Realguyman1's Posts
Nairaland Forum › Realguyman1's Profile › Realguyman1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 62 pages)
And wetin Ronaldo wan use he warm welcome take do? |
Na them sabi, na NATO and Russia come know how them wan take sort themselves out. Everybody get how e dey do them for body. Wetin dey important to us now for Nigeria is to make sure that the calamity party "called APC" is not allowed anywhere near aso rock again |
virginprincess:I know say all Nigeria politicians dey useless, but their uselessness pass each other. But the thing is that, not just that APC politicians are useless, but APC as a party also brought calamity(buhari) upon the land. And that's why APC should not be allowed anywhere closed to aso rock again. |
The leader of the damn federal government(buhari) is a well know dumb terrorist. They shouldn't bother disturbing themselves hoping that a terrorist lead federal government can help them against another terrorist group |
Nigerians should just be Obidient, and things will change for good for them |
Say no to APC, say no to Tinubu |
Na them sabi |
Na them sabi, wetin dey important to us now for Nigeria is to make sure that APC is not allowed anywhere near aso rock again |
Glink2018:So that you wouldn't be shouting I want to Japa out of Nigeria after next year presidential election. A word is enough for the wise |
APC na calamity |
E be things. People wey dey enjoy the life dey go, just dey enjoy am wella. Why people wey dey suffer the life dey go, just dey suffer am wella. |
Nigerians should just be Obidient, and things will change for good for Nigeria. |
People wey dey enjoy the life dey go, just dey enjoy am wella. Why people wey dey suffer the life dey go, just dey suffer am wella. E be things |
O |
That is the best thing for him to do |
O |
Na him sabi. All we want is that APC and that old druggie not to come anywhere closed to aso rock again. APC is a calamity upon Nigeria that needs to be wiped out of Nigeria |
Atiku better pass Tinubu, why Peter Obi better pass Atiku and Tinubu |
No APC, Tinubu, Oshiomole, Amiechi and others brought in calamity (Buhari) upon the land. And that's why Tinubu should not be allowed anywhere closed to aso rock, because the old druggie will only end up causing more calamities upon Nigeria and Nigerians. |
If not for the senseless people wey plenty pass for naija, Peter Obi presidential supposed ve joy to all Nigerians |
All this people assigned to take care of children should always try to do their job properly. But though, body nor be fire food. |
Tinubu, Oshiomole, Amiechi and others brought in calamity (Buhari) upon the land. And that's why Tinubu should not be allowed anywhere closed to aso rock, because the old druggie will only end up causing more calamities upon Nigeria and Nigerians. |
Yeah, Tinubu and APC should not be given any single chance to ring next year presidential election. APC is a calamity upon Nigeria and Nigerians that needs to be wiped out of Nigeria |
Cantonese:At least u said the truth that leaders at all level of government failed the country. But apart from failure, people like Tinubu, Oshiomole, Amiechi and others brought in calamity (Buhari) upon the land. And that's why Tinubu should not be allowed anywhere closed to aso rock, because the old druggie will only end up causing more calamity upon calamity upon Nigeria and Nigerians. |
verybadmouth:And the druggie can't use one of the health centers in the Lagos he turned to Paris, abi? See bros ehn, before before, na mainly the south south and south east people carry japa matter for head like work. But since buhari took over power, the south west people automatically overtake every other regions for japa matter(and na them make the buhari win o). U see this UK and middle east countries wey una for south west put una hope, wey make una dey always vote in useless people into federal power, the thing go become child play if Tinubu is allowed anywhere near aso rock. U go see say na una fellow Africa countries una go dey beg to run go that time. |
Akerele44:And that's the benefit of it being the capital of Nigeria for over 70yrs |
Napata77:Those gay and lesbian people wey full Nigeria, Shay na white parents them get? Bros the nonsense done dey everywhere all over the world, just that some area nor wan tolerate am if them catch anybody on the act. |
planetx:Wether u like it or not, Italy and other European countries na paradise and rescuer to Africa and Asia people from bad environment and poverty. Most people from Nigeria who find their way through the desert some years ago are multimillions today over there in Italy and other parts of Europe, why our so called skillful graduates and trade skills people are roaming the street over here in Nigeria for ordinary food to chop. U can never be a certified skillful trade person or a skillful graduate and be jobless in Italy. Na u go even dey make shakara for job offers base on how their salary package be. I have made up my mind not to ever say bad things about Nigeria again, but that doesn't mean Nigeria is anyway a quarter close to Italy. |
TheNoble007:Na so una go just sit for una house for Nigeria dey claim say people dey ignorant whereas na una dey ignorant. Europe is bleeding, but na almost everyday una people for Nigeria dey Japa enter UK and even to those middle east Asia countries(especially those people from the south west side). Are u leaving in Europe? Up till date In the Italy and Spain the dude make mention of, u can never be jobless if u are a certified skillful trade person there, and those trade people are well paid. Na u go even dey select where and where u like or u nor like to work. But up till today in Nigeria most trade skill people are jobless and most of them can't even afford money to establish their own, and u are comparing Nigeria with those countries. The only people complaining of Europe are the ones that doesn't have a trade skills, those that are illegal migrant, and those who came through schools and their papers done expire. And those Europeans nor dey too reason Africa people matter for Europe if they are not skillful(especially in trade), wether u are educated or not, and that's the reason most Africans end up being jobless or doing less paid jobs there after finishing their school there. Yes we know every countries do pass through it difficult times in this life, but that doesn't make Africa in anyway a quarter close to Europe, talkless of comparing Nigeria with Italy and Spain(na mate reach there?). |
Na u sabi wetin u dey talk about. Na fct I come drag for here, goodluck with whatsoever point wey u dey find |
BritishAirways:Bros the man is in early 60s now o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 62 pages)
