Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 74 pages)
Some set of people can not be doing this and Godwin go dey deny say him no dey in the race , nigga will certainly join the race sooner or later |
IamCeazer:Leave his balance, nigga worked for it. Don't become an entitled sob, you requested for loan and your friend that could Have said I no get o, still try send everything in full, you con dey set terms for am again As I dey look you, you go wicked o |
Make Dem con borrow money from lasgidi... Instead of cutting their coat according to their size, and reducing cost of governance, they're still spending millions on nonsense instead of copying ghana wey don reduce govt officials salary to as much as 30 goddamn percent so as to cater for the governance! But you can see one governor borrowing money to pay and another one getting just 34 million as a result of the loans from his predecessors |
Welcome to Nigeria, the country full of citizens with no clue on what to do next |
Misplaced priority... WTH is ndlea doing with night vision devices? Their activities doesn't require that device instead the military should have gotten that Another season of cashout |
Can you see how vague her description is? Na Dem Sabi o |
Ọmọ those efcc recovery agents go just pick any vehicle to go home with at the end of the day |
And guess what, the consultant will be handpicked by rotimi himself |
Send this message to the senators and HOA members to find after all Dem get money |
How many of those facing presecution have dey allowed to let their family bring food Make Dem start to dey feed kyari prison food, maybe that will help his case quickly and let him confess |
You hear that name Abi kantigi |
Na borrowed money bubu dey dash Afghanistan wey no fit help us e be like say the person wey curse Nigerian leaders don die |
You dey try to be conservative or whatever and she go dey see you as the stingy partner Even if na Another lady she go don Dey suspect you after you day make he no pass 3k, you still add say make she no pass 1k5 since small change still remain |
Skyfornia:Goan collect simi from AGbaby and give 2baba na Oni sokuso |
This one na low budget beauty pageant organization |
Only Buhari can try to mess with tinubu |
Congratulations to buhari Terrorism is now a thing of the past |
As usual, na health condition Dem wan go treat |
Then we will all clap afterwards |
Ganduje is busy packing dollars into his agbada and he was so benevolent to add 600 naira to their salary, baba werey |
Na buhari go still pick the next candidate, e be like say bubu wise for that area he Sabi impose ![]() |
First and youngest female editor, na beans to you? Puna lovers go don chop her tire ![]() |
Instead of killing them, them kuku render them handicap ![]() |
You don't know what you just approved... That consensus mode will only allow higest bidders win primaries easily, all they have to do is transfer something hooge into other aspirants' account that is the end, this one no go stress tinubu atall, 2 bullion vans go settle the matter |
Toor cultist too don collect |
Camelot65:This guy don commot hand for heaven race |
This one will bury nigeria, person wey dey wait for Lagos to drop it revenue so they can form their budget for the year... After senate, you go minister fr abj, pack money use am contest for Bauchi and won the election now you dey go presidency to do what exactly?? Well the working committee go refund your money |
If sinzu money reduce cost of governance, make I bend... Nigeria debt go don reduce drastically if sinzu don stop illegal traveling starting from his own family down to the Senate, HOA, ministries and depts, but sinzu is the one spending and borrowing money to spend wetin make others subjects con do when baba at the top dey enjoy |
When you dey give her your gbola, na water you think say you release inside her? Go family planning or use CD Iro na flesh you want |
Investment that is not from the bank and it's from an individual means na scam, japa o. That sec freezing na BS they're trying to salvage the remaining money and run away nothing else |
Na wetin second term dey cause be that |
They didn't release their the news until 2 or 3 days ago, Dem say one of the ayẹws get covid now them say he don recover, i support the team changing their plans... If them deny anybody cause of covid, se Dem dey come Nigeria too, na 80 percent of their players we go deny entry, we no deny all of Dem so dey don't claim walkover that's 3 0 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 74 pages)
