₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,870 members, 8,447,483 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 11:57 AM

Toggle theme

Ranoscky's Posts

Nairaland ForumRanoscky's ProfileRanoscky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 203 204 205 206 207 208 209 210 211 (of 216 pages)

Music/RadioRe: 2010 Hiphopworld Awards. The Winners Are… by Ranoscky(m): 7:40am On May 31, 2010
@FL Gators.   help me ask dem oo.  undecided
Music/RadioRe: 2010 Hiphopworld Awards. The Winners Are… by Ranoscky(m): 10:37pm On May 30, 2010
if i hear say dem do music award for naija, d tin go be me lyke where dem dey give prefet post 4 skul. undecided

make una no blame me o, daz ma immagination and it's beta 4 me to talk ma mind. how d award itsef go be sef?

na plastic abi na gold? . . . well, na dem sabi sha, but i go lyke to say something oo . . .

best "STREET" award Terry G, street award? shocked dat 1 na shame for me to com out come colet "STREET" AWARD oo!
SportsRe: Nigeria Vs Colombia Friendly (1 - 1) by Ranoscky(m): 10:15pm On May 30, 2010
I'll lyke to say that haruna lukman is a good player. he had a very good game today and i see him as a talented

player. this is ma first tyme of watching him and i'm really impressed with what i saw about him but i'll lyke to tell u

guy's that i don't see him benching mykel in any level.     daz ma opinion, thanx!
CelebritiesRe: Genevieve Nnaji Clinches Mega Deal by Ranoscky(m): 8:04pm On May 30, 2010
@Travelista, shey u dey mind dat mouse a$$ (Chidichris) wey him fellow male mouse no see were him go slot 'em pr!!ck for 'em a$$? . . . dey said 1 mans meat is anoda man's poison. if u found beauty on her (geneviv) doz dat mean i should also see her as a beautiful gurl? . . or i should cherish her way of acting just b'cos she's geneviv? . . . SUCK IT, she's not gud to my lyking!
well, i no blame u sha . . if u luk 4 d 1st place i found it so hard to waste my precious tyme to a rat a$$ lyke u.

all d same, i no mean to bif u and genie won't make us bif each other but try to reson b4 u say something.

GOOD DAY CHRIS! wink
PoliticsRe: Fg To Increase Police Salaries - Latest News by Ranoscky(m): 7:37pm On May 30, 2010
Oga @fakaay listen to me.

E no eazy - since they know it's not eazy, y standing at d bus-stop and collecting people's money?

Dem get family - they gat family but they won't respect their families and still stand at d bus-stop to collect people's

money even after increasing their salaries. is that not stealing by trick? . . police for that matter.   RUBBISH!
PoliticsRe: Leave Yarima Alone - Women Tell Naptip by Ranoscky(m): 1:27pm On May 30, 2010
@fhemmmy

not even for yerima to dare that to an american, but 4 him to even dare it to a muslim american.
PoliticsRe: Father's Land Vs Birth Land by Ranoscky(m): 12:36pm On May 30, 2010
Naija me born. Naija me large. Naija me represent! . . .  from da ghetto me ressureth! . . .  AJ CITY 4 REAL!
PoliticsRe: Fg To Increase Police Salaries - Latest News by Ranoscky(m): 12:05pm On May 30, 2010
dat 1 no mean say make dem stop to dey collet dia normal shandy . . . THIEVES!!!
CultureRe: Define Nigerian Culture In A Sentence by Ranoscky(m): 11:56am On May 30, 2010
Naija get culture? undecided . . . mscheew!  sad        *navigates to another thread*
SportsRe: Nigeria Vs Saudi Arabia (0 - 0) by Ranoscky(m): 11:23am On May 30, 2010
if U.S can beat almighty Turkey 2-1 then why r u guy's afraid of argentina?

make una cool down, na 90munite go judge.
CelebritiesRe: Genevieve Nnaji Clinches Mega Deal by Ranoscky(m): 11:07am On May 30, 2010
mscheew!!!

*navigates to next thread*
FamilyRe: Would You Marry Your Best Friend's Widow? by Ranoscky(m): 7:16am On May 30, 2010
@rasputinn

go sidan myfrien, y u go talk lyke dat? so long as god know say both of them no get any affair wen him frien

dey alyve and after d death of the friend, he became interested to d woman, y won't the marraige commence?

the only problem be say, pipu go talk but dat 1 concern dem, if dem talk finish dem go shut-up. I GO DO AM!
Music/RadioRe: What Song(s) do You Never Get Tired Of Listening To? by Ranoscky(m): 9:21pm On May 29, 2010
Casie ft lil wayne - official grul. Chris brown breezy ft plies - what i do. DJ Khaled - grindin.
Music/RadioRe: What Song(s) do You Never Get Tired Of Listening To? by Ranoscky(m): 12:17pm On May 29, 2010
lotta dem buh ama giv u likkle . . .

Rick Ross - push it to th limit.

Ace hood - Top of the world

T.I - Hell of a lyfe
CelebritiesRe: Genevieve Nnaji Clinches Mega Deal by Ranoscky(m): 11:59am On May 29, 2010
@sesky, i don't have much to say to chicken lyke u but if ur freaking a$$ lyfe is going backward, den i'll advice u to

go and see the pastor for councelling, maybe someone has used ur brain for rutual . . . PEACOCK!
CelebritiesRe: What Do You Think About Venus Williams' Attire In The Current French Open? by Ranoscky(m): 11:37am On May 29, 2010
shocked shocked shocked Omo na nyash be that?  shocked

the left side nyash be lyke agege bread 20naira while the right side nyash be lyke 40naira own.

but all the same i no mind to buy both of them 100naira.   undecided
FamilyRe: Would You Marry Your Best Friend's Widow? by Ranoscky(m): 4:57pm On May 28, 2010
@next1, so long as my brother's best friend had no fowl play with my brother's wife when my brother was alive and

my brother's friend feels like to continue with my brother's wife, then y will i stop him from marrying her?

i will even be happy that my brother's wife is in a good and safer hands.

some widows became harlot just b'cos of their husband is nomore and abandon the children on the street, is it

better thet way? . . . i'v said it b4 and i'll say it again . . . I CAN AND I WILL!

i wanna ask u a question . . has such problem happened in nigeria or not?
Car TalkRe: Your Worst Okada Experience? by Ranoscky(m): 3:33pm On May 28, 2010
Mardi Gras  LWKMD  grin grin grin grin grin

me and my GF wan go out for lunch today, wetin dey nak dat time na 2:00pm in d afternoon so she don prepare and ask me to go and prepare that she's hungry. but i don laugh for @mardi gras tory so teeeeeeeeeey, i come forget say my GF dey wait 4 me. omo naim d gurl para oo . . .
the gurl come provok, tell me say she will go to her country and stay there for 1month b4 she come back
omo i come start to dey beg am oo . . . meanwhile, as i dey bag her, i dey laugh an uncontrolable laugh. the gurl
come vex again think say  na she i dey laugh oo. but i come gain small seriousness come dey beg her sha . . .
ok, she come gree o, we come commot go chop. for the restaurant where we dey, tv dey for front and back and
me and my GF face ourself so i come dey d thing no gree me hold i still dey laugh, my GF com ask me wetin hapun? i tellam say na d tin wey dem dey do 4 d tv wey i dey watch. but guy na lie oo, d tin wey dem dey do 4 d tv sef go make u vex DIE! so we come eat finish naa come go for shoping. guy d tin no stil leave me i come burst laugh inside d supermarket plaza wey we dey, omo ehn, everybody com face me o, com dey wonder wetin hapun, naim i tell my GF say make she see as dem take arrange some teddy bear and some toy wey dem dey sale, say dem no arrange am well. my GF com laugh sef o, she com tell dem say i say dem no arrange doz baby well say make dem arrange am well but na lie o, everytin dey well arranged o, na just make i give xcuse for laugh. as dem wan arrange am na, naim everything scatter for ground oo. o boy i com get free access to laugh o, I LAUGH SO TEYYYYY i start to dey cry oo. afta all d waka, me and my GF com enter house by 9:30pm in d night.
guy as i drop all d tin wey dey my hand i start to dey laugh again, naim my GF say wetin hapun again? naim tellam
say na dat supermarket mata dey make me laugh she sef com start to dey laugh again o, una know wetin i dey tink? i dey tink how @mardi gras face go dey dat time wey d mess (fart) dey smell, how d okada man go dey take dey hala, how him go feel wen d okada man friens com around, and how hurry him go dey wit d shyt 4 him nyash. so i com look say d laugh no gree me hold and if my GF notice she go paranoid well well, una know wetin i do? . . .
i com go put 1 cartoon movie wey dey very funny (G force) so make i for take get free access to laugh without question. so na d tin wey save me b dat o my felo NL's.

so if una ask me i go say this is the best post of the year. NO DOUBT!  grin
Car TalkRe: Your Worst Okada Experience? by Ranoscky(m): 6:43am On May 28, 2010
@keskukule - "U DON EVER SEE WHERE PERSON ENTER OKADA GO DO WEDDING B4?"

grin grin grin grin grin . . . Na u the thing happen to?
PoliticsRe: Federal Government Stops G S M Lotteries In Nigeria by Ranoscky(m): 6:28am On May 28, 2010
@bidemi12 may God bless u for what u said. help me dey tell daft pipu wey no want hear word.

I think say as man dey grow, man dey large, na so man dey wise. undecided

and e get 1 word wey say - 1ns beaten 2wice shy, but stil una case stil be 100times beaten no shyyy. . .

NO BE SHAME?  undecided undecided undecided
PoliticsRe: Federal Government Stops G S M Lotteries In Nigeria by Ranoscky(m): 5:50pm On May 27, 2010
make una no dey say na government fault again abeg, shey na until 1 person go come tell u korokoro say . . .

give me the access to your bank account na dat tyme u go know say d person wan fraud u?

millions of pipu have been complaining, fine, but if gov does nothing about it, y not apply your own brain?

everybody should stop the promo of a thing and know body will be frauded anymore. SIMPLE!
Car TalkRe: Your Worst Okada Experience? by Ranoscky(m): 5:14pm On May 27, 2010
@arkinses & @talknafree - omo ehn . . . LWKMD grin grin grin
CelebritiesRe: What Do You Think About Venus Williams' Attire In The Current French Open? by Ranoscky(m): 4:45pm On May 27, 2010
daz naija 4 u. almost everybody just dey criticise d gurl for her outfit but u know what? . . .

this same topic came up on the internet after the game, and 'almost' all the american's said that the dress was  kiss
FamilyRe: Would You Marry Your Best Friend's Widow? by Ranoscky(m): 4:13pm On May 27, 2010
@madoba - I dey feel u die. nice comment.

@hafees

2 hell wyth anybody dat say's trash if i do. so long as God knows dat my heart and concience was clear 4rm d wyfe

when the husband was styll alyve, then who give's a rat's a$$ if they talk? undecided
PoliticsRe: Federal Government Stops G S M Lotteries In Nigeria by Ranoscky(m): 3:43pm On May 27, 2010
Make we all admit say na we be the mumu and them emptyN be the winner.

we have been dupped one way or the other through this their emptyNess promo, but still whenever dem com up with

another system, we all go play again, while we all know say na fraud . . . y we know wan get sence for good god sake?

make we leave dem with dia promo, make the petronisation only be the recharge card wey we dey by from dem.

na make una see how dem dey call nnaija pipu mumu. dey came to nigeria, made their money and went to ghana to

build their headquarter's office over there. is that not enough for we to learn from? and to know how wicked they are?

ABEG MAKE WE WAKE UP OOOOOOOOOOOOOOOO shocked shocked shocked . . . I don talk my mind!
Forum GamesRe: My Current Mood In One Word: by Ranoscky(m): 2:18pm On May 27, 2010
mscheew!
FamilyRe: Would You Marry Your Best Friend's Widow? by Ranoscky(m): 2:10pm On May 27, 2010
yes i can. and i will!
FamilyRe: Would You Marry Your Best Friend's Widow? by Ranoscky(m): 2:02pm On May 27, 2010
Omo ehn cheesy . . this matter get weight oo cry . . . but wetin man pikin go do na? undecided . . . we must commend. embarassed

Topic - I see no big deal for someone to marry his best friend's widow, afterall, there'r millions of women in nigeria

that'r under their 2nd marraige after their 1st husband died, and nothing is wrong with that.

some men are even aware of the womans problem before gettin married to them and they found nothing on it.

meanwhile, some are saying, if such happen's, the husband of the woman will hunt the friend. but i don't think so,

so long as both of them are 'best friends' it's not gonna happen, afterall, no be him friend kill am.

if a whyte man can even marry the wyfe of his enemy, why will it be a problem for a friend to marry the wyfe of his

best friend? omo nothin lyke dat abeg, d only tin wey dey dia be say, pipu go dey talk rubbish against u daz all!
CelebritiesRe: Genevieve Nnaji Clinches Mega Deal by Ranoscky(m): 1:34pm On May 27, 2010
this @michelin of a gurl sef, wetin be the wrong thing wey @junna talk wey make u say the men wey she (juanna) don

date pass the one wey geneviv don date? . . . geneviv of all men? . . . wey even u urself know how far?

shey u dey try cover up geneviv story wey everybody don know, abi u just feel lyke dashing insult on her? (junna)

she (junna) even said she stil lyke's geneviv that anytyme she mentions about geneviv her siblings moke her, so i

see no reason y u should post such comment on her.  u even said @junna has done worse than geneviv. hehehe,

geneviv is a celebrity. anything she does, the world will know. @juanna is not a celebrity, she's a gurl like u, so who

told u that she has done worse than geneviv? and how do u know she's a love-peddler turned virgin?

mind u i'm not in support of anybody but i just don't see nothing wrong on what she said geneviv. Good-day!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 203 204 205 206 207 208 209 210 211 (of 216 pages)