Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 216 pages)
It's so 4king early to start comparing Lagergack with Amodu. he (lagerback) just took up with the team how many months ago, and u guy's are debating on who's berrer than eachother, na so uns dey so quick to judge? u guy's should be comparing Amodu with Stephen Keshi and stop making a blind agurment. but for me i vote Stephen Keshi as best coach in Nigeria! |
If Cassilas can stil conceed more goals with the likes of defender that he had infront of him, and if Enyeama can conceed less goal with likes of defender infront of him, that means Enyeama is berrer than Cassilas. |
All i know is that, this ban is just for the benefit of the police men, and PW will stil be riding on okada. Period! |
My annouyance b say, lagos 'AKUNA' go add moni now. some gurls wey support D ban, na b'cos all doz 'Akuna gurls' fine pass dem, dress pass dem and get nice shape pass dem. make una leave dem alone oo, no be una body dem take dey do runs, if e pain una too much make una go register for "FACE 2" wey dey 4 bandary Ajegunle. atleast if una do well, una go dey get calls from senators ![]() |
Amebo topic. |
I don't wanna comment on this topic but permit me to say this. . . for doz saying that the juju is gonna work, it's like believing that the devil is gonna prevail when he comes to strike u. D Bible said believe in GOD and have confidence in him. even if u'r amongst D criminals or D kidnappers, all u gat 2 do is ask GOD 4 4givenes and tell him 2 give u D wisdom and ability that'll enable u not 2 commit such crime anymore. Afterall, all this pastor's that we have now are mere human like us, it's just that they were so commited to GOD, that was y GOD had 2 giv Dem D power for healing. if u also confess your sins and forsake Dem, Den GOD is willing 2 4giv u! Even if i'm a sinner, i don't believe any juju can prevail over me, it can only prevail over u if u have little faith in GOD. I'm not against what D Oba is abt 2 do, maybe Daz his own believe of stop D crime in his state. *all man with 'em own* Thaz ma opinion, thanx ![]() |
As i dey see dis matter sef, maybe d poster don shine d house gurl 'congo' come bring up dis topic to know our faith if he did right or wrong. poster if u ask me, i go say u don chop d house gurl clean mouth jare, u just wan cover up! |
Whatchout man, the house gurl's act might be a set up from madam, who know's?. . .becareful! |
We dey here dey luk 4 hu go represent 9ja 4 boxin, since dem don use blow design Samuel Peter face. Na'em doz 2senseless margutt and bedburg hide demsef 4 hotel dey show dia small talent. ![]() |
LWKMD. I just dunno if to post a comment on this topic or just keep laughing at other peoples post. |
Ehnn |
All rubbish!!! Na police go happy pass b'cos, it's certain say some PW go stil dey enter okada and if police catch dem, okada man go settle the police and from there, they (okadaman & police) are now friends. if the police see the okada man with PW nextime, 'em go just throwey face like say 'em no see anytin, and from there sef, okada man go dey charge xtra money for PW, b'cos 'em go tell d PW say 'em go settle police for road, and along d way, if dem no see police for road, na'em be say na d okada man gain b dat. if una like make una dey think say goffment dey try, any law wey dem bring, na d police peeps e dey favour pass b'cos na dem go usam dey chop pass. Daz ma opinion! |
@Eros u just made an interesting non-sence statement. correct urself pls, thanx! |
I can't tell who is more berrer, buh what i'll say is, they should allow the present coach to handle the SE for period of time b4 we start quizing who's berrer than eachother. but wait 1st O. . .Naija sef na wa 4 una O. . for dis short period of time na'em una don dey debate on Amodu and lagerbak who beta pass? ![]() Daz y our leaders dey rule us anyhow b'cos dem don know say we no know when we surpose say YES or NO! MAY GOD HELP US ALL! |
I stil dey talkam dey go! Na Ogun na'em go pieces any routine soul wey go talk rubbish against Enyeama! |
Beautiful.B u'r not getting it right, the problem and topic is all about washing her pant that is stained with menses. I can wash my gurlfriend's pant, not just wash, but i'll wash it weller, but the key point is, y would my GF ask me to wash her pant that was stained with menses? shey she dey mad ni? . . .i can do that if she's not feeling fine or 1 thing or the other but u can just walk into the house, remove your pata that is stained with menses and ask me to wash it. woo, ma begi fun e ni! |
. . . . . . @purestboy omo i dey feel u die. u made u good point there. ![]() |
Rano walks in. . . .This amebo topic, Omo make i find my way abeg. . . . Rano walks out! |
^^ Na really aaawwwww. . . .no be say u talk. |
Come down to naija and go to the city of ABA, u'll get it more cheaper and good quality! *no tryam O* |
Gayigaskia, what are u tryna say? are u now saying we should judge him with the blunders of the past? ![]() Omo make pastence be pastence, and make presentence be presentence abeg, afterall nobody is perfect. are u? |
^^ who are those? . .and Risking their lives for what? ![]() |
^^^ I weak O! |
Omo the japanese are dominating the midfield, the coach should bring in song and play eto in his normal position na? |
Shakira said it's tyme for africa. R.Kelly has given us D sign of victory, while K'naan is waving D flag, so go Africa! |
@OP no think abeg, if u thinkam, na hyper. just stone am com like dat, weda gud or bad, e go work! if e no work, carry am 4 hand run idumota 3times, immediately u reach house put am 4 light, Ore, is a Nautica! ![]() |
Infact dis tin don vex me too much so make i talk my mind. To all doz clowns talking trash about Enyeama, may GOD punish u all. . .AMEN! ![]() Afterall everyone is entitled to his or her opinion. |
Wetin the OP dey talk again na? . . .i no dey watch naija HVD but with doz pix dat i'm starig at above, i think. . .Juliet Ibrahim is D defination of beauty. NO DOUBT! |
ah ah. . Dat Guy Music Na Defination Of "NO" ![]() |
@jackelony u no even sabi analyse football sef, y u dey reason with the left side of your brain? ![]() u dey compare him (Enyeama) with Cassilas, then make u know say it's a shame to Cassilas if he has played several matches against Messi and stil Messi always score him, than Enyeama wey just play against Messi 4 D 1st time. truely if u ask me, i'll say yes he really studied messi b'cos, if messi carry ball dey come from right wing, na that left side angle naim him go place the ball. go watch all his matches, u go see say na true but that doesn't mean his not a world class player tho, he's really a good and skillful player but Enyeama studied him very well so leavam make'em talk. afterall, telling someone your success is not proudness but sharing his expirience to u, daz all. ROGGER THAT PLS! And even if u call that proudness, i think he deserves it, why? . . .let me give u reason for that. . . Cassilas is more better than Enyeama as u said, and a world class keeper. Enyeama as u underate is not a world class keeper but stopped D world class player from scoring even 'a' goal, something D world class keeper cannot do. is that not worth to be proud of? ![]() |
Thank God she wasn't at home, who know's if they came to assassinate her all in the name of armed robbery. *Daz 1 gud reason y i hate politics, u'll never have rest of mind. Abeg make i dey live my poper peaceful life jare* |
D devil u know is better Dan D angel u don't know. Daz all i got 2 say n i believe i'v said it all n y'all know where i'm headin 2! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 216 pages)


poster if u ask me, i go say u don chop d house gurl clean mouth jare, u just wan cover up!


