Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 144 pages)
DaddyCK:Wotoporiously speakingLol I ain't got shit to say to you no more cuz it's gonna be a waste of my precious time. Keep doing whatever you do nigga. |
DaddyCK:Wotoporiously speakingShame on me for keeping it real with what I love to eat? I guess you're one of them niggas that follow the trend. I eat whatever I want to eat anytime I feel like eating it, all those people you mentioned are human beings and you don't know half of what they do behind the scene, abi you never see davido dey sip garri before, does it mean he ain't got money? Kill that rubbish thought of yours |
Cherrybae:Wotoporiously speakingNo be only won, club wey no Sabi speak English like yours hahahaha Hahahahaha |
Wotoporiously speakingWhich kind deranged thinking be this one sef? Food wey you buy with your own money eat na him you dey fear who go see you eat am, nigga you're Bleep up in the head. Get a hold of yourself |
Wotoporiously speakingE go bloody |
Wotoporiously SpeakingWhen we said blood is thicker than water you think we was joking |
Wotoporiously speakingI hate nobody and I don't give a Bleep who hates me, (low key or high key) I just come here, catch a vibe and leave. Hate is a very strong word, especially for someone you don't know or seen physically. Op be mindful how you use it |
Wotoporiously speakingI hate nobody and I really do not care who hates me (low key or high key) I just come here to catch a vibe and leave... Hate is a strong word |
Wotoporiously speakingWhy she come dey cry crocodile tears? ![]() |
Wotoporiously speakingIf you like swear to Satan, get the Bleep off my face |
Wotoporiously speakingIt's all good bro, kudos to you |
Wotoporiously speakingNawaoo |
Wotoporiously speakingOp forget all those things wey that bannie dey cap, you nor dey hear am for song and I quote "we found love in a hopeless place" meaning places you can't even think of, so my brother you can approach any shenkes anywhere you deem fit weda na for relationship or friendship o as far as na wetin enter your eye, the only thing na you just gaz start with the basics first... it's all about your arrangements in terms of how you follow the shenkes cap. Although different people get their own principle and way of life, like me I hardly chase bitches on the road side but any other place I'm gamed. I get nigga wey be say if me and am dey commot weda na ride or we just dey take morning or evening stroll, before we reach wey we dey go the nigga man go don stop like 10-15 different women and he must collect like 8-10 numbers and most dey end for sex and few na love. So Ain't nothing wrong in what you just asked, no allow mk anybody decieve you. |
Wotoporiously speakingFor future purposes, if you know you know |
Wotoporiously speakingNawaoo abeg wetin be that kizz Daniel song again ehn ehn.."No go dey do pass yourself" careless manchi |
Calibrator:Wotoporiously SpeakingThe are other ways to kill a man Better don't sleep around this bitches if it ain't your wife. |
dawnomike:Wotoporiously speakingFacts |
Wotoporiously speakingIf that bitch ain't appreciative of your little efforts, don't stress yourself tryna prove a point, just move on to the next and the next until it keeps going and going till you find transparency, Do what's best for your peace of mind and mental health, don't let any woman pressure you into doing what you ain't comfortable with. Las las no go do pass yourself weda rich or poor |
Wotoporiously speakingGood news for some, bad news for some But CBN na hypocrites |
imadiyi:Wotoporiously speakingLol sarcastic or not Him money never complete to go better countries, hence I showed him the list |
grandstar:Wotoporiously speakingLol na where him money reach be that...so I had to show him the list. Better countries dey but na your money go talk |
Wotoporiously SpeakingMy tribe no dey naija so make I dey read comments |
imadiyi:Wotoporiously speakingThese nah countries; Na human beings dey live dia so na country Una self; Him say him get 1m, him money no reach to carry am go country wey you feel say na only you Sabi, we Sabi those countries too so try dey calm down, truth is most Nigerians dey feel say them need wait till them get all the money in the world before them make moves but them forget say most of these small countries get passage to those big countries wey Dem dey eye...las las everybody get choice but na your money go determine weda your choice go come to light. So Abeg try rest!! |
Wotoporiously speakingR.I.P Rico |
Wotoporiously speakingGo hard or go home |
Wotoporiously speakingAdd 800k to that 1m and you'll find yourself in the following countries; Kazakhstan!! Mauritius!! Tajikistan!! South africa!! Uzbekistan!! Jordan!! Saudi Arabia!! All legit deals, visa and ticket fee covered, accomodation and transportation covered I get connects for all this countries wey I mention. |
Wotoporiously speaking1-6 Liverpool!! Salah hard trick |
Aklee4994:Wotoporiously speakingThat part pain me too |
Wotoporiously speakingI really can't judge a book by it's cover, madam vomit everything wey dey your mouth make we know as we go take help you or face your kasala by yourself |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 144 pages)

speaking