Rapcy's Posts
Nairaland Forum › Rapcy's Profile › Rapcy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 (of 54 pages)
Diz iz true... |
I read it while I was in jss1... along with "A Dream Of Africa" It's really a sad love story. .. |
iverson2319: :DAnd then? That's no mean u're cute thoughGuy am cute o! ![]() |
fubbyy: then ask your self about your success in getting girls with all the things you gada, and sneak into the life of people around you that has none of the qualities,then check who get girls pass,I've come to discover that what we read online is opposite of what happens in real lifeMayb true... bt my case is different bro them plenty o! |
Omo soo dem don dey feel my cmplxtn |
Thnk God all d rqmnt wey dem dey mntn I gada am |
D man spoke well ![]() |
[quote author=lola.luv]Thanks Rapcy. So you are one of those guest(s) that has been hiding all the while, reading in secret! @Hoyeenz Thanks Sweetheart. I really appreciate. @Kslib Thanks Sweet... [/quote]Lol... in a way sha... I don't jmp into conclusion, I try to flw n c how worthy dat stry is b4 cmplmtn... I jst had to admit it dat u'r good. More episodes pls... ![]() |
Lola luv... I had bn flng u for lng n I really like ur wrk... keep it up n try to step it up to another level... U'r really good... I dnt mind knwng u personally Bt fnsh ur unfnshd wrk or else I will get ![]() |
firetrap: E be like say u dey find excuse to tidy ur cousin. Well make I tell u now, on how u climb am una two go hang therelol Dude, I grab wetin U dey try yan... Some cousin's are jst too perfect for U... bt trst me mehn it's morally wrong for u to do dat... jst try to avoid her, n speak some senses into her... Peace... |
nikkyshyne: ^^ what is ssbbw?super size big beautiful women... In Nigerian word, BBW stands for:::Big Big Women Now, back to d matter; I think I prefer a beautiful slim gal... They are sooooo adorable |
Afam4eva: O boy, abeg go sit down one place. Na wetin be your own sef? na u open diz thread![]() ?  u no go leave person wey open am make e scope d babe ? Anyway, neena my name na rapcy... I bin dey trip 4 u tey tey. D luv wey I get 4 U na jet Li mix wif Commando...U fit holla me anytime, anyday, anywhere... Jst syg sha |
iice: [color=#9900ff]None of these things apply to meNa lie oooo... They do ![]() |
If no b say people for diz nairaland get ish ehn..... Airforce 1 n MIMI321 dey play, una dey halla... ![]() Anyways any person wey c MIMI321, make una tell her say I DON DEY TRIP O! If she never marry... I don fall for her finish.... Soo tey I don spl her u/name wif Capital letters... I LOVE U MIMI *MUUUUUUUUUUaAAAAAAAAAHHHHHHY* ![]() |
Sijo01: If u'r convinced he really liked u, i will advise u paid him a surprise visit in his office. few minute to launch time walked into his office wit some refreshment (soft drinks 'two bottle' dnt 4gt an opener plz). b bold &confident, sit witout him asking u to, open one of d bottle & start drinking tell him to help himself wit d oda bottle 'dnt 4get 2wear a smile'.I dey feel u... |
fubbyy: no my dear, na bb I dey useLMAO...wuna no go kill person |
AUTHOR360: .another 1 I don finish 4 here ROTF lol |
![]() Godogwu: You actually think you'll be alive when she dies no? Cos shes a celebrity?, i don't get how some of you think...... Dimwits...lol English Lwkmd4h |
What is making me angry is d fact that we post all diz stuffz here bt we do nothing abt it. I think its time we begin to act, let's join hands n try to change some things... We keep cmplng bt we don't act... Let's try to publish some on news paper n try to foward some to reasonable people( I believe there are some) in high places... Let's try to change diz country... There's neva a harm in trying... |
Nt bad |
jmoore: "tattoo" is included in recent versions of the bible , the older versions said "marks and cuts" which is general. How can tribal mark be a sin? how can a drawing with a pencil on your body be a sin? You should wake up from your old testament mentality.God is thesame 2day n 4ever... Whatever He says He neva CHaNGe... weda new or old testament. |
Ayomivic: Can you imagine what the world is turning into ?I can't believe that christians too,whom our lord Jesus warns to be wise as a serpents and be harmless like dove can fall too to the tricks of Satan by supporting things like this.God bless You... |
sweetcheecks: He is our Icon. You guys sem not to have an icon that you all agree upon. We have a number of them. Plus Mandela is old so we salute him. Dont make your problem ours, we will do what we like its our country.I'm a Nigerian but God bless U 4 diz reply... |
Siddeek: I no wan watch d match sef. Naija team wey dem jst pak all dis Igbo pple ful. Soposing na yorubas or hausas nw dem go opon dia stinky mouth de shout tribalism. Mtcheeewy una no fit appreciate something 4 1c? Instead wey U go wish them gud luck U dey tlk anoda tin. |
ismhab: Zambia - Nigeria(5-0)y nah?? God bless Naija. |
[quote author=mc~evans]Im happy for her.[/quote]lwkmd. U are funny ![]() |
Mad Cow: [b]You are simply a Homophobe..I actually taught you were wise o! I neva knew u were wat ur name says. So na only whn u go outside d country b4 u c wetin dey hpn there? U reason lyk a 5yr old child. I knw u'r a gay bt dat dsnt mean evry1 has to b lyk u. Hw cn gysm b a genetic tng? *Dull-Head* |
Mad Cow: What is your problem with f@ggots?coz itz nt proper. Are they in their right senses? How would you have sex with your fellow male. Is this the right thing to copy from the western world? Dude go and think before coming here to ask questions that are silly. |
noholdsbarred: This is no way to treat a human being...no matter what they've done or who they are.Then letz strt with d poor ones who are trying to be like them. What if your kid grow up to be like them(d gay)?(God forbid) what if your brother jn thm?(God 4bid). Letz fght diz balderdash nw b4 it eatz us all. |

them plenty o!

[/color]
