Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 74 pages)
You failed in parenting, now you're reaping the reward, but wetin we wan do person wey don turn 29 like this |
Normal normal muric suppose dey vex say Dem no send am to iran to study |
Kyari was the exact opposite of what he represented |
You dey sell drugs you say you be major prophet. werey dey disguise ![]() |
Una too dey lie, if Tinubu is going for the seat, I'm sure osinbajo no dey run anything |
But you fit access nairaland, you no fit create whatasap acc, Use a new sim to create a WhatsApp acc, and make sure your brother's number is not on the sim and Your brother doesn't have that new number, freeze it during the day and unfreeze in the night or when he is not around, don't even bother to open Facebook Because Facebook go suggest Yor contact to himn na There you go cast |
Nothing will happen to Chelsea, the UK govt just wan punish Putin indirectly because Roman na Russian and pro Putin, and take the club from Roman because of how he dey help Chelsea grow... No be the first time UK go threaten to take the club from Roman na. But if they don't force his hands by freezing his assets in UK and dealing with his control over Chelsea, Dem no fit collect Chelsea from him, this Putin issue just give them cause to carry out their plans |
This move tinubu dey make na legendary because of him money |
This is what happens when there is no accountability |
Since you have spent 50 years, when you want to feed them tomorrow, enter the lions' cage since you dey feel sick when the lions dey sick too |
Male warders dey enjoy o |
You messed with thee wrong lady ![]() |
Na Because you no wan give people their own share na why all These things dey happen |
2070 should not be the focus rn, why he no deal with the immediate future he can really change? |
Na investment Boys go soon flood him church |
Corruption that will lead to bad maintenance is still very much in Nigeria |
I still no understand how you go divorce your wife wEy don born 4 kids for you, that is evil but she don run am street wey pass evil, now after 90 percent burn, the new gf no go stay |
If to say na country where money dey move from top to bottom, e go relief us small |
Audio suspension... Agberos still dey collect money for ajah Here o |
Dey whine your self, if you think United will Win the champions league, you need to go to the hospital for checkup |
A time will come there will be nobody to use the aid in Ukraine |
Bunch of Jokers celebrating evil |
Useless govt, imagine they even want to give US 100m to settle the case |
Gt him an handwriting work book And let him get used to spacing |
So tinubu is just a little bit older than osinbajo Wow |
Biko remove stella oduah |
Not all establishments takes staff financial embarrassment lightly, hopefully your hr go call am to order |
We Sabi say he wan recognition as he dey follow him uncle, dem prolly don call family meeting settle alààyè eod |
Untill US confirms he is in their custody, I no go believe this Nigeria fight with abba |
Buhari Get him classmates wey he dey celebrate with, osinbajo sef get committee of friends our Baba Obasanjo sef get group of friends na tinubu friends we still dey wait for |
Another security lesson learnt. Since I don dey board brt in this ajah side, Dem no dey pick people in bustops, they only drop at bus stops and load at their designated loading terminal at ilaje and brt bus light is always turned on esp at night. That bastard driver saw an opportunity and took it. Bamise was a victim and may her soul rest in peace. To avoid future occurrence, if the bus esp brt is not loading from it loading terminal avoid it and if the bus con get few or no passenger, japa |
No wonder Dem dey shenk lukaku for Field ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 74 pages)