Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 293 294 295 296 297 298 299 300 301 (of 409 pages)
Hey Ajegunle Apapa nkor...one of the best place to ever live in Lagos so much enjoyment there |
Baldadadash eri in the biblical times is a different person ....so now these igbo leaders are tryin to associate eri of africa to eri of the bible...omo na lie jare igbos have to trace to israel nor egypt....black man is a black man and have been existing before any white man ok |
i tought u mean holes as in women **** |
One thing I know in nigeria yorubas an igbos hate them selves with great passion amongst the three majority tribes and its a shame thank jah am not from a major tribe in this country |
yeah happy birthday to a noble man and a legend kongi ...humanity is the best religion of mankind |
The same kind of behaviour you get when you start progressing ...well its in all of us ....no body wanna be lft behind everybody gat feelings |
wait u guys mean table pc as in destop computer hisssss laptop is the most use na na who dey buy desktop for naija sef u know lappy is flexible n can be charged and carried to places |
For naija. Wey I no even no where my next meal dey come from na my dog I wan feed -- omo me na ghetto boy and in da ghetto all man and all dogs na for him self ...my dog go to hustle its food in d streets ....ok |
What about xtrahot |
Hahah then make una go call police for me I wan go kiri kiri or ikoyi prison ooo |
Cant wait bro today...na fire.....oooo |
Olu is my best Nigerian actor ever legendary |
See all dis grammer wey op write na for him poket a good shout will do it ..I go send u to ur papa house she go fear cool down loyal |
see na wao since end of may some dude tried to fight nepa officials who came for their bills till date we never see light for two months i swear d worldcup na fuel each day n going to hotels to chill n watch ...i dey para ooo why should nepa take away our fuse in the transformer away for two months wat a shameful wiked nation no matter wat d boys did its not theoir right to do dat |
Hey na wa oo dis world is full of bullshit |
Holland must win......argentina...plsss |
its a shame.......sha brazil need to plane flight home///they will just enter marcopolo bus to each players busstop lol |
you see bokoharam sef is broke..such a useless organization |
i
|
Tourist attraction where there is lot of insecurities....Boko Haram....bomb everywhere na who wan come see these attractions ..what a SHAME |
Etim has said the truth and its verrry bitter |
Real rap in nigeria who does dat omo here na commercial like commercial danfo bus lol even in america where rap started real rap is dead hiphop is dead ok just spit anythin on records n brand ur self u get fans |
as he gives his life to christ ..well its his motive....but they will surely ge him...ok.. |
see i keep telling people there is no heaven nor hellwhen we die ..no judgement..at all..ok..this life is just a passage ..thats all |
why them no create Okura state for the igala speaking part of kogi state na |
umm when dem go dey drink about ..dey carry all the okpos..for lagos..dem no go concentrate..with their future....well |
In naija we rush to university without no vocational training..thats why our society is way too confused |
yeah real word from modey...no mind dem nigerians follow folow attitude even jay z or kanye sef are not even members they are just propagators ok |
hey my native name means God has done well.... |
this is for wat shut down and airport for 2 days..na wa ..oo ..for what reason... |
if u try dat or my house na can dem go take flog ur life..ur bed weeting go stop....lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 293 294 295 296 297 298 299 300 301 (of 409 pages)