Jokes Etc › Re: Last Request by romsky: 3:22pm On Jun 03, 2010 |
na 1 week e go take sing d song |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by romsky: 3:12pm On Jun 03, 2010 |
studio is so busy unclogging toilets |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by romsky: 12:51pm On Jun 03, 2010 |
see flattery |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 12:31pm On Jun 03, 2010 |
hmm just 4 u tayo
|
Jokes Etc › Re: Male Bashing by romsky(op): 12:22pm On Jun 03, 2010 |
meanwhile partial no dey for pix as u pose na so u go show |
Jokes Etc › Re: Male Bashing by romsky(op): 9:26am On Jun 03, 2010 |
person wey wor wor b4 abeg throway boning |
Jokes Etc › Re: Male Bashing by romsky(op): 3:35pm On Jun 02, 2010 |
correct?
|
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by romsky: 2:35pm On Jun 02, 2010 |
wen mallam ben bcome alfa? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 2:29pm On Jun 02, 2010 |
but e get double face
|
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by romsky: 11:06am On Jun 02, 2010 |
gidi na real long clock o ow ya wife, mistresses, concubines & childrenses? |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by romsky: 4:35pm On Jun 01, 2010 |
blooody liar u were imprisoned by sharia court for kissing a beiby |
Jokes Etc › Re: Just For Laughs! by romsky: 4:14pm On Jun 01, 2010 |
nich: baby feeding:
The young lady entered the doctor's office carrying an infant. "Doctor," she explained, "the baby seems to be ailing. Instead of gaining weight, he lost three ounces this week." The medic examined the child and then started to squeeze the girl's bosoms. He then unbuttoned her blouse, removed the bra and began powerfully sucking on one n[size=2pt].[/size]ipple. "Young lady," he finally announced, "no wonder the baby is losing weight, you haven't any milk!" "Of course not!" she shrieked. "It's not my child, it's my sister's!" i dey steal am go fb 2morow if Ben no come again |
Jokes Etc › Re: Read This Joke. . . Its Very Funny! Lol by romsky: 4:06pm On Jun 01, 2010 |
alli01 my pal true the joke is so not funny but it will be hillarious if u can re-write it using Mcmillan bk 2  |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by romsky: 4:03pm On Jun 01, 2010 |
y am i not laffing?  |
Jokes Etc › Re: Emeka And Babies by romsky: 4:02pm On Jun 01, 2010 |
is Emeka a boy or gurl? |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by romsky: 4:00pm On Jun 01, 2010 |
do u av to give a demo?
femmy so u still dey alive? |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by romsky: 3:46pm On Jun 01, 2010 |
hmmmm i no go talk |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by romsky: 2:20pm On Jun 01, 2010 |
hmmmm na real wa o |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 2:17pm On Jun 01, 2010 |
kerewa u no well tayo its either d baby no like d bosom or na albino dyt no worry i no snap u dat day |
Nairaland General › Re: To Any Moderators Around, Sos! by romsky: 2:11pm On Jun 01, 2010 |
hmmm pardner |
Nairaland General › Re: Nairalander(s) You Wanna Slap by romsky: 12:26pm On Jun 01, 2010 |
1. Gabry for fallin gout of loff with me 2. Mukinatulahi for ignoring my advances |
Nairaland General › Re: 5 Things You Hate About Nairaland! by romsky: 12:03pm On Jun 01, 2010 |
i loff the insults o cus it was makes it more fun in some sections e.g jokes
1. banning season - which is around d corner 2. non xplanation of wat spam contains or ow to avoid it 3. Censoring of words - e.g in make a sentence from 5letters na error 4. . . . . . . . 5. . . . . . . . |
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters **reloaded** by romsky: 11:55am On Jun 01, 2010 |
But Only Oldies Tie Yams
CHALK |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 11:32am On Jun 01, 2010 |
hehehe no suck d saliva wey my mouth finish o
|
Jokes Etc › Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by romsky: 7:50pm On May 31, 2010 |
Basement i hia say na gorilla donate d sperm wey bring ur belle
ya momma beg for beans water so tey she born u 9 months after she belleful |
Jokes Etc › Re: "i Get Am Before No Be Property" Pls Share Your Perfect Examples by romsky: 7:46pm On May 31, 2010 |
NTA channel 7 - our xmas fiesta ground NTA 2 channel 5, NTA 10 - our voltron station |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by romsky: 7:41pm On May 31, 2010 |
barawo |
Jokes Etc › Re: Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! by romsky: 7:39pm On May 31, 2010 |
Studio CFR: Checks into her Bank Account and she's about to poverty  hmmm dogon turenchi |
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by romsky: 7:35pm On May 31, 2010 |
he hol u? |
Jokes Etc › Re: Riddles by romsky: 7:31pm On May 31, 2010 |
come stop all dis yeye play o haba ow cock go lay egg tseeeew but he fit lay eggs oh if u self dey lay |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by romsky: 7:24pm On May 31, 2010 |
hmmm dyt no mess wiff me giddy y u dey beef d babe abi she no give u chop? |
Jokes Etc › Re: Riddles by romsky: 7:21pm On May 31, 2010 |
Anger, hunger, death atleast i s'pose get 1 correct |