Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 144 pages)
Wotoporiously speaking Snowfall |
BafanaBafana:Wotoporiously speakingYou're a bad boy🤣🤣🤣🤣😂 |
Wotoporiously speaking Dead men v killers ![]() |
Wotoporiously speaking Everybody dey complain about Wizzy decision to take a break, don't know why, even drake sef say he go take one year break from music, a lot of artist did it and they're all doing fine financially, but mumu people wey nor Sabi anything about music go think say baba go lose money because he nor wan sing again for now.... I nor dey like argument Sha, his career his decision so deal with it |
Wotoporiously speaking So what does the guy intend to do about it after he gets out of the hospital? And what happened to the woman who brought cultist to Bleep the man up? Cuz believe me not everybody will let this slide, especially someone like me, cuz if you get mind to call niggas mk them come mend me then you should be prepared for what's to come next that's if I'm not dead, for mere talk during the heat of an argument you call men make them come mend me and you think say you for go house go sleep, unless my papa no name me wetin he name me well. Nobody's got Monopoly to vawulence, if this was a thread stating that the man brought cultist to butcher the woman by now all the feminist for nairaland no for let this thread rest. Well he will be a weak man if he lets this slide. |
Wotoporiously speakingNigga is made for life That's why the call him Messi cause he's got no mercy for the game. |
Wotoporiously speakingE klear ![]() |
Wotoporiously speakingA new week for new beginnings Gift Monday you do well Na my sister o ![]() |
Wotoporiously speakingI nor dey chook mouth for family Mattias |
Wotoporiously speaking Something wey dem match me with man wey get pot belle and big yansh, I run that day, how man wan take do man...🤔 |
Wotoporiously speakingI be married guy with plenty moolah, I dey base for Abuja, hit me up if you want some of this fertile rod ![]() |
Wotoporiously speaking One yahoo boy dey one corner dey reason wetin she dey cap so, the niggaman go be like "What if I get the 5 million come still use am do ritual to make am 10 million"🤔...easy catch for yahoo boys ![]() |
Wotoporiously speaking Wahala for who no Sabi cook |
Wotoporiously speakingI go stop that nonsense when they face me in the quarter final, Manchester united no get liver to carry play Newcastle this season. |
Nonexisting1:Wotoporiously speakingThis nigga ![]() |
Wotoporiously speaking![]() |
Sonnobax15:Wotoporiously speakingPeriod ![]() |
Wotoporiously speaking![]() |
Wotoporiously speakingAll na careless cappings If you turn am down true true you no go gree announce am Burna you lie, me and you know say you just dey try feed on wetin Ed Sheeran cap to feed your ego. Make una dey play small small abeg |
Wotoporiously speaking Mane don arrive ![]() I still dey use am for my fifa 23 despite the fact say him nor dey Europe again. Mane na man you be |
Wotoporiously speakingIf the victim na gang member, the man who killed him will probably be killed sooner or later. America and gun violence Sha The werey now go dey claim self defense when he's caught. Sick life |
englishmart:Wotoporiously speakingU get it ![]() |
Wotoporiously speaking Call it inexperience cuz they're not used to urgent 2k life that comes with hot sex ![]() But not all rich bitches are bad at sex o |
Wotoporiously speakingI nor Sabi the level of trust wey go make me relate my secrets with any bagger...I have learnt alot and am still learning a lot. Chai, human beings wicked o |
Wotoporiously speakingThe prestigious headies award is not so prestigious after all ![]() |
Wotoporiously speaking This cracked me up ![]() |
Wotoporiously speakingWomen of this generation can never respect or love you if you're not financially important to them, a very few percentage of this women can hold it together when a man is down, that's why I test them cuz only then you'll see their true colour. Know this and know peace. Back to the question at hand, if na me I can never be cool with her anymore especially when I didn't do anything to get that level of treatment handed to me. One of the things I hate most in relationships is when one partner feels he or she's got the right to treat the other with lack of respect especially when they're no more of financial benefits to them, women tend to do this alot. I'll give her the same treatment she gave me so that her head go reset, nobody is a kid so everybody should be held responsible for their actions. |
Wotoporiously speaking He's the best in the game of football ![]() I'm learning a lot from him and not just talking about football. |
Wotoporiously speakingYou bleeped up when you took her back. She had a plan and she used you to achieve it Wise up next time |
Wotoporiously speakingMessi merciless Messi The GOAT of all GOATS ![]() Well deserved |
Wotoporiously speakingMessi merciless Messi ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 144 pages)
speaking 
