Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 216 pages)
Na only blackberry? . . what of blue agbalumo? |
@MUNEER2, All that 1 na camouflag. Just lyke my post above ur's earlier, 90munites will do the judging and not names. with the lykes of Henry, Anelka, Govou, Ribery, Gallas, Evra (captain), Abidal etc. they still lost to low rated china 1-0 |
^^ confirm!!! |
^^^ ![]() |
truely everybody know's dat naija na corrupt country, but dis topic is not worth it at all. if we'r to judge naija according to dis topic, do u guy's know dat, naija is faaaaaaaar more better dan china? ![]() |
daz naija 4 u. get rich or be opressed by the rich. . . useless set of rich animals. how animals dey take get money at d first place? . . . i taught they'r animals? ![]() |
ma guy (poster), even if na MC'benz u buy, bone your oga, just dey do your work, if 'em stil dey red eye 4 u, talk 2 GOD. (MC'BENZ means MC Clerren benz, latest) |
Name no dey play football again abeg, na 90munites go judge jare. france with dia full squad lost to china 1-0. ystd. |
if she call's off the wedding, for any fukking reason, that dosen't mean the end of the world to me. it's shocking but i'll try to get it off ma chest and move on with my lyfe, period! who give's a rat's a$$ if she call's it off for any fukking reason? . . kini big deal? . . or is she my God? RUBBISH! |
@honeric01, even a day to the W.C u can replace any injured player. |
not interested. . . .*Navigate's to another thread* |
what a nice song from u "Nneka". you tried so well, i love that song. |
Dirty Topic!!! . . . Even if they say nigeria is a corrupt country, don't we have good citizen's in nigeria anymore? ![]() |
Nna mehn, i read 12large post, i think say na only him no code y so called 200 officials r going to S.A, i no know say some peeps sef no ja si. make una dey use una head abeg, naija officials dia no go pass 100 sef, and na if at-all dem go reach 100, other's na ordinary naija guys wey settle NFF officials to cut-out from dia na, y r we so dull brained to code wit dis simple wayo wey officials wan do? abi no b naija we dey again? . . .omo ehn, i weak o. daz y we stil dey complain for d ojoro wey emptyN dey do us, and we know dia way, but stil we dey fall mugu! |
@12Large, i want ask u on question. . .shey u dey naija, abi u dey yonder? y u see such matter, u stil dey course S.A embessy for refusin to issue dem visa, abi u no know wetin dey? shey na today u start to dey no naija logic of travelin? abi u think say na all doz pipu b Naija officials? if all naija officials dey 200, den how many surporter's club fans go dey? . . . guy make u large ur eye well-well dis is naija 4 u, NFF has colected some money from some naija guys dat want's to cut-out and dey'll add dem dia as naija officials, wen dey get to S.A, after d tounament dey'll find dia way. daz d logic if u don't know. . . ROGER THAT! |
Omo na dem sabi jare, for me, i don't surport it but i v no judgement for it. ev'body get his or her own lyfe to lyve. afterall, i'v been aproached by a gay and i discharged him without any insult or any harsh word! |
Everybody with 'em own abeg i no fit shout. that 1 na dia wahala jare! |
Kini big deal ![]() |
for waiting na? . . who am i? or what am i 4 ma wyfe to kneel down for me? . . . mscheew!!! |
some peeps dey talk well, some dey jam-talk, why be say . . dem never reach stage to marry! make i tell una something . . . If u dey friend a gurl all dis rubbish no go enter your head b'cos love don carry u go, and whereas, how u wan take know say d gurl no go fit give birth? shey u go tell am say "come make i give u belle, if u no fit get belle, i no go marry u" shey u go fit tell a gurl lyke dat? all dat 1 no go enter your head sef b'cos u believe dat everything within u and the gurl is positive so no negative taught. and that is everybody's taught no doubt. but if i don marry a gurl, and later i find out that she can't concieve, then i'll hand the matter to god b'cos he was the 1 dat directed me to her, and i'll keep praying until something happens, buh i will never divorce her. NEVER!!! What if u divorce her and she went on to marry another man, and with God on her syde she had a miracle baby? What if u'r a rich man and after divorcing her just b'cos she cant take in, u went on and married another beautiful woman, never knowing she's d wrong woman 4 u. along the line, your biz collaps and u turned from HERO 2 ZERO? Anything that has an advantage, also has a disadvantage, all u need is hand every situation to god for he cares! Don't even think of how long it'll take b'cos it's not how far buh how well. some may go and seek for help from the habalist but such baby is an evil baby and a destruction to the whole family. buh if u wait for God's tyme, no matter how long, that baby will be a blessed baby b'cos it's a gift from God. I no be pastor oo, I no tell u say i dey holy pass oo, but i'm just given ma own opinion. thanx! ![]() |
@Obidia Eucheria wear's da crown in terms of stripper's role! |
it's over 10yrs now dat i stopped watching naija movie but i stil believe hilda dokubo wear's da crown. others follow! |
which kind dirty topic b dis? |
Can u imagine? . . . 10billion naira to celebrate corruption! daz y i just don't lyke anythin politics in naija, it make's me sick! |
@OP if u know say u no get enough money make u do the 1 wey ur money reach, no be by force abeg. u say u get 100k, omo u get money na . . etin u stil dey talk? . . after church service, carry the peeps wey come d wedding go house go buy mineral and cabin biscuit give dem make dem chop jare . . . enough change go remain inside the 100k sef, afterall, no b rice dem dey com chop 4 wedding, na to com and witness d 2 couples being joined together. who hunger dey catch, if 'em reach house make'em go chop, u no use b'cos of 'am do wedding. |
i feel for the guy sha! |
what da fukk r they stil waitin? make dem send dat bastard to 'ile ewon' where he belongs for the rest of his lyfe! |
make una wait make i laugh for dat pix 1st . . ![]() back to pick - to me dat pix no be fake, na real buh e no mean say if we dey talk say naija no gud again, we go put d blame on d police. everybody get his/her own fault on y naija is going backward. |
@sauer what the hell are u talking about? And who the hell is creme de la creme? and what is so special about them? ![]() |
^^@sagamite thaz true man, u'r so fukking ryte! I saw how @Dauchman was about getting u to your nerve's with all his rubbish post about Amodu, and i asked him a question on how coach Guardiola became coach of barca but he refused to reply. Guardiola is a "Team B" coach of barca, it was after the sack of Rud gullit, then they haven't appointed any coach so they called him to handle the first team while they search for another coach. but with god on his side and with the best players that barca 1st team parade's, he was successful on his pre'handling of the barca 1st team and that was how they decided to allow him to continue with the job, so he wasn't the ryte coach for the job at 1st. but i stil believe that a club lyke barca parades the best star's in the world and even if Avram Grant is given an opportunity, he'll succeed in barca not to talk of Amodu. na our NFA/NFF dey cause the whole wahala jare, useless peep's that dosen't even know their left and ryte. that is why a none football country can even stand strong on their feet and even proud to themself's that they can defeat nigeria. had it been we maitained our standard of good football back in the 90's i don't think their'll be a topic that'll come up in a match against argentina, they are even the one's that'r surpose to be afraid of nigeria b'cos they see nigeria as a good football country. But our NFA/NFF na ya wa! they'r not even capable of handling nigerian league talkless of handling national team. Well, but all the same i still give credit to Amodu for his effort so far, it's not easy and he has tried on his own part, but my best nigeria coach so far stil remains Stephen Keshi. thaz ma opinion thax! |
@sagamite, i dey feel u badly jare, na NFF/NFA no allow Amodu handle naija team for long tyme daz y e b lyke say d guy no know wetin 'em dey do. d guy stil b good coach, at least any outing wey 'em take naija go, 'em dey come back wit sometin. afterall, at-all at-all na winch so d guy don try 'em best. I believe say if 'em handle barca sef, at least 'em go win 1 cup dat 1 na sure. |
make una no dey blame any of doz artist again na, afterall na just memorial song and not award wining song. well, to me, i gat no 1 to blame buh d best artist i'll giv more credit to is d guy dat took d chorus. omo mehn, dat guy is good. he did d finishing . . d guy is d peak! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 216 pages)

