Raphy's Posts
Nairaland Forum › Raphy's Profile › Raphy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 169 pages)
i may be d guy ur mum told about.am d coolest NL dude ,d holy guy .am good in bed and i give good .c.u .n i.li .n.g .us. |
*standing on d podium holding d mic in my ryt hand* hello ladies and gents it gladen my heart to be here.. i have been a poet but i keep it to my self.i dont show off too much,and i have not yet write a poem on NL. seeing the way u guys write makes me smile ...i will drop my poems very soon . i promise to be of good character and never to insult any poet .*takes a bow *leave stage.. |
Elan83:it seems like d guy na ur brother,how can a ryt thinking peson be selling drugs.why do u tink d naija gofment go help him?na them send him market?u must be one of drug traffickers. |
#teamironsponge ,u know why i love iron sponge?its cuz it makes u look clean . some ppl that there hands are not long enough to scrub there back will go for the toilet brush with long hands. |
mechanics Have been playing tricks on car owners since 1960 .so na now ur eyes dey open.even drivers have there own tricks make una shyn una eyes wello |
i school in canada de speak french.it just like paris .but i go france for vacation. |
whats d need to promote them.it should have been better if the chibok girls have been released .they will carry d promotion go there grave .na wa o |
op ,why dont u go and tell all the garri salers in naija this news abi u dey fear ?u just come here come dey pour sand for my garri.carry ur garri preaching comot for here o.*open rubber *take ijebu garri pour for plate*put cold water stair ,e don don o*open d fry fish for plate*cut am chop*make una com join me...T.G.I .F |
dr sick dr cant heal himself dr travel to usa and india then dr came bck to naija come die.....na wa oo dr knew he will still die that's why he rush back home .,its part of d deal his parents sign to be senior citizen in d country.so R.I.P |
AfricanApple:ok no wahala ,will love to see you as well. ![]() AfricanApple:ok no wahala ,will love to see you as well. |
Its a good tin that nobody will like to meet me .cuz am not yet a celebrity in here ..but when they see me on tv they will know am a big celeb. |
you have made it to fp with ya health post gooo girl nothing do u ... and congratulation erotic |
i have read about how,people insured different part of there body and they have reasons for that. so i what about you what part will you insured . |
lalasticlala:cuz she is clarence mum. |
na inter tribal marriage,be the new swag now..am from naija delta but yoruba girls turns me on 100% ,am dating one at d moment if God says she will be my wife i will invite you all for our traditional wedding. |
see me taik ,na foolish peson fit ask that kind stupid jamb question.girls wey no like prick but like the mouth action.they are still virgin abi.wht of d ones with vibrators in there rooms.na reverend sister? |
person comit suicide cuz of exam cheat .and was living in usa .choi life don tire her na heaven dey hungry her ..R.I.P .angel |
holysaint1:lol for ya mind abi.*squeez his hands and collect d 7up bottle before e touches my bobom*then throw it away and jump out of thread.* |
Dacronym:wht happen to ya tv ?are under sea or inside sambisa forest.?anyway u will use livescore.com to see d score.that's all |
d super eagle is a disgrace to naija.i don't give a fhuck wht they played ,congo cant lose in front of there fans...only God knows d winner. |
make una no use laugh boost my abbs o cuz i just get back from gym ... kissing ears no be new bizness na e dey since.na only d better lovers like me sabi am well.my gf love it .as well as d mouth action things.happy weekend to u all o |
these aboki them wey dey drink too much fura even e -slap can kill them y plank no go kill am.....R.I .P no wory ac dey heaven free of charge |
*comes into thread*zip down piss on thread *...........somebody should plz tell that dude to turn it into gas before d morrow .*opens door leaves thread.* |
i once fhuck a girl sleeping with trouser.may be d guy is not well skilled in bedmatics.maybe d girl is trying to give him xtra job on d bed to see if he can pass it.if na me be that guy na mouth action i will use to tear that trouser. |
tete7000 is surely on point.nice writeup |
everybody have said it all....so ifshe need to obey her hubby and go to his church..if they r of different religion then can go worhip in different place.no body can force anybody #itsafreeworld |
R.I.P sir, this one wey aboki dey kill aboki na bad bizness o.only God go hlp naija and jonathan want to contest. |
i think the best thing the op should do ,is to delete topic .e -yabbing no good o .see yabbing too much. |
Andwriters:you are on point with ya comment.*thumbs up* |
black like charcoal and eat too much...evry kidz with rich parents are always wit big cheeks unless u no sabi chop u go be like broom . waite oh !it seems like guys in that school fix there mustache |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 169 pages)

