Slowice's Posts
Nairaland Forum › Slowice's Profile › Slowice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 255 pages)
Oga go see a dentist first then maybe I can reconsider. Frying pan to fire.... Make una kuku kee us |
He read am from paper wey Shehu dem give am ![]() Na read he read e nor kill pesin ![]() I doubt he understands what he read.... How can he in all honesty said that out loud |
I don't understand why people here are congratulating the government. Wetin them do? |
Aunty kemi's drug is in ph ![]() |
A d someone said we can not have someone more disastrous than bubu..... This ode here is one of them |
This is how they will be deceiving themselves without doing anything to promote the unity they preach until naija implodes and cause more damage. |
orisa37:You are a fool for adding Biafra, a legit struggle for emancipation of a people to your terror list |
Shebi this dubai guys na Muslims like our brothers wetin dey occur? Why na we get the bad ones ![]() |
Someone will commission one stretch of road 3x with dancing and canopy Jokers full this land throwing parties with state fund for basic development |
itsme01:Actually, nobody will get anything come 2023....we all loose to our greedy politicians... Ask northerners |
local man wan tap heavy anointing... e Read say the violent taketh it by force nahim him self apply force grab leg. Ode wan push bishop downAnointing I'd not by force werey ![]()
|
duro4chang:If course you re right.... I thought you are one of those silly sai barbarians |
Thus country is indeed a fraud |
Haba, I nor understand,.. But you had enough energy to make up and pose for Instagram rated pix? Haba mo' |
duro4chang:Jip kwaet there, is the ode in aso rock better than him |
Maybe the palmwine she use drug bubu Don finally clear for him eye... Bubu gulp 5ltrs finish think say na kunu ![]() |
Nothing concern me here, if na only dem sef I go congratulate d kidnapper buy dem beer for removing burdens off our shoulders... Nonsense |
And is that suppose to be a good thing or a bad omen? They are not obsessed with delivery of good governance, quality education, security, economy but party dominance. Nigerians, whether you Hausa, igbo, Yoruba, itsekiri, ijaw..... We dey on our own. |
Man need back up... Cannot come and die inside sinkhole that even Sọlọmọn sef nor fit understand. |
A simple man |
Mtchewww
|
And some Mumu Nigerians actually supported UAE against the Nigerian government. I don't like apc neither do I like how this administration have mismanaged our economy but I cannot support another country against mine for whatever reason. |
e chock me to my bone marrow |
Laugh wan bust my belle here oooo omo... Una dey take aboki play ba, those ones nor value their own life at all talk less of yours. And dem drink pass whale, shariah got nothing on aboki wey Don japa go South ![]() He dey oversea ![]() |
song explosion in naija this season... A great time indeed but with it is this dejavu feelings, like we been here before.... Great stuff |
I'm not against you being materialistic as long as you can afford it. But if your materialism is in the pocket of somebody's husband, a thunder go welcome you home |
I'm not against you being materialistic as long as you can afford it. But if your materialism is in the pocket of somebody's husband, a thunder go welcome home |
This must be a joke... He's prolly fooling around |
Why that yellow pawpaw local short girl come dey serious like say she get beef with everyone there? Even demilade sef she nor send |
Down but not out ![]() Business must go on.... Small small girls with flat ass and udara boobs be buying duplexes and big suvs why not chioma who gats dem all +obo effect ![]() |
Naaaa ipob is the target here.. North people sef, everything must be viewed through their tribal lenses. Dem wan equalise am nothing more |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 255 pages)

wetin dey occur? Why na we get the bad ones