Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 364 365 366 367 368 369 370 371 372 (of 409 pages)
See her here omotola booty is da ishh https://www.nairaland.com/1116300/omotola-flaunts-it-all-look |
Well na dem dey rain when dem reach 40 something no body go remember dem for beauty land and music land |
@poster wow your post is so long I got tired of reading but I must confess you said the right thing but not in a right manner- Lagos of today is far more better and improved than lagos of 8years ago - were you not in lagos when there were molue at every corner even oshodi under bridge was a mess, no street signs no traffic lights no road sweepers - oga I beg o suffry siffry dey diss lagos oya enter ekiti state you. Will call lagos london lol |
phinter: End time tins. And yes its not only in Nigeria. its the whole world.Shut up small minded folk what is end time here if uyou don't have anything to say don't post - |
teRry d mad man must be high on some skunk with hard liquor |
Some girls are too shy and they will start misbehaving can you imagine one babe started following me sha I never knew she followed me when I visited my old friend - na so she gbadun me come dey follow me but I know know - haba some gals na freak o stalkers |
Wat about copy paste as a name |
Omo I dey with ma mtn jare I aint gat time for dese chit chat naija tin |
Alomo these days r fake - na so I drink just some shots yesterday na headache I carry d rest of the day - dunno why - |
Papa I like dis don jazzy papa oo still young and wait don jazzy no dey ever comot for 29 years lol |
Alingo video is a smoking video very articulate and I passed it the best in naija for now everything about the video goes along with the song - too perfect -if the like let dem bring alangba dance dem go sell make moulah una dey here dey talk trash like say una no no where una dey - naija rubbish sells |
Ute in igala kogi state oooo but na agbalumo dem dey call am for lagos ooo |
Yes the Tribalists and the nepotics Padi padi people especially the mods |
jhydebaba: You opened a thread cuz pure water sels for 5nairaAve been buying it 10 naira na I should be the one asking wat part of naija you reside |
Today I just ate at a local buka and I reserved 10Naira for pure water to top up the meal na - I ordered for one which has been sold ten naira and suprisngly I was given two satchets .. I said haa naija don dey better o - I could not drink the two I only drank one and went away Still this evening I went to another store and asked for a chilled pure water cos of the extreme hot weather - I ask for one satchet they then told me its now back to 5naira. I said is naija getting better ? Or wat |
For me its a P@rn star job haba enuff pussy galore lol |
Well I don't hate the babe but she is just over doing things jare - attention getters she no no say boiz no send her --- |
Yes GEJ should face hardtalk - and let's see his intelligence |
I hate it when it freezes and for sometimes its comes ok |
Na the food go kill all of them one by one |
As long as the Bowse no over step him/her boundary unless I go give am smack down 2012 |
I beg make una give am short sleeve jare |
When you wake up every morning in nigeria - just thank God - cos your day is not your own everyday - so uncomfortable fuel , power ,no education if you are not rich , tribalism, nepotism- , don't know where your next meals are coming from - only the super rich get listened to and get richer because they pally with govt officials - home of organized curruption -Nigeria |
Well its a great innovation - wish a time will come when nigeria start exporting machines like this and less import things not only cars infact even household things |
Small time if she grows up and become a brat dem no go no say na tonto spirit don enter the little girl - and why do nigerian entertainers likecheap publicity online - am sure tonto collided with AY to make dis happen -- hiss |
Mr..Cork:U think say na all those genetic modified foods -- come naija come eat better organic foods ok Who told you pple eat biscuit and drink water for diet - its sterotyped |
Awon ole that's why I never like to share ideas with these top dawgs they will sideine you and take d ideas to their own glory |
Davido papa don make money for am down - why showbiz no go sweet am the guy no get any stories to tell - keep spreading your dads wealth boy -- |
Her mom looks like one of those Bleep milf - chei see as she young |
Nas continues to battle the IRS, as the state of Georgia has just filed a lien against the rapper’s earnings. TMZ.com reports that the Georgia Department of Revenue has garnished Nas’ wages over taxes owed for 2006 2007, 2009 and 2010. The rapper currently owes $1,083,435 to Georgia, which is now garnishing the rapper’s earnings from a tour with Live Nation. Live Nation is the company that is promoting Nas’ current tour with Lauryn Hill. The state seeks the wages from the outing in order to pay the debt. Ironically, next week (November 27), co-headliner Lauryn Hill could be sentenced to up to three years in prison, for failing to pay taxes on $1.5 million she earned over the past decade.
|
Oya MTN don increase their bandwidth and glo don start dem own airtel where una dey after etisalat go come with dem format na - all na wash |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 364 365 366 367 368 369 370 371 372 (of 409 pages)
teRry d mad man must be high on some skunk with hard liquor
What part of nija do you live in