Slowice's Posts
Nairaland Forum › Slowice's Profile › Slowice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 255 pages)
No wonder he likes wearing tight trousers in movies, joystick ads things. e be like the thing never attract better sugar mommy so nigga gats post am for all to see...... Who's knows, his customer might be in your tl ![]() |
Better state, meanwhile, wicked nor gree decorate pH, even street lights sef nor dey on well again... He say he Don use all the money do bridge ![]() |
psychologist:Common kip kwaet.. Northerners sabi better thing like this? Go to bomb section. We re busy here celebrating ![]() |
Quality20:As a guy man, na choppingson I dey.... When you need to marry your 4th wife, go kano mass wedding awaits you ![]() |
The future report for duties.... The future on the beat |
Wait until bubu finally remove subsidy ontop this terrible insecurity and economy.... Na then criminality go skyrocket. Hunger is a wicked motivator |
Fedrick100:Receive it ![]() |
Grace is working on this dude.... He would probably be the most successful male bbn winner so far |
Bubu on hearing this is now holding a meeting with liar mohammed on how to tax musk $1b else he will ban tesla ![]() |
Nor be dis same northern ladies ganduje dey distribute for free to men in the name of mass wedding? |
They are called ekpo calabar ![]() |
Nigerian future is female pipu Don get new target..... Pj ![]() If a bumbum-less and boobless oyibo girl can get it why not padded and heavily loaded babes and more crew ![]() |
Spirit with erection what a bad spirit ![]() And na one particular spirit go dey do all of dem aggressively hoping to c*m... How can? |
Nice on kaffy |
So za oza room is active after all ![]() Ma niggur bubu since can't you secure naija you quickly secured your room guy man ![]() Once a sharp shooter always a sharp shooter. Badt guy |
But you round am off with 2badt rides ![]() Obo nor dey wine me ![]() |
Tonto dey bribe seun steady ![]() Can't tell me nothing ![]() |
He's got a good point..... The word of God is called the good news for a reason. All those preachers that threaten Christians with utter destruction, poverty, death etc must be westsiders with muric background. Can't tell me nothing ![]() |
To Nigerian girls once they ve bumbum and big chest men should crawl and beg them for a chance to love them. Make dem dey der till evening news start |
I nor blame her at all, na westside people cause all rubbish wey make small girl of yesterday wey ordinary boma Don see finish dey insult elders Meanwhile, Swagga till una get sense ![]() |
His Achievements are so big we can't see them now till he leaves office..... Them we will begin to appreciate his good works for the rest of our lives ![]() Up bubu ![]() Sai barber till death do us part ![]() |
Westsiders be looking at boric with corner eye. ![]() Swagga till we die ![]() Make we dey craze dey since we nor wan get mkpoma ![]() |
If man marry you now which belle you go use born the pikin now since your natural belle Don turn tiny rope ![]() |
BestMan001:A very smart and industrious one at that ![]() |
Dem never see one trip of sand but dem don begin abuse their god upandan. This people sef, abi una dey dream se day and night or what..... Must you guys drag them into everything? |
Gbagura:Did he lie? Accept the truth today and see the light ![]() |
Wow, beautiful and wonderful God always show up for his people to him be all the glory amen |
Yeye people only remember rules and regulations when good things are happening.. Such killjoys. But when their officers brutalize Nigerians they will never remember these rules and use it to deal with their men. |
The same promises he couldn't fullfil for the past 6years The worst senate in history... Hope Nigerians have experienced first hand the evils and disadvantages of a one party state, which happens to be the dream of apc. The people will suffer the most from such useless arrangement. |
And dem never even remove subsidy yet.... Wahala Na to find money go open bet business nahim be the koko because bet will definitely get more customers next year as increased frustration as a result subsidy removal will push many to search for easy money... Crimes too, omo we Don enter |
But how normal pesin go enter swimming pool with full makeup and artificial hair ![]() Skirt people sef ![]() |
We4all:And exactly what is wrong with that? you that's still hustling still snap pictures talk more of a made woman. Make una stop this woman hating abeg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 255 pages)



what a bad spirit 