Razzykuti's Posts
Nairaland Forum › Razzykuti's Profile › Razzykuti's Posts
1 (of 1 pages)
All our professors can do is to b returning officers with fake figures |
Datz d bitter truth.. Most people criticizing her wish to b in her shoes.Everywhere now na pepper stew no onions or tomatoes just pepper |
Baba NLA ride on pepper any stew.....Two African best fucking makes every stew red... |
Y using fake dollars na He should have just ask his oga at d top to borrow him small from d ones he was putting inside his agbada |
No wahala we like am like dat...prof. Sagay abi sir gay |
Abegi make den allow dem go make person hear word.. Mornin,afternoon and night biafra...Make we see d difference between dem and South Sudan u wey know no,no go ever know |
Wizkid!wizkid!!wizkiddddddddd!!! I no wan hear say one thing,one thing do aunty tiwa ooo.As she dey pack all ur sperm put for her pussy d results Don begin show |
Bcoz he is Ronaldo we should sympathize with him abi..Rape is rape if he is found guilty let him b punished accordingly...No man is bigger Dan d law |
Oya Na make den travel go London go arrest her now... I Don talk am n I go still repeat am PDP una don try to make her resign dats great.But d koko now Na how to send Baba back to his cows in Daura cum 2019 not using all ur energy to fight Adeosun |
Pdp una Don dey cross una boundaries oo.....Make una just leave d mata for here n think of how to send dat lifeless man to Daura |
How fayose( escapetion) chaiiii see gramma take concern me naaaaaaa madam...Person wey dey hungry fit run catch person mtchewwwwwwwww...If fayose fit give 1% of wetin him steal Na me go hide am sef |
Wealth and happiness are 5&6 See how happy dey are me wey Poverty Don make me n my uncles turn strangers.lol chaiii poverty poverty poverty e no go ever better for u |
Davido has been showing off n promoting cultism both on n off social media and dis retard security operatives have never for a day called him for questioning...Anyways justice is always meant for d poor..Oga go face d full wrath of d law |
Everyone just wants to trend on social media...Nawa ooo |
Oboi wetin u find enter Zambia Na country wey one state for 9ja beta pass. Mtchewwww Nawa for dis ur hustle ooo |
What do u expect from son of a penny robber of all time... I. T. T international thief thief in my grandpa's voice Fela... |
Mtchewwwwwww u just destroyed empty vehicles y d Boko boys are still roaming around searching for where to target next.. Useless govt with stupid propaganda dat will put we d common people into big wahala wenever dis devilish Boko boys decide to strike again |
village people have finally succeeded..Chaiiiiii may God almighty gv d family d fortitude to bear did great loss..R. I. P |
Owkk noted sir... What about my own money in access bank account N9.00k dat u froze,So u mean u have nutin to do with it also abi@oga efcc lol |
True talk sir urs or his will definitely stop him from winning ....winks |
Hmmmmmm owk a time will come when dis flood tin will become a huge problem to deal with...Now dat it's still containable d govt is doing noting |
Jaywon or whatever u call urself I don't see any reasons why we should have a lawful society since every evil committed is left for God almighty to judge...Am not a xtian but dis act by dis lady is tarnishing d good image of nuns |
No matter how useless ur fada is does not warrant Such bro.... One day dis ur useless post will b used against u |
We d masses appreciates ur gud and kind gesture towards 24hours power stability but we prefer d darkness we are in..Another four years of dis Apc administration hunger go hook man for neck like bow tie..Tank u for ur understanding Ameachi |
Hotfreeze: |
Datz gud hope ministry of agriculture awards him..For promoting subsistence farming system amongst lazy Nigerian youths according to our lifeless president. |
Oga Dogara fear God |
Dat na ur own Cup of tea and bread... |
1 (of 1 pages)
He should have just ask his oga at d top to borrow him small from d ones he was putting inside his agbada