SPAMBOX7's Posts
Nairaland Forum › SPAMBOX7's Profile › SPAMBOX7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 73 pages)
Zonefree:I don dey bang one since 2011 till date. We only went off for 4 years cos of distance and resumed cos I already moved on but she no want. Most times na the woman no dey gree allow the man be so na to just dey chop am dey go. After all they prefer heartless men to honest men ![]() |
Great100000:Aje I did same. Until I Googled "is whatsapp down" then I saw it |
Adekunlegold9ja:You won't tell us when you do ![]() |
Nothing we no go see for naija. Even snakes are taking turns on poor naija citizens thank you APC |
Enny2013:No cap. My 21 years old gf if they tell you she's 27 you won't deny. Now Imagine when she clock 30. She gonna look like my granny for sure |
You are too young for her sef. Cos in 4 years time she will look two times older than you |
You will still go back to her. Na make she do small push and pull on you and you will crawl back to her like the slave she has turned you to You dunno these hoes ![]() |
DaniWhizbang: ![]() |
I was friends with her till I observed she's no longer close. I asked her out but she said no. It was when you two was no more close you decided to ask her out. See timing ![]() |
That 425km for leg no be small journey o. But with a car he no suppose pass 4.5 hrs but as road no good for this naija he fit take a whole day ![]() Very useless shit of a country |
Parizz:That temptation always comes ![]() The ability to overcome it is what they say "think with your head and not your dick" Aside infection wey dem pack some no even get good intentions for you. Them fit later tell you say they pregnant to extort money from you. Or worst try to pin another man's child on you if they know you are doing very OK. You did well comrade |
Zonefree:Na wetin I been wan ask be that. How can you forgive an unforgiving partner? |
You prolly masturbated your dick to death ![]() |
Na Iran say make una no qualify? Cry babies |
Peterrio:Lol this is one thing I think Guinness records should look into. It's one hell of a wonder ![]() |
Slynation:My brother ehn. Na why I no fit ever marry for this life. The thought that after marrying her about 20 dudes or more go dey see my wife amd go dey cap "no be that girl way I been bang stupid that year be this" scares shit out of me. The highest title I will give a woman in this life is babymama. Even at that i dey always sad anytime I think about my child coming in this world through a pussy that has been smashed by at least 20 dudes |
advanceDNA:Aje. The ones wey dey house dey form they not into runs na dem worse pass. Cos normally he go hard to see runs girl wey you go dive raw.. Them go always first give you condom sef. But you see those ones wey dey house and school dey form holy. 20 dudes fit fcck am raw cos she will never for once suggest the use of condom. Even when you Wan use condom dem go say dem no dey like am. Na dem dey Harbour all types of infections but cos runs don already get bad name people will always see them as the good ones |
general111:Aje. One of my girl was into runs. Only 2019~2020 she was bleeped by 15 dudes. I believe say he go pass but na wetin she talk be that. I still dey with am base on say she dey bankroll me steady and I am always strapped before we smash. She once prosposed we Bleep raw after she came with her test result,.. She was negative tho but I said no. Cos normally I dey fear smash girl raw whether she had a raw past or not. She wanted to gimme attitude I ghosted her dad. Nobody tell am she came back to her senses. So yes, some do change while some can't, even if they try. Even the few that really changes are not up to 1% of their total population. So you wan go dey look for 1% of changed hoes? No naw |
Some high school dropout are far more intelligent than the acclaimed masters and rada rada y'all Nigerians have been brainwashed with. For her to be oblivious of that fact even with her degrees shows she's the dumb one. Her husband left her for a good reason she dumb ![]() |
Shikena:Omo na true o. Sorry for the misyan. This is why Tinubu's idea of diving into agriculture can't be overruled |
GoodIsGod:Stupid boy ![]() |
All that shit planted there when harvested won't last you a month so what's the gain in it lol |
Michelle70: ![]() |
Op with high voltage IQ if you die na too much sense kill you ![]() |
Werey wan feel himself lol |
Na cos na naija babe. As I dey so even my girls anytime they say they love me I go Just send sticker if na whatsapp. If we are together I go reply "I know" Normal normal to say I love you sef dey hard then he come be naija babe lol |
Legendary |
A guy will meet a girl. She will tell you she got a boyfriend but you Insist and she finally agrees to date you. Then out of the blue you start thinking she'll be loyal to you In most cases you even want her to be loyal and not see other guys except you. Some even go as far as checking her messages and some dey install spy app really? You came from nowhere and wanna own her all to yourself. Then you think that would work. Really? Bro she wasn't loyal to the guy you snatched her from what makes you think she would be loyal to you to the extent of you owning her all to yourself? You see you are the cause of your own heartbreaks. You get what you deserve for expecting too much from what isn't forthcoming. For wetin no go happen sef. Same goes for ladies. Expecting a guy to be loyal when they are not, and not even close to being so Try get sense small na |
Na God say make you send online olosho money abi. Child of God oshi |
All these things wey this man dey talk make una dey mark am. Just in case they rig the election and he wins by 2027 we go check am. But even if it's checked zombies still gonna vote again so what's the need ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 73 pages)



