Simplymee's Posts
Nairaland Forum › Simplymee's Profile › Simplymee's Posts
LADIES AND MENT - TLE -GEN Do you remember back in d days when: To enter primary school ur hand must cross touch your ear for the other side? You carry slate as I-PAD and use CANTA(BOTTLE TOPS) take calculate MATHS? USING BRIGHTER GRAMMAR for class as well as QUEEN PREMIER( AM I TO GO UP? , UP I GO!) to learn ENGLISH? Using 2D exercise book to learn 'WRITING' for class? Playing BORIS and KPANGOLO on the streets? Playing SUWE' AND ASKING FOR HELP TO 'MATCH PERSON HOUSE'? This one na im teach me say to be TENANT for LANDLORD house no be small thing especially when month end. Dancing to Evi Edna Ogholi's ' uh hey! i wish u happy birthday' in birthday parties as POPULAR DEMAND? WETIN YOU REMEMBER? |
abeg i need to know your best scriptural verse. Na so bro J comot water from him eye o, (JESUS WEPT) |
i bow to naija o. anyway if kaita & yakubu can do it, then we can make it. |
o man, u dey worry o. if u had seen something i wrote i said u can contribute put. ABI u don't have anything to do if to say u be presido. |
it is well o. |
kemi na true oooo. from monday dem dey dey show demselves. |
dat man don buy market. d woman sef no try to recognise her husband voice, i sure say greed been cover her ear. NICE ONE. |
lol. |
umsun' gbam. kwa - ega. |
for d thief no dey show for your background just like dat; him come to kpai, to relocate and to scatter like bulldozer, but i show your area to give you life and that life ehn to yafunyafun. |
When I was much younger, I thought that eating a seed along with its mother fruit will cause the seed to germinate in my stomach. I also thought that, for a woman to give birth, her stomach will be torn open and the baby brought out directly throught the stomach. lol ![]() |
dat guy bold o. so if dem give am chance him wan put boiling riing inside sea. Then him go put partition for on top okada. |
seconded by moi. |
I think its possible in LAGOS AREA for u to lock your slippers(LEGEDIZ BENZ with plate no. RV 10 TOES PHC) but no be for WARRI. The slippers and the padlock go come in handy. |
NO, EVEN IF U WANT TO, WILL IT BE IN CASH OR IN KIND? |
A little boy defined Marriage as; HAVING DSTV and watching only ONE CHANNEL |
I confess to dat one too o. d area wey man grow always affects ur vocab u know. Na d place of flogging to correct na im i no like. |
TWO SYMBOLS FOR MY POLITICAL PARTY 1. JUJU MAN WITH HIM GBOGBO E'(CANE, SICKNESS,MADNESS,WEREKPE',WARAKPA' ,LEPROSY - Available for all OTA'S ; na him go be d motto) Trust say all those wey their parties don make dem vex go de-camp come my party for retribution be dat) 2. CUTLASS(Motto; CUT YOUR COAT ACCORDING TO YOUR SIZE) |
Everybody wey don look and those that have dropped a line or two i hail una. Like i talk for the first post, i said what will u do if u were president. I no surprise say some people waka comot for the line of focus. ABEG NO VEX OOOOO. IF U BE PRESIDO, WETIN U GO DO? DATS D QUESTION . SO DROP UR LINE THAT WILL LIGHTEN UP THE FELLOW COUNTRY MAN AND WOMAN WEY THIS WE FORUM. I DEY WAIT O. GRACIAS |
BRIGHT U don start with it. I hope d pilot will announce to the 150 millions over the air of him plan. |
j-e-g-a |
Guy no need to vex o. abi ur blood dey hot. i would declare jega as my running mate cos a guy like that go fit handle any issue well, after all we fit postpone any public holiday make people dey house more. |
@ kemisuga u have come again by this one. i am laughing at the thought of it but na true. even inside areas wey be -30 degrees, nigerians fit dey dey sell coffin as merchandise. UP NAIJA. |
i used to think that awon' eleha' were masqurades that would catch you like gbomo gbomo' , this feeling made me 'take off'; i know better now. |
With recent happenings with the election and postponement, if you were president; wetin u for do? Guys air your views. |
1. Maybe if the ribs no complete, something go shele'. Good one my friend |
I would like to see JJ OKOCHA win American Idol I would like to see DONALD TRUMP BEEN FIRED I would like to see DOORS on OKADAS I would like to see TARIBO win MNET FACE OF AFRICA |
@ BRIGHT007 THEY ACTUALLY ARE THREE PERSONS INVOLVED( A GRAND FATHER, HIS SON , AND HIS GRAND SON) HAVING 2 FATHERS AND 2 SONS. |
If he tells d truth there, the father could arrange him later that when next the doctor inquires, the father would say 'NA TRAILER JAM AM' |
@ akuviv really that your question na strong one as i still see men beat their wives as kpe' if u no treat am like that she no go learn. For me, i have stuck to my notion dat we fit 'LACE' her now she fit KPAI ; i no go beat am oooo. |
na wetin else we wan talk put for this matter wey land for our korokoro eyes ; IF BABA GOD DEY FOR YOUR BACKGROUND AS YOUR SCREENSAVER AND WALL PAPER, NA WHO WAN TRANGA COME UR AREA (IN SHORT EH, DEM NO GO FIT TAKE DEM MAKOSSA SPOIL YOUR RUBBA DOB, DEM NO REACH) FILE' BE. What can we say to these things, if God be for you; who can be against you? |
@ lysaa na the very scripture be dat. My dad quoted that scripture anything i don guff and i dey beg am make im no flog me. |
