'cos of what he did against greece. yeah, it's very, very important for a player to control his temper in d field of play buh, does dat mean to axe him out of d team entirely? forgettin all d hard works he has contributn for d SE in d past? well, u know, we flygerians we do forget things so easily daz 1 of d reason we'r stil backward today buh, i'll lyk to let u guys know dat at d moment, he (sani kaita) still remains d best DM dat Nigeria can boast of. i rest ma case! (good luck to d new 1's tho!)
Christianity EtcRe: Is Rccg And Pastor Adeboye Obliged To Return Akingbola Looted Offering? by Ranoscky(m): 4:42pm On Jul 21, 2010
Quote from @OP: "This brings me to the story of a man who was alleged to have sold a generator at Sheraton Hotels and gave 10% to Christ Embassy, what became of the money?"


^^ wetin don loss, don loss!

u mean say if som1 want's to giv an offerin in d church d pastor will ask him/her how did he/she got d moni? NO!

Whatever donation/offerin u giv to d church has b'com d churchs; and, whatever crime u commited before u got d moni is ur problem. wen u'r caught, dey'll ask u wia d moni at? (definitely u don paint town red so d moni no go complete again) what dey can only do next is to try to get remainance of d moni den take u to court for trial, daz all!  okwu onum!
CrimeRe: Soldiers Batter 3 Lastma Officials! by Ranoscky(m): 4:25pm On Jul 21, 2010
^ Don't mind doz bloody liars, if dey wia beatn 2 unconciousnes, can dey b able 2 tell what happened thereafter?
PoliticsRe: Nigerian Agency Arrest 2,883 Drug Traffickers In 5 Months by Ranoscky(m): 3:24pm On Jul 21, 2010
^ And what if GOD says. . .anybody dat sin will DIE instanter, how does dat sound?

*mind u, im not in surport of it.*
FashionRe: How Long Does It Take You To Tie A Gele? by Ranoscky(m): 3:09pm On Jul 21, 2010
whatever!

*where is madam kofo (mama gee) na d kyn tory wey she dey lyk b dis!*
CrimeRe: Soldiers Batter 3 Lastma Officials! by Ranoscky(m): 2:40pm On Jul 21, 2010
Quote from waleadex: "Nigeria is a lawless country."


^^Na today u know?
Christianity EtcRe: Would You Lie To Save A Life? by Ranoscky(m): 2:36pm On Jul 21, 2010
^ after lieing, when u reach home, u go down on ur kneels n ask GOD for forgiveness.

definitely, when u die, u'r going to heaven cos, u have already confessed ur sins n GOD in his infinit mercies has forgiving u. so, HEAVEN 4 SURE!!!
FoodRe: Have You Ever "stolen" From The Cooking Pot? by Ranoscky(m): 2:23pm On Jul 21, 2010
^ And i go even do am tonyt sef!
CelebritiesRe: Dr Nelson Mandela Turns 92 by Ranoscky(m): 2:21pm On Jul 21, 2010
^ Devil don die na, u never hear am?

nawa for u O! where u com dey since all dis while wey d news dey spraed?

nomore evil, nomore death, just dey flex ur lyf dey go! wink
FamilyRe: Black Parents, White Blond Baby Not Albino (picture) by Ranoscky(m): 2:07pm On Jul 21, 2010
^^ P&P!
CrimeRe: Soldiers Batter 3 Lastma Officials! by Ranoscky(m): 2:04pm On Jul 21, 2010
@ibrahim

i no sure say u don get lastma problem b4 b'cos, if u don jam dem b4 u go kno say doz pipu na heartless animals!
or, lyk som1 said, maybe d 1's wey u jam na good 1's buh, if u wake up at d wrong side for bed 1 morning go jam wicked 1's ehn. . .na dia u go kno say, lastma offials dey'r evils. i don enter army wahala b4, d only harassment wey dem giv me b say, i remove my camo troussier in front of public, dem stil collect d last shandy wey dey ma hand, buh dem no touch me n dat was about 6-7yrs ago! buh, lastma officials r so wicked to d core dat if ur car broke down on d way, b4 u know what's happening, dem don dey put chain/rope for ur motor, n if u ever stop dem from doin it, u go see double wahala for dead body. b4 u know waz up, ur car has already been towed to dia station, y? for no jus cause. as if u vividly turn down d ignition at d middle of d road. n b4 u get ur car back, money don commot for ur pocket. if dsame tin hapuns 2morow, dey'll stil do dsam tin, is dat fair? shey u go lyk make dem dey collect moni from u EVERYDAY?
CareerRe: She Sacked Me because Am A Lesbian by Ranoscky(m): 1:16pm On Jul 21, 2010
u guys should free lesbians make dem live dia lyf, n allow GOD to do d judging!

go through this pls ----> www.news.yahoo.com/s/ap/20100720/ap_on_re_us/us_lesbian_prom_date
FamilyRe: Black Parents, White Blond Baby Not Albino (picture) by Ranoscky(m): 12:38pm On Jul 21, 2010
Quote from @Warrior to @MRloverman: "So tomorrow if your wife gives birth to a white baby you will come out here to say it is a miracle"  

^^ Help me ask am O!

@MRloverman, thank u, thank u, and thank u for your word of insult. whatever!

i'll lyk u to know that almost everybody commenting on this thread also disagree with d story buh i dunno what i said wrong that made u decide to rain such harsh word to me. so just b'cos i told u dat ama flygerian n i reside in Nigeria, was dat d reason y u said u taught u had such view b'cos of d society n my surrounding? so u mean doz in my societies r iliterates right? just lyk u said doz peeps from western word don't posses what u described as "backward and very old fashion views"; mind u, so many NLers in here resides in d western world just lyk u claim and so many of dem were d 1's dat also disagree dat d man in d picture is not d biological father of dat child, so what'll u say about dem? will u call dem ignorants/iliterates dat reside in d western world? now @warrior has responded to your post n he's askin u to STFU; n if we check very well, he (@warrior) may reside in d western world, so who amongst u guys r makin a backward and old fashion view? if u ask me i'll say it's U!!! b'cos, almost everybody disagree's with dis "tales by moonlight" only u believe it with an awkward reason best known to u. i'm not in d mood of xchanging abusive word to u buh, i'll lyk to ask u a question. . .so u mean if u r d man in question, u'll do nothing about it and see it as just a mere occurence?
FamilyRe: Black Parents, White Blond Baby Not Albino (picture) by Ranoscky(m): 10:46am On Jul 21, 2010
@MRloverman

where i reside has nothing to do with the topic. buh if u think where i reside can give u a positive answer to the topic then, why won't i tell u where i reside? Ama flygerian, and i reside in Nigerian! ROGER THAT BROV!!!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 216 pages)