Shankboye's Posts
Nairaland Forum › Shankboye's Profile › Shankboye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
IGBOSON1: ^^^Of course you'll want to believe this tales by moonlight! Ihejirika should wait in line until all your thieving retired generals up north are probed!. Naija no fit good again until some 34 people die with dem stupid mentality commot for dis country, because I no say u no fit like ur own comment |
abouqi: O se o jare, ba mi gba in Moran ko lo pa gbogbo aworan aye e to gbe si agbaye yi re pata! 'Biisu eni ba ta, ..........' Se isu ti o ti e tii ta nkan kan lo lo gbe so ri ate loje?I beg ur oldman na JF Odunjo? |
sandijey: Emi ku ti so oro ododo fun. To ba wun ko ma pariwo ara e Si ita.Yoruba ronu... Ha! Nkan be |
sandijey: O fe mo problem mi abi. Problem to wan be ni wipe. O fun awon pictures yen packaging. O gbo n kan ti awon Aje okuta mamomi so ni? O n fun awon werey yen laye lati ma so oro oshi nipa omo yoruba pe a razz. Se iwo ni kan lo wa ni nairaland ni. Ki lo ti achieve ton po logo ara e. Se o mo iru eyan to n wo asiri aye e ninu forum yi. Ma lo go ara e. Aye o fe rere fun enikan Afi ara won.dayum! |
major466: Congratulations to all GEJ fans!!!!!!!!!ur life must be boring then.. U need go see pagan naija for a quick deliverance |
major466: Congratulations to all GEJ fans!!!!!!!!!really? |
AdaNri1: American kids don't see animals except cats and dogs( unless you pay to visit a museum).thank God we don't have squirells on our streets and snakes in our houses |
adeoladrg: 7. There Are Actually More Percentage of Virginsno mind am, make e dey post nonsense for here.. |
No be u just do graduation finish last week? |
Famouspecky: moreuna need sell d car use d money fix does wires wey make una house wowo ... |
beejaay: people have been so brainwashed to think that psychoactive plants like weed are harmful to the body with total ceaselessness on the very important role this plant in boosting our immune system.. No be cannabis Niran smoke run enter bush? Which benefit come dey there... Shior. Igbolabi |
ProphetUdeme: An again here comes some self acclaimed pastors who go about brainwashing their followers. Chai i feel sorry for some blind christians who obey their pastors more than the bible... Out of everything wey dey happen for dis world , na dating message Bros Jesus see reveal to u.. It's either u are lying or u are just attention seeking mofos... Gtfoh |
mascot87: So i be bad guy now?when u dey scream YES YES YES!!!! that time i be wetin?Anyway honey,i am willing to take you back,i am still my usual self and i want you to come and continue sayiny YES YES YESbma Daniel obrian u dey hammer? Abi which one be yes yes |
hardywaltz: Oyakhilome sacks pastor as divorce mess ragesesu wo church, devil don enter church... Wahala dey |
bennyrazz: Decent ladies don't wear ankle chain, waist beads aka ileke, mascara, eyelashes, nails, G-strings and the rest. They wear whatever is moderate. Na all deeper life dey decent den. Abi? |
Dreal1247: Why not use the performance of his schools to judge him? They are just hell cent to stop this man, but they cannot. Water no get enemy.. Oponu |
forgotusername: Thankyou to everyone who responded. I just need to make a few things clear. My husband and I have been intimate since we made up more than 7 months ago. I did forgave after the first infidelity God knows i did. But i must admit that it has been difficult to trust him but all the same i have continued to make a concerted efforf towards repairing the marriage. The cheating started recently when i started catching him in a lie and eventually by a stroke of luck worked with someone who knew the woman who was dating him.. Sorry but na akata I see written all over ur body. |
vokalguy: Watching the game at the monet, I know it is just a friendly but ladies and gentlemen, I can say we have a gem in our hands! Now lets hope he can get game time, that is very important at this point in time. For a 17 year old, he is confident on the ball, not scared to take shots, knows how to dribble, ready to distribute the killer pass that will unlock a defense... and he is just 17!!!. Na trial d guy still dey, e never sign anything. Make u cool down wella |
YAhaya better dis guy jor |
akitijackson: Go sleepyes mam |
I know say dis question b somehow but I go ask. Who get any idea if GO and Mummy dey do do..ggy whenever dem dey nack? Dem go pray before dem start? I just dey imagine... I beg make una no vex oo |
Mogidi: Boko haram, the APC's armed wing has been doing this for years, anyway I just hope the APC hierarchy has not approved this one. It won't be out of place for the local APC members to resort to bank robbery to fund Osun election.u be human so? No dey forget ur brain for house again I beg |
[quote author=ozikam][/quote]bros u don finish mikel life for here oo |
I no tell una? Oya make una start to dey change mouth, dey console unaself say ' well we still try, na we win award pass' ![]() |
Iceman296: UnPatriotic Nigerian, The Award is for the Best Player in Africa Not EPL.watch! U think say dem dey give us all d award for nothing? |
emmadan: tell those yoruba singers make dem cool down,mikel is flying back this nite.no show 4 dem,if dem like make them shake yanch 4rm 2day til 2mao.fly back indeed.. Like say na so him important for chelsea reach..mtchew .. NO yaya toure NO mancity.. Na wetin dem dey call influencial be dat.. Dem don compesate us finish.. D award goes to YAYA and stop deceiving urself |
Dem dey compesate us ![]() |
zuchyblink: i will never forget mba's goal against burkinadat mugun wey go sign with 2nd division club for france.. So du.mb |
Elsafema: Why you ppl no talk about drogbababa titan jare! |
Wait oo! Messi has won bollon d or four times already? |
Yaya toure.. No sentiment ![]() |
safarigirl: I'm one of those few people who didn't grow up following football, just kicking it. So unlike what someone claimed here, there are some people who actually bother to like the game as adults.dat leggo guy finish u o, even d guy sabi yab pass woman self.. Water pass garri for u dis time around ![]() |



