Shilenji's Posts
Nairaland Forum › Shilenji's Profile › Shilenji's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 55 pages)
Aswear na human wey turn to goat,d goat looks familiar |
Biggie y u no allow dem burst am before u send am comot |
You aint seen nathi ,you no see where sis bite bro left ear comot,human are not called HIGHER ANIMALS for nothing |
La click la benda |
Abeg, wat is scary about that, na to enter where dem dey prepare food chop till your belle wan burst,den watch small netflix at least enjoy being alone in a plane, The one wey I wan make hin happen to me na make dem lock me for shoprite overnite........... |
You will be locked out.
PERIOD |
I didnt want to talk before o now I have talked/torlkid/ |
I dont know where I get joy when I hear good news lyk this |
OP I would advice you do something about it with lightening speed,brown snakes are no joke,looks like the one that if it bites no cure unless there is blood transfussion soooo act fast. PIBTC. |
Finally,i want to thank my God for blessing and letting me blow.
I want to thank my fans for support and letting me be the ftc
I want to thank my mum for bringing me to life
I dedicate everyrhing to you my fans all over.. |
The End is really upon us,my guy I am 100% sure you never BEAT am,when your really beat am wey hin no say something enter hin bodyyy,the fear go japa,even bible talk am say 'craze dey mind of children na cane go pursue am',but beat am according to his age. OR Take something he likes away from him,him brain go reset,maybe seize him mama breadt comot him mouth |
Let me see his teeth and fingers or lemme say claws |
Mod take #100 I go collect #50 change ,i go drop for frontpage bustop |
She has really changed |
Mtcheeeewwwwww |
Iffa talk...... |
I cant even imagine pinching myself not to talk of inflicting so much pain on my body,i wonder wat he would have gone through taking two bottle of dreaded sniper mehhhhn SUICIDE IS NEVER AN OPTION YOU DIE FINISH YOU STILL.ENTER EVERLASTING FLAME anybody that quotes o quote fun eleda ara e ni o |
Sad!! But I take 'beast' to be a compliment using 'useless animal of no generation' will be most appropriate that my opinion and I hope the hand of unrefined law catches up with the bastard if this story is true |
Barca fans brace yourself , lets keep it cool..REMEMBER'Fùchóu shì zuì hǎo de lěngpán' REVENGE IS A DISH BEST SERVED COLD.. We still know messi is the greatest. |
One of the unpopular greatests, I hail o GOAT of africa..Carry on wise decision tho |
One yeye lady kom dey talk say make nigerian no corrupt ghanians. Mtcheeeeeewwww |
She deserves an award,it takes alot of courage to do that you know,thats some brave act. |
Na animal go pay for abs sugery,wetin just dey waste for naija if you want I can give iyam tired of mine |
They finally acepting who the GOAT is |
Am I the only one not understanding? |
Sooooooo.........what can be more pitiful than the condition of the ARO patient above me |
It isnt funny rara, later they will start complaining dat kidnappers and armed robbers are multiplying. It had better be a MAYFOOL |
S.H.A.M.E she how she dey hustle to remain relevant.. you keep bringing her news lyk we give two bleeps |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 55 pages)