Crime › Re: 5 Children Poisoned To Death By Their Mother’s Boyfriend In Cameroon (Photo) by Realmi: 6:50pm On Mar 24, 2022 |
It's cold outside |
Crime › Re: ...... by Realmi: 6:50pm On Mar 24, 2022 |
God will protect him and bring him home |
Crime › Re: They Pluck His Eye,nose And Everything Eiye Vs K.K Cult War In Oshun - PHOTOS by Realmi: 11:31am On Mar 24, 2022 |
Game on naija
I just pity him mama...if say she know she for do abortion that time
Abortion still has an advantage if una check well
It needs to be legalized |
Romance › Re: She Said I Am A Player!!: Here's A Picture by Realmi: 11:30am On Mar 24, 2022 |
Luckydabull: Hahaha no oo brotherly I be patriotic citizen and I wan display my talent for naija Nigerian girls dey like guys wey dey THE ABROAD  |
Family › Re: Woman, Her Husband And Kids Escape Ceiling Fan Accident At Home (Photos) by Realmi: 9:40am On Mar 24, 2022 |
Wen ur God is alive,, ur enemies go dey play away match for ur head |
Romance › Re: She Said I Am A Player!!: Here's A Picture by Realmi: 9:38am On Mar 24, 2022 |
Luckydabull: Enyimba  no wonder she no like u, u need to play international league  |
Crime › Re: K.K And Eiye In Osun State 11 Dead In 12 Hours - PHOTOS by Realmi: 6:38pm On Mar 23, 2022 |
Seaseason07: I can tell you're a Klansmen because most of them that I know called themselves efork 05 or something so, that 05 on your username speaks volume. When you say PLANTATION, that's KK's code name for TEMPLE. I was smoking my cigarette at a joint one time and 8 numbers of Kks was talking, I got to hear one of them saying he was from POTATOES PLANTATION ( first time I got to know what they refered to as plantation by KKs) and immediately one of them said Oh you're from Offa in Kwara state. So I don't what OAU plantation is cuz' I don't roll with cultist. I got to see then when I was smoking. In the westside here, none of cult groups get junior. Aye na Aye, Eiye na Eiye, Klansmen na Klansmen. if 05 na kk, the 07 wey dey ur name na wetin....I just dey ask o |
Romance › Re: Why Are Guys Losing Interest In Settling Down? by Realmi: 6:32pm On Mar 23, 2022 |
Truvelisback: Why do u ask?  ur answer to the topic is in the answer to the question I asked u |
Crime › Re: Eiye Vs K.K Cult War In Ilesha 23 Killed - VIDEOS, PHOTOS by Realmi: 6:00pm On Mar 23, 2022 |
Even as country hard like this...na cultist some people still dey join |
Crime › Re: Woman Killed And Burnt For Demanding Her Father's Inheritance In Ebonyi (pic) by Realmi: 5:54pm On Mar 23, 2022 |
Property wey we no go carry go heaven...
There are some things that I should not involve urself in.. Land and properties can be acquired by only the living
Once u are alive, u can achieve more than what ur parents achieved |
Crime › Re: Woman Bites Off Neighbour’s Ear & Swallows It During Public Fight by Realmi: 5:51pm On Mar 23, 2022 |
This is not wickedness but witchcraft
But u for upload the vedio make we justify the swallowed ear |
Crime › Re: Video Of Man Trying To Rape Woman In Miami Walmart by Realmi: 5:50pm On Mar 23, 2022 |
Rape cases every where u go
Rape and MTN don dey share slogan |
Romance › Re: Why Are Guys Losing Interest In Settling Down? by Realmi: 5:46pm On Mar 23, 2022*. Modified: 10:53am On Mar 25, 2022 |
MadamVanessa:

There's nothing in marriage. Have your baby or babies with a man then live your life independently. It's foolishness to live under a detect of a man.
Bleep marriage but u can have sex with a man, abi na toy u dey use My problem with some ladies is, they will be forming 'I don't need a man' ish but they still want to be fvcked by a man with a big and strong dick.....why dont u use ur money to go give urself a dick, so that u can fvck yourselves wen u are on heat... U cannot be wiser than God U can as well have a baby with ur fellow woman why have it with a man |
Romance › Re: Why Are Guys Losing Interest In Settling Down? by Realmi: 5:38pm On Mar 23, 2022 |
Truvelisback: Good day, Fellas. Why are guys losing interest in settling down? are u married |
Romance › Re: Why Are Guys Losing Interest In Settling Down? by Realmi: 5:38pm On Mar 23, 2022 |
This matter no dey tire una |
Romance › Re: This Girl Is Driving Me Crazy by Realmi: 5:31pm On Mar 23, 2022 |
U can chase her, but be ready to share ur salary...dont think because u are colleagues that she won't ask for money.....
She will save hers and spend urs....that's the game
Dont come here to start shouting and disturbing us on how she makes demands o, because she dey her own now, u wan go chase am.....the yarsh don dey call u, instead wey u go resist, u dey fall mugu....
Yarsh wey sweet, na money kill am o |
Romance › Re: Nixe by Realmi: 5:12pm On Mar 23, 2022 |
Adeola Odeku
Or u enter cubana |
Romance › Re: Sad Truth: Religious Leaders Fvcks More Pussy Than You Can Imagine !!! by Realmi: 5:06pm On Mar 23, 2022*. Modified: 5:48pm On Mar 23, 2022 |
Freely they were given by the ladies It is not their fault that they are the ladies men  |
Romance › Re: Alleged Witch Crash Lands' In Isashi Lagos Today While Returning From Coven by Realmi: 5:00pm On Mar 23, 2022 |
Hmmm |
Romance › Re: How I See Fine Guys Without Money. by Realmi: 4:55pm On Mar 23, 2022 |
Animegirl:
 na u get ur mouth, na u get ur opinion the only thing I fit tell u na say, God go help you |
Romance › Re: How I See Fine Guys Without Money. by Realmi: 4:53pm On Mar 23, 2022 |
Qatar2022: This idiotic OP can't afford nice under pant for herself but she has eyes to see broke boys u don see her pants before ....why the matter dey pain u |
Romance › Re: Things We Do During The Indomie Generation Days by Realmi: 4:47pm On Mar 23, 2022 |
I miss those days |
Romance › Re: Do You All Remember..... by Realmi: 4:42pm On Mar 23, 2022 |
I still give them albums though
Me na old school oooo...old wine taste better |
Romance › Re: She Said I Am A Player!!: Here's A Picture by Realmi: 3:41pm On Mar 23, 2022 |
Who do u play for..Man U or Chelsea |
Romance › Re: Is Slawomiir Dead??? by Realmi: 3:40pm On Mar 23, 2022 |
Ask him benin brothers |
Romance › Re: What Is The Biggest Lie You Ever Told To Save Your Relationship? by Realmi: 3:37pm On Mar 23, 2022 |
Save ke, I have never |
Romance › Re: When A Girl Says You're Stingy by Realmi: 3:28pm On Mar 23, 2022 |
Folake for the night o......dont be stingy  So a good hard dick can also motivate.... |
Romance › Re: BE SINCERE!! Can You Sleep In The Mortuary For A Night Without Electricity For 1 by Realmi: 2:21pm On Mar 23, 2022 |
Money is vanity  , and I dint like vanity, so I will not associate with anything that has to do with vanity But on a more serious note,,, people dey work there naw, why not give them the 10m |
Romance › Re: Why Are Nigeria Girls Like This? by Realmi: 2:12pm On Mar 23, 2022 |
 ,, I no even know why I dey larf |
Romance › Re: You Are Hurting Yourself Everytime You Do This. by Realmi: 2:11pm On Mar 23, 2022 |
Hmm |
Romance › Re: Do Ladies Also Admire Men And Say I Must Knack That Man? by Realmi: 2:04pm On Mar 23, 2022 |
 ....wahala dey oo |
Celebrities › Re: Davido Takes Delivery Of His N275M Lamborghini Aventador by Realmi: 1:36pm On Mar 19, 2022 |
God wen Vanity crew  , this post is not for u..... Congrats to him But this car no fit lagos road, except na only within him house |