Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,116 members, 7,821,828 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 07:39 PM

SomaNaeto's Posts

Nairaland Forum / SomaNaeto's Profile / SomaNaeto's Posts

(1) (2) (of 2 pages)

Culture / Re: Igbo Kwenu! Kwezuo Nu! Join Us If You're Proud To Be An Igbo Guy/lady by SomaNaeto: 9:11am On Jul 18, 2013
Toshman ke mgbe njiri bia uwa i neva enter ulo akwuna na ihu Chukwu na ihu mmadu.cheharia ma chiharia.ihe di na ukwu na egbu egbu
Culture / Re: Igbo Kwenu! Kwezuo Nu! Join Us If You're Proud To Be An Igbo Guy/lady by SomaNaeto: 9:30pm On Jul 17, 2013
toshmann:
Keduzikwanu ihe anyi ga eme ugbua

Unu gwa otele na ya kpotaram nkem or else tosh nwa mama ga agbazi nke wu ara now.

Amerika akuola m rasta grin
A dizi m ka bob marley ugbua . cheesy ihe foro wu ka m ñuwazie goof na igbo na gbana.

Kpotara nu m my love or else. . . . . angry
Toshman i bu ezigbo onye ara nwere nafdac number,Onye ara na akpo onye ara onye ara noo ebe ona apu ara
Literature / Re: Story: Taking Chances by SomaNaeto: 7:52pm On Jul 15, 2013
Daisy said i'm here to service my man,b4 nko.warning to the ladies if you no service your man another baby oku go service am
Literature / Re: Story: Taking Chances by SomaNaeto: 11:56pm On Jul 12, 2013
now i'm finally here.say hello to the man of the year
Literature / Re: Story: Taking Chances by SomaNaeto: 9:45pm On Jul 10, 2013
agaracha must come back team (Jide) Daisy dey form Harry Berry
Computers / Re: Charles O'rear's World Most Viewed Photo by SomaNaeto: 10:31am On Jul 10, 2013
E remain small make i be the first to comment

1 Like

Forum Games / Re: Let's Play This Word Game Called Last Man Standing by SomaNaeto: 9:33am On Jul 10, 2013
i wish i know how people feel to be free
Forum Games / Re: Let's Play This Word Game Called Last Man Standing by SomaNaeto: 9:30am On Jul 10, 2013
is a beautiful day over here'is one of the best day of my life
Politics / Re: Yobe Students’ Killers Will Go To Hell - GEJ by SomaNaeto: 10:11am On Jul 08, 2013
Even if Boko haram kill everybody from Borno,Goodluck Ebere Jonathan Will still be the president of Nigeria.case dismiss
Jokes Etc / Re: Biblical Toasting by SomaNaeto: 2:35pm On Jul 05, 2013
Must u pple play with (BIBLE) ? U have to be wise and stop this your childish act
Literature / Re: Story: Taking Chances by SomaNaeto: 12:56pm On Jul 04, 2013
i just can't get enough of this story.i just dey wonder how i go stay 6 months with a lady in my house i no go touch am.e be like say dem jazz jide
Science/Technology / Re: Magician Dynamo Levitates From The Roof Of A London Bus by SomaNaeto: 2:21pm On Jun 24, 2013
yuzedo: Can he help me port a babe into my bedroom?! tongue undecided
[color=#006600][/color]. NA BABE BE UR PROBLEM? U FIT USE TOUCH AND FOLLOW
Crime / Re: Pregnant Love Peddlers On Onitsha-owerri Road. by SomaNaeto: 1:45pm On Jun 24, 2013
the thing dy the whole naija even here in j city.in onitsha is ukwu aki.in awka is ama gudevenin.in aba is azu police.the level of immorality is 2 high the lust of the flesh.
Sports / Re: Nigeria Vs Spain - Confederations Cup: (0 - 3) On 23rd June 2013 by SomaNaeto: 9:51pm On Jun 23, 2013
Ladies and gemtlemen help me welcome the worst striker in the history of nigeria football= BROWN IDEYE
Sports / Re: Nigeria Vs Spain - Confederations Cup: (0 - 3) On 23rd June 2013 by SomaNaeto: 9:45pm On Jun 23, 2013
ABOKI NA ABOKI. NA BOKO HARAM DEM SABI.PEACE OUT

1 Like

Literature / Re: Official: Happy Birthday To Flow1759 by SomaNaeto: 2:55pm On Jun 23, 2013
Happy birtday Flowey a.k.a Igbo boy wey like yoruba.i wish u the greatest love of all'' u will prosper in anything u lay ur hands on and always remember 2 change some bad side of you.yours Loyal Apostle SOMA NAETOCHUKWU.PEACE
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by SomaNaeto: 12:11pm On Jun 22, 2013
First time in history .first to comment. since mama born me i neva carry first possition 4 my life. i see good things coming my way chaii ife ana eme adiro easy
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by SomaNaeto: 12:03pm On Jun 22, 2013
i'm missing notorious B I G a.k.a (Obata Ofuo) when is he coming back?bad sharp guy
Celebrities / Re: Don-Jazzy On OJB - "Guys Do Not Wait For Celebrities Alone" by SomaNaeto: 10:07am On Jun 22, 2013
lets do it this way.Hypertek 1 million.mo hit 1 million.EME 1 million.kennis music 1 million.starboy 1 million.Dem mama record 1 million.Ybnl 1 million.if na money u want oo come carry go

4 Likes

Celebrities / Re: Mike Ezuruonye And Chioma Chukwuka-akpotha In Igbo Traditional Attire by SomaNaeto: 12:10am On Jun 22, 2013
okija juju u wicked ooo

6 Likes

Family / Re: Would You Beat Your Wife If She Beats Your Mother Mercilessly? by SomaNaeto: 11:02am On Jun 19, 2013
if revenge is sweet while does it live a bitter taste. As a man i will not hit her or do anything funny but i will give her 4 months suspension.she will live my house and stay with his parent for the suspension.peace
Sports / Re: Musa, Ujah, Or Ideye: Who's Worse? by SomaNaeto: 10:10am On Jun 18, 2013
Brown ideye carry last for naija.because he is a striker his mission is to score not to drible.Ahmed Musa is far better than ideye

2 Likes

Sports / Re: Super Eagles Performance Against Tahiti - How Would You Rate It? by SomaNaeto: 10:00am On Jun 18, 2013
please when is Onazi coming back?
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by SomaNaeto: 12:38pm On Jun 17, 2013
walayi Bigie name supose be Obata ofuo
Celebrities / Re: Obiora Obiwon's Birthday Is Today by SomaNaeto: 5:43pm On Jun 09, 2013
when you talk of good music in naija u talk of obiwon n style plus,good voice.btful lyrics.good music is so hard 2 find .HBD Obiora
Literature / Re: Story: Taking Chances by SomaNaeto: 8:00pm On Jun 08, 2013
my blood dey hot no be my fault, princess show before wetin hapen for Adamawa and Borno go hapen here
Literature / Re: Man Wey Dey Reason by SomaNaeto: 4:59pm On May 31, 2013
This your story remind me of yogo pam pam Flow you be Nkem Owoh while Man be Okey Bakasi
Celebrities / Re: Ini Edo, Tuface, & Annie Macauley-Idibia At Akwa-Ibom Govt House by SomaNaeto: 9:38pm On Mar 09, 2013
Dear heavenly father please punish poverty'Amen.EGO MBUTE

3 Likes

Sports / Re: Rangers Vs Enyimba (1 - 0) On 9th March 2013 by SomaNaeto: 1:48pm On Mar 09, 2013
e be like say yoruba pple hate igbo more than hausa?evry thing abt igbo dy give dem headache.ordinary football

1 Like

Romance / Re: 12 Things Men Want In A Woman by SomaNaeto: 1:31pm On Mar 07, 2013
a woman that chose the way of the lord.that will draw me close 2 GOD

11 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester City Vs Chelsea (2 - 0) On 24th February 2013 by SomaNaeto: 4:19pm On Feb 24, 2013
How u go comot Mikel put Torres?
Literature / Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by SomaNaeto: 12:45pm On Feb 24, 2013
Ukochukwu flow welcome back from church,unto the next one

(1) (2) (of 2 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.