Sports › Re: Manchester United Players Salaries 2022: Weekly Wages 2021/2022 by snoopz: 4:40pm On Mar 07, 2022 |
See wetin fridge dey collect to play rubbish  |
Education › Re: Ondo Returns Schools To Missionaries After 46 Years by snoopz: 4:39pm On Mar 07, 2022 |
Right about time |
Career › Re: A New Bank Employee Submitted Wrong Account Number & Her Salary Was Paid Into It by snoopz: 4:38pm On Mar 07, 2022 |
Of all things you could have mixed up, na aza details you pick |
Health › Re: Young Man Commits Suicide In Delta (Photo) by snoopz: 4:36pm On Mar 07, 2022 |
Na person wey giveup fxckup |
Career › Re: Chicken Republic Reacts To Sack Of Security Guards by snoopz: 4:36pm On Mar 07, 2022 |
BS The security firm won't sack or deal with those guys if chicken republic didn't initiate it Well I heard those guys got some willing to sponsor them |
Politics › Re: We Will Not Tolerate Recruitment Of Nigerians As Mercenaries In Ukraine – FG by snoopz: 12:05pm On Mar 07, 2022 |
Werey fg, no be say una care about the welfare of your Citizens, so stop the eye service abeg |
Politics › Re: Tinubu: After Eight Years, I’ll Hand Over To The Smartest Politician by snoopz: 1:37pm On Mar 06, 2022 |
Pampers nigga never win primaries he don dey say after 8 years  |
Politics › Re: Devastating Air Raids Against Bandits In Mariga Forest, Niger State (Graphic) by snoopz: 1:19pm On Mar 05, 2022 |
BS... wetin be devastating? See the surrounding of the spot, clean as whistle Àbeeg try another lamba |
Politics › Re: Olusegun Obasanjo Celebrates His 85th Birthday With Novelty Match (Video, Photo) by snoopz: 1:15pm On Mar 05, 2022 |
Why Dem no invite tinubu?  |
Celebrities › Re: 'Mercy Aigbe Sleeping With My Husband When Her Son Was 5' - Oluwafunsho Asiwaju by snoopz: 1:12pm On Mar 05, 2022 |
Dem plenty for the industry, Dem just no wan loud am ni Only few get clean sheet |
Health › Re: What Can He Use For This Skin Problem? (Photo) by snoopz: 1:06pm On Mar 05, 2022 |
Make e continue to dey bleach him skin, in two weeks everything go clear |
NYSC › Re: Do Government Secondary Schools Pay Corpers Stipends Aside The Normal Allowance? by snoopz: 8:20pm On Mar 04, 2022 |
Geophilip: Yeah depending on the government school. Lowest pay in Abuja should be 100k, plus wardrobe allowance... You can transfer to any school of your choice. No dey lie no govt school will pay you that amount |
NYSC › Re: Do Government Secondary Schools Pay Corpers Stipends Aside The Normal Allowance? by snoopz: 8:17pm On Mar 04, 2022 |
Get someone in the posting department, put something in their aza and you will get your posting or get familiar with your ogas in the camp tell your platoon officer make he show you way, and yes govt schools dey pay monthly stipend, I served in fgc Ikirun, free accommodation ( corpers' lodge) , free water free light unlike other quarters fitted with prepaid, and free food if you want you just have to go the dinning hall but students go soon give you name if Dem dey see your face all the time for kitchen and hall, we even got raw food at the end of the term after the students don vacate and monthly stipend dey ( during that covid wey schools close our money just dey pile up na when ss3 wan do extension wey schools resumed we go collect our money wey don swell up  But competition dey o because during my time corpers get extra lessons and night prep money pass normal staff e pain Dem soote I hear say Dem don dey merge 2 corpers to one class now  Overall, you go enjoy your self for fed govt establishment I don't know about state govt sa |
Politics › Re: LAGFERRY Begins Operations Along Ajah-Lekki Axis To End Traffic Congestion by snoopz: 7:42pm On Mar 04, 2022 |
museveni: @1200 naira per trip Thank you na to wake up early be that Falomo / Obalende suppose don enter 7h na 4h before as of 2 weeks ago |
Politics › Re: NNPC To Nigerians: Avoid Panic Buying, We Have 1.7bn Litres Of Petrol In Stock by snoopz: 7:32pm On Mar 04, 2022 |
1.7 bla bla bla is of no use in the deport or marine abi wherever it's if it can't find it way to a common man's okada without stress and queue |
Romance › Re: Lady Tattoos Her Boyfriend Face On Her Buttock. Photos And Video. by snoopz: 7:26pm On Mar 04, 2022 |
Eii see black and pink yansh  |
Career › Re: VIP Whose Police Orderly Carried Plate Of Food Claims It's For The Officer by snoopz: 9:43am On Mar 04, 2022 |
BS. Look under the plate the police man is carrying, you dey see blue purse abi, na to match with her dressing. Na just to get ahead of the story she dey try do |
Politics › Re: Fuel Scarcity: Heaven Won't Fall, Nigerians Will Survive - Femi Adesina by snoopz: 9:35am On Mar 04, 2022 |
As usual femi adeshina doesn't fail to deliver |
Education › Re: Landmark University Didn't Allow Students Write Exams For Missing Roll Call by snoopz: 6:55pm On Mar 03, 2022 |
When you dey apply, you no read the secondary University guide book? |
Career › Re: Sex Scandal Hits MTN As Female Employees Accuse CSO Adebiyi Of Harassment by snoopz: 6:48pm On Mar 03, 2022 |
Proof dey? Because you just said he get friends at the top, you will need real evidence to bring the vile thing down |
Politics › Re: FG Approves US Request For Abba Kyari’s Extradition by snoopz: 2:10pm On Mar 03, 2022 |
hepzhibaa: Haha, is our president romancing America? lately he as been pleasing our American friends . They don't really have a choice because US won't back down |
Politics › Re: Malami Releases Statement On Abba Kyari's Extradition Process by snoopz: 2:04pm On Mar 03, 2022 |
Too much story, get that multi talented cop on the next possible flight to the USA already |
Health › Re: Young Man Commits Suicide After Losing N1.5 Million In His Bet Account (photos) by snoopz: 11:12am On Mar 02, 2022 |
Why you dey keep 1.5m for betting account whàt happened to banks  Instead of commiting suicide you for check the other account linked to your bet aza, trace and find out who received the money who knows, it could be one of the sporty staff wey run you street |
Events › Re: Congolese Man Marries Triplet Sisters Same Day In Colourful Wedding Ceremony by snoopz: 10:45am On Mar 02, 2022 |
Senior man, don't die in active service o 3 diff puna to choose from everyday |
Politics › Re: 2023: I'll Retire Army Generals Making Money On Fight Against Terrorism - Sowore by snoopz: 10:40am On Mar 02, 2022 |
Sowore Dem go carry you again o  |
Romance › Re: Man & Woman Found Dead In Car After Sex On Lagos-Ibadan Expressway by snoopz: 10:37am On Mar 02, 2022 |
Na rccg sticker be that... Kongi don catch Dem for road maybe they used substances, because people dey do quickie inside cars all the time.
They died in active service they deserve a medal |
Celebrities › Re: Regina Daniels Gifts Her Sister, Destiny New Car On Her 18th Birthday (Pictures) by snoopz: 7:59am On Feb 27, 2022 |
This one too go dey look for old sugar husband like Ned  |
Foreign Affairs › Re: Ukraine: Vladimir Putin Publicly Humiliates His Spy Chief, Sergey Naryshkin by snoopz: 5:58pm On Feb 23, 2022 |
Putin na madman o... One wrong word, that guy no go reach house before he die o  |
Politics › Re: Lagos Generated More Revenue Than All Northern States In First Half Of 2021- NBS by snoopz: 5:45pm On Feb 23, 2022 |
Opelope eko, other States for no chop |
Romance › Re: When I Told Her I'm A Teacher The Fast Reply Stop Lol. KINGS by snoopz: 5:41pm On Feb 23, 2022 |
Now you know why she dey follow you |
Education › Re: UNILAG Student "Happy" About The ASUU Strike Because "School Isn't It" (Video) by snoopz: 5:40pm On Feb 23, 2022 |
Ose maami alaale le ma n fine |
Crime › Re: Policeman Accidently Shoots Colleague Dead On Their Way To Collect N20k Bribe by snoopz: 5:37pm On Feb 23, 2022 |
Trigger happy bastards |