ROYALMAXCLEANER's Posts
Nairaland Forum › ROYALMAXCLEANER's Profile › ROYALMAXCLEANER's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
E clear.....
|
![]() Chai nothing where person no dey see for naija.... |
![]() Atleast to cut the cost... |
![]() Wetin concern local man with sweetener Our local Agbo all the ways.... ![]()
|
Na for only transport? Abi no feeding ne? Mehn jux dey manage around transport and feeding...to keep body and soul going... ![]() |
![]() JAGABAN TO THE WORLD |
Death on arrival.... PDP is death |
My beloved DADDY.... May God continue to strengthen you and protects you..... |
![]() |
SaintLucia:They sized not to move on....
|
![]() JAGABAN May God bless you with more knowledge and wisdom to rule nigeria One love Nigerian..... ![]()
|
Dey Bobo look like one criminal minded phone repairer for wuse market....🤣🤣🤣 See face lik fowl wer swallows wetin pass e power |
![]() For streets that year at 15yrs we don dey chop chewing gun... ![]() Uncle's wer belong to 80s🤣🤣🤣 |
I love laundry, is what I do for passion.... |
Long awaiting day... |
BUBA MARWA IS A BIG NAME One of my best in buhari adminstration... |
![]() Sambo Dasuki treatments awaiting this wicked big headed man.... ![]() Trust DSS.... ![]() |
Full of decits.... |
End time... Where is bro righteousness... ![]() |
Bunch of lazy players who can't perform in Europe... ![]() Kudos for... Osimhen Na for here dem dey show us muscles.... ![]() |
![]() See face lik foul wer rain beat.... ![]() |
![]() See face lik foul wer dey ovulate.... ![]() |
![]() Better oooo... But we still no send Dem oo ![]() God bless Nigeria.... God bless JAGABAN..... ![]()
|
BURSTED.... I can't imagine a full time house wife receiving 450k monthly payment from IPPIS wuru wuru All just because the sister in-law is working with IPPIS office... |
Abeg make dem com raid he sons car stands along gwarimpa, zuba express road... Hamik motors.... The levels of SuV cars that am seeing there diz days is a proofs of their father loots... Jux small boys ooooo A criminal with more than 50+ childrens what did you expect? ![]() May God help us |
:oa |
Nah, police own pain me pass ![]() Unless dem comot police from pension with wuru After 35yrs in service... They retirement package nah jux 1-3m that nah small ranks Then 3-8m that nah dem ogas own b that ooo ![]() Abeg make Tinubu comot this people from pension wuru wuru... ![]() |
![]() |


